scotik at 30-06-2016 09:46 PM (7 years ago) (m) west is tout, there is no two ways about Posted: at 30-06-2016 09:46 PM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
slimmygal at 30-06-2016 10:28 PM (7 years ago) (f) heheheheheheheherr, this is so true and funny though. anybody wey dey affect with dis, make una no vex, i still dey laff sha. Posted: at 30-06-2016 10:28 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
morgan1 at 30-06-2016 11:05 PM (7 years ago) (m) Posted: at 30-06-2016 11:05 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Men dey observe Posted: at 30-06-2016 11:19 PM (7 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
michaelc80 at 30-06-2016 11:39 PM (7 years ago) (m) HahahahahhahahahhahahhahahahhahahahahahhHhahahahhahahahhahahahhaahhahahhahahahahahahhahahahahhahahah thats it Posted: at 30-06-2016 11:39 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
GermoDon at 30-06-2016 11:53 PM (7 years ago) (m) Na Germadon be dat wen im dey small for East, na so im eye dey open wen im see money and e still never see am... Hahahahahahaha This is ur life Germadon...
Hahaha dis one enter well well @dickieponga and Gogoman i don laf fall 4ground yaakataa haha Posted: at 30-06-2016 11:53 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Azubuike1 at 1-07-2016 05:06 AM (7 years ago) (m) Research conducted everywhere, including the United States say the east dey smarter and more brilliant pass the west. WAEC, GCE, NECO, JAMB and other exams proved the logic, so if una like fake am say the west dey read books. The east still dey beat una kabadaya. Posted: at 1-07-2016 05:06 AM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
GermoDon at 1-07-2016 06:19 AM (7 years ago) (m) Na Germadon be dat wen im dey small for East, na so im eye dey open wen im see money and e still never see am... Hahahahahahaha This is ur life Germadon...
Hahaha dis one enter well well hahaha Posted: at 1-07-2016 06:19 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okuboye at 1-07-2016 06:41 AM (7 years ago) (m) funny, see Igbo boy life Posted: at 1-07-2016 06:41 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
GermoDon at 1-07-2016 06:51 AM (7 years ago) (m) Haha @dickieponga dis one enter wella i don laf fal yakataa for ground Posted: at 1-07-2016 06:51 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
No mistake at all in dis version. Right from time westerners are the 1st region to civilize, so east, north and south immitake west later and still happening till now. We all know that south south ppl na dem get ogogoro, Igbo in despirate for money and north like violence so much. Posted: at 1-07-2016 07:18 AM (7 years ago) | Newbie | |
Reply |
No mistake at all in dis version. We all know that westerners are the 1st people to civilize in dis country, so east, north, south immitate later and still happening till now. We all know that south south na dem get ogogoro, igbos are respirate for money and north like violence so much. Posted: at 1-07-2016 07:29 AM (7 years ago) | Newbie | |
Reply |
No mistake at all in dis version. Right from time westerners are the 1st region to civilize, so east, north and south immitake west later and still happening till now. We all know that south south ppl na dem get ogogoro, Igbo in despirate for money and north like violence so much.
so you westerner with this your "immitake" write-up abi? Posted: at 1-07-2016 09:24 AM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
scottchris at 1-07-2016 11:51 AM (7 years ago) (m) See the east baby eyes....soo west na book be their own?... I doubt oo
GOD BLESS NIGERIA!!! Posted: at 1-07-2016 11:51 AM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gronpree at 1-07-2016 12:02 PM (7 years ago) (m) Are u saw what am sawing!? MY EYES STILL SEEING THINGS O... Posted: at 1-07-2016 12:02 PM (7 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Vectorcy at 3-07-2016 03:16 PM (7 years ago) (m) Wahala dey Posted: at 3-07-2016 03:16 PM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 4-07-2016 11:50 PM (7 years ago) (m) Reply |
Novic at 5-07-2016 10:06 AM (7 years ago) (m) Some people really need to be careful... Seriously then really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just they waka pass. I will soon waka come again and latterly waka go.... Posted: at 5-07-2016 10:06 AM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
Novic at 5-07-2016 10:06 AM (7 years ago) (m) Some people really need to be careful... Seriously then really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just they waka pass. I will soon waka come again and latterly waka go.... Posted: at 5-07-2016 10:06 AM (7 years ago) | Hero | |
Reply |
samdove28 at 7-07-2016 01:52 PM (7 years ago) (m) Hmmmmmmmm..... This is serious, yawa don gas again, I just they waka pass. Posted: at 7-07-2016 01:52 PM (7 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |