Baby Crocodile Found in Lekki Estate, Already for Sale at N20k (Page 2)

Date: 18-05-2016 3:39 pm (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- yawa_don_gas at 18-05-2016 11:59 PM (8 years ago)
(m)
Na yawa area, yawa things must to dey inside
Posted: at 18-05-2016 11:59 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Otikadinje at 19-05-2016 06:32 AM (8 years ago)
(m)
Croc wait sotey e no see food to chop naim make am come una estate to find out wetin dey happen for naija Grin Grin Grin

Posted: at 19-05-2016 06:32 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Oworen25 at 19-05-2016 06:39 AM (8 years ago)
(m)
The mama must be around too
Posted: at 19-05-2016 06:39 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 19-05-2016 07:33 AM (8 years ago)
(m)
naso them dey sell am o
Posted: at 19-05-2016 07:33 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- leodavinci at 19-05-2016 07:40 AM (8 years ago)
(m)
Okay noted
Posted: at 19-05-2016 07:40 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- mia4321 at 19-05-2016 10:10 AM (8 years ago)
(f)
Lol...even if na 1k...I no buy..                                                                             
Posted: at 19-05-2016 10:10 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AmazingMarie at 19-05-2016 11:51 AM (8 years ago)
(f)
crocodile merchants. but crocodile meat is sweet though it's supposed to be wild life endangered species.
Posted: at 19-05-2016 11:51 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- kison at 19-05-2016 03:01 PM (8 years ago)
(m)
BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL……………………………….
Posted: at 19-05-2016 03:01 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Novic at 19-05-2016 09:26 PM (8 years ago)
(m)
Very funny.... na who wan try do that kind of thing... this person get mind sha.
Posted: at 19-05-2016 09:26 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 20-05-2016 10:10 AM (8 years ago)
(m)
Everywhere I go na yawa
Posted: at 20-05-2016 10:10 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mia4321 at 20-05-2016 05:06 PM (8 years ago)
(f)
hmmmmm...                                                                                                         
Posted: at 20-05-2016 05:06 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eazyatumeyi at 20-05-2016 11:06 PM (8 years ago)
(m)
business is hia
Posted: at 20-05-2016 11:06 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 30-05-2016 06:08 AM (8 years ago)
(m)
Na why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 30-05-2016 06:08 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions