Nigerians Buying Food In Bulk In Preparation For Nationwide Strike Next Week (Page 3)

Date: 15-05-2016 9:37 am (7 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 [3]
- dickieponga at 17-05-2016 05:56 PM (7 years ago)
(m)
Make una sidon dere dey deceive unasef, una just hike up d prices of food....Foolish idiots...
Posted: at 17-05-2016 05:56 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- kachasi at 17-05-2016 05:59 PM (7 years ago)
(m)
What about people that don't have money to buy nko? We will now die off hunger abi? God dey ooo

the strike will not work.
Posted: at 17-05-2016 05:59 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 17-05-2016 07:39 PM (7 years ago)
(f)
it won't hold                                                                 
Posted: at 17-05-2016 07:39 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 18-05-2016 09:10 AM (7 years ago)
(m)
Wetin concern food seller and marketer with una yeye strick, i hope you people knw wetin una they do so.
Posted: at 18-05-2016 09:10 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 18-05-2016 09:11 AM (7 years ago)
(m)
Wetin concern food seller and marketer with una yeye strick, i hope you people knw wetin una they do so.
Posted: at 18-05-2016 09:11 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 18-05-2016 10:14 PM (7 years ago)
(m)
Wetin yawa dey cos e no good
Posted: at 18-05-2016 10:14 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mia4321 at 18-05-2016 10:46 PM (7 years ago)
(f)
Lol...good!                                                                                                     
Posted: at 18-05-2016 10:46 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 18-05-2016 11:02 PM (7 years ago)
(f)
those wey no get nko                                                     
Posted: at 18-05-2016 11:02 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 18-05-2016 11:26 PM (7 years ago)
(f)
I never still buy ooooo                                                           
Posted: at 18-05-2016 11:26 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 30-05-2016 05:51 AM (7 years ago)
(m)
Na why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 30-05-2016 05:51 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3]