dareper at 23-05-2016 05:30 PM (7 years ago) (m) This house is not up to this bogus amount they are displaying here. Posted: at 23-05-2016 05:30 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
zoe61 at 23-05-2016 06:12 PM (7 years ago) (f) while pepo are suffering this is what one person use the country money to do, corruption in naija will never end Posted: at 23-05-2016 06:12 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Mykie010 at 23-05-2016 07:05 PM (7 years ago) (m) Like say dasuki no dey prison now e for buy am.. Posted: at 23-05-2016 07:05 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Maxwell29 at 23-05-2016 08:38 PM (7 years ago) (m) seconded
Thirded Posted: at 23-05-2016 08:38 PM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Novic at 23-05-2016 08:40 PM (7 years ago) (m) Omg... omo this house cost ooo... hope everythn wey they that house na gold. Posted: at 23-05-2016 08:40 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Maxwell29 at 23-05-2016 08:42 PM (7 years ago) (m) Ngozi okonjiwuala can buy it no b her dey in charge of d missin 30 trillion Posted: at 23-05-2016 08:42 PM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i would bought it, just that i don't like white colour... Becos u no like white colour so u can't "BOUGHT" it abi...? Posted: at 23-05-2016 08:50 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Can i have a look at d inside please b4 i make u an offer...? Posted: at 23-05-2016 08:52 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Vectorcy at 23-05-2016 09:20 PM (7 years ago) (m) Hmmmmm,,,no b smal tin.......wth dat knd of mony...am rich 4 ever Posted: at 23-05-2016 09:20 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
gODKING at 23-05-2016 11:17 PM (7 years ago) (m) This is d prob wif nigerians ...u blive everythin u're told.DIS IS A BIG LIE.There is no house in naija up to dat amount of moni. D most expensive house in d world is b/w $1bn-$3bn.Even at d exchange rate of N400-$1,its nt up 2 dat amount. OGA POSTER,U NR DEY TRY AT ALL!!! Posted: at 23-05-2016 11:17 PM (7 years ago) | Newbie | |
Reply |
gODKING at 23-05-2016 11:24 PM (7 years ago) (m) DIS IS A BIG LIE....There is no house as expensive as dis in naija.D MOST EXPENSIVE HOUSE IN D WORLD costs $1bn-$3bn.Even if d exchange rate is N400-$1,its nt still up2 N1.6trn.OGA POSTER,U NR DEY TRY AT ALL!!!!! Posted: at 23-05-2016 11:24 PM (7 years ago) | Newbie | |
Reply |
CHRISETTE at 24-05-2016 06:45 AM (7 years ago) (f) Is it a gold made house na wa oo Posted: at 24-05-2016 06:45 AM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
It can't cost above 5 billion naira. E be like sey this poster no sabi digits Posted: at 24-05-2016 07:58 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kachasi at 24-05-2016 09:40 AM (7 years ago) (m) before you qualify in buying this. EFCC will certify you Posted: at 24-05-2016 09:40 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
benokafor at 24-05-2016 10:50 AM (7 years ago) (m) IS THAT THE TOKUNBO PRICE OR BRAND NEW? ENDTIME HOUSE. PERSON WEY BUY THIS ONE GO JUST DEY SEE OJUJU DEY PURSUE AM FOR DREAM EVERY DAY Posted: at 24-05-2016 10:50 AM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Oways at 24-05-2016 11:06 AM (7 years ago) (m) Matters arising men Posted: at 24-05-2016 11:06 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onexshegsy at 24-05-2016 03:52 PM (7 years ago) (m) Na chicken change for whr PDP members dey... no be all diz useless Apc wey no hold 5kobo dey make noise...
because they are ALL corrupt and looters people......... Posted: at 24-05-2016 03:52 PM (7 years ago) | Newbie | |
Reply |
kachasi at 24-05-2016 03:55 PM (7 years ago) (m) KNOWN Posted: at 24-05-2016 03:55 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kison at 24-05-2016 04:38 PM (7 years ago) (m) Y'ALL BETTER be careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL... Posted: at 24-05-2016 04:38 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Novic at 24-05-2016 10:49 PM (7 years ago) (m) Its was like na jesus then build this house for becz he go soon come. Posted: at 24-05-2016 10:49 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |