Turn On

Date: 07-05-2016 5:57 pm (7 years ago) | Author: omoluwabi kabukabu
- at 7-05-2016 05:57 PM (7 years ago)
(m)
I want to find out some thing . Out of the following, which one is able to turn a lady on or put her in the mood the most. 1. Kissing. 2. Sucking of the Bosom s. 3. Fingering. 4. Licking of the honey pot. 5. Biting gnawing at the earlobe?

Posted: at 7-05-2016 05:57 PM (7 years ago) | Gistmaniac
- dickieponga at 9-05-2016 07:31 PM (7 years ago)
(m)
Different things for different folks depends which one turns u on or off....
Doesn't really matter as long as d girl is turned on den dats job done...
Kabukabu why u dey ask dis kin question sef, u don try all wey be say e no work...?
Dat girl wey u dey work on na hard ogbologbo girl make i tell u now...
Na money dey turn am on and u no add money to d list....U dey waste ur time if u tink say u fit do everytin for dat list and e go work, no fool ursef..Na so mesef i tink wen i first meet am
If u buy am recharge card for d week e go work so no fool ursef say u dey romantic....
U wey hard like stone u wan come dey do love wantintin. Na wah for u oo..
Posted: at 9-05-2016 07:31 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 10-05-2016 09:06 AM (7 years ago)
(m)
Is this a post, Kabukabu where you copy this thing from?
Posted: at 10-05-2016 09:06 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- kabukabu at 11-05-2016 12:40 AM (7 years ago)
(m)
Ha ha. Dickidponga. Na wah for you o. Hmmmmm women and money
Posted: at 11-05-2016 12:40 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kachasi at 11-05-2016 11:29 AM (7 years ago)
(m)
2 AND 4 ARE THE SAME...5 TOPS IN LURING A WOMAN COS THE EARLOBE HAS SENSITIVE VEINS THAT DOES JUST DAT.
Posted: at 11-05-2016 11:29 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zezprincess at 11-05-2016 09:13 PM (7 years ago)
(f)
Hmmmm,oya wey the ladies? Where una go hide? Comments pls.
Posted: at 11-05-2016 09:13 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- justloveme at 12-05-2016 02:03 PM (7 years ago)
(m)
dont fool urself

sight of big joystick turns on ladies
and makes granny green with jealousy

Posted: at 12-05-2016 02:03 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- dickieponga at 12-05-2016 10:37 PM (7 years ago)
(m)
Where is Chrisette..?
Posted: at 12-05-2016 10:37 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 15-05-2016 12:34 PM (7 years ago)
(f)
>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>
Posted: at 15-05-2016 12:34 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- CHRISETTE at 15-05-2016 01:50 PM (7 years ago)
(f)
Don't know
Posted: at 15-05-2016 01:50 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 30-05-2016 08:27 PM (7 years ago)
(m)
Pls, why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 30-05-2016 08:27 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply