As E Take Happen Inside Downtown, Naija Freetown

Date: 29-07-2016 12:07 pm (7 years ago) | Author: Bourne Identity
- at 29-07-2016 12:07 PM (7 years ago)
(m)
Them do car for America carry yam come Nigeria
A senator buys a bulletproof jeep come Nigeria..,, ehhn nn..,,, mmmmm,,, e ma binu se o-gbo...
dem talk say that day dem begin to dey rob for Lekki phase1 .., oboy c shooting... boom bang,,,. boom bang..,, powww,., buyaka buyaka...,,, o boy men ehhnnn,,, if u hear d sound of d bullets u sef go fear..
As dem dey shoot, d man park in front of d bank wey dem wan rob..
Na im d man tell d driver sey driver si ilekun je kin salo,,,, jor...,  d driver tell d owner of d car,,., u no,, say... baba dis car is bulletproof sir,,., ehnn baba e ma fear,, baba ko si wahala ko si were (no problem)
D owner of d car tell d driver say..,, baba se o wanbe nigba ti won se moto yii... se o wanbe,,,, where u dere wen they did this motto...?
D driver said no sir,,, oya si ilekun je kin salo
(open d door let mi run away)
I no go lie 4 u,,,, Nigerians don't trust technology. A man wey buy bulletproof car of a #60million,, wen dem start to dey shoot for adugbo,, d man sey driver open d door I want to run away,, d said dis car is bulletproof sir.,, d man said hanha,,, se ori e daru ni..? se o wanbe nigba ti won se moto yii
NobsmallTin at all...,,

Posted: at 29-07-2016 12:07 PM (7 years ago) | Addicted Hero
- franel at 29-07-2016 04:05 PM (7 years ago)
(m)
Lolz, like seriously?

Posted: at 29-07-2016 04:05 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 30-07-2016 08:55 PM (7 years ago)
(m)
E no trust imsef never mind car..
Posted: at 30-07-2016 08:55 PM (7 years ago) | Hero
Reply
- MumsyTeePeeM at 3-08-2016 04:20 PM (7 years ago)
(f)
Na proper naija man be dat...lol
Posted: at 3-08-2016 04:20 PM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- CHRISETTE at 5-08-2016 09:09 AM (7 years ago)
(f)
Bourne nawa oo
Posted: at 5-08-2016 09:09 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- CHRISETTE at 5-08-2016 09:10 AM (7 years ago)
(f)
Bourne nawa oo
Posted: at 5-08-2016 09:10 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 8-08-2016 08:29 AM (7 years ago)
(m)
Roll Eyes for wetin nw...?
Posted: at 8-08-2016 08:29 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yawa_don_gas at 10-08-2016 02:56 AM (7 years ago)
(m)
Serious yawa dey here
Posted: at 10-08-2016 02:56 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 11-08-2016 10:25 AM (7 years ago)
(m)
Roll Eyes Abi o,,,, no be small yawa
Posted: at 11-08-2016 10:25 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 12-08-2016 12:13 PM (7 years ago)
(m)
I no read am

Posted: at 12-08-2016 12:13 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- brightossy at 15-08-2016 02:06 PM (7 years ago)
(m)
Abeg zeigbo tell me the story for igbo
Posted: at 15-08-2016 02:06 PM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply