pretie79 at 13-06-2016 06:41 PM (8 years ago) (f) Why seeking our opinion? Police station dey on strike?.Ok, by the way where u small pikin 4 get money take open such boutique? Dem need 2 put u under investigation 2.
Gbam!!! I concur Posted: at 13-06-2016 06:41 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
GermoDon at 13-06-2016 07:19 PM (8 years ago) (m) If you get that kin money you no go dey here dey suffer..
Haha @dickieponga 18k no b moni my guy bt if u want try send me ur acct details mak i shut ur mouth up Posted: at 13-06-2016 07:19 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
GermoDon at 13-06-2016 07:23 PM (8 years ago) (m) U dey here dey hustle for ordinary N10k, how you wan come pay N18k.. U go try your hand for armed robbery abi..? Good luck to you bruv..
@dickieponga O boi no b everyone u see hia dey hustle like u,we re hia 4fun Posted: at 13-06-2016 07:23 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Airbender at 13-06-2016 07:59 PM (8 years ago) (m) part of change
#Air nation shall prevail. Posted: at 13-06-2016 07:59 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kacylee at 13-06-2016 08:24 PM (8 years ago) (f) WHAT KIND OF CHEAP PUBLICITY IS THIS? GUY ABEG WE DON SEE U
I have been reporting for several years now and I am very interested in visual news reportage with strong inclusion of photos and video multimedia. Posted: at 13-06-2016 08:24 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zoe61 at 13-06-2016 08:26 PM (8 years ago) (f) not that she don't want to pay may be she is very busy Posted: at 13-06-2016 08:26 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
michaelc80 at 13-06-2016 08:36 PM (8 years ago) (m) Which one make I believe na Posted: at 13-06-2016 08:36 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Am sure madam jenny is reading this,If it's true,Go and offset your bad bet,Good name is beter than riches. Posted: at 13-06-2016 09:55 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
CHRISETTE at 13-06-2016 11:11 PM (8 years ago) (f) And have you been reminder her instead of inching to come on social media to announce it bad belle Posted: at 13-06-2016 11:11 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
It's a lie jhorrr. Posted: at 13-06-2016 11:34 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
ejiretwins at 13-06-2016 11:39 PM (8 years ago) (m) Send me your account No and I will clear the money. Please remember to defend your claim with receipt or invoice. Thanks. Posted: at 13-06-2016 11:39 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jp-free at 14-06-2016 06:41 AM (8 years ago) (m) He said.............. OUR...And he gave the price involved and the balance, all the looter no build their names for years? What is special building names in pretense/disguise {you don't have it, You don't have it period} Posted: at 14-06-2016 06:41 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
CHRISETTE at 14-06-2016 08:31 AM (8 years ago) (f) Genny is more than that even she s not acting she have businesses before you start saying things you don't know google her and see what she gets yearly you don't just come out here to judge people you don't know people with running mouth Posted: at 14-06-2016 08:31 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
slimmygal at 14-06-2016 08:56 AM (8 years ago) (f) anything can happen for dis celebrities fake lifes jare, but if na true make she go pay now. maybe na d boy salary dem take cover d debt. Posted: at 14-06-2016 08:56 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
slimmygal at 14-06-2016 08:58 AM (8 years ago) (f) anything can happen for dis celebrities fake lifes jare, but if na true make she go pay now. maybe na d boy salary dem take cover d debt, na im make am come report her for social media. Posted: at 14-06-2016 08:58 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
too bad of her Posted: at 14-06-2016 12:23 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I just dey observe,,, life really dey hard for naija.. BT d drama don finish..? Posted: at 15-06-2016 08:49 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |