Meet Okuneye Idris Who is Also Called The Nigerian Male Barbie (PHOTOS) (Page 2)

Date: 29-07-2016 4:42 pm (7 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- Markeve at 30-07-2016 12:37 AM (7 years ago)
(f)
Teardy bear for ur mind now u think say u too much na abi.
Posted: at 30-07-2016 12:37 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Markeve at 30-07-2016 12:38 AM (7 years ago)
(f)
Teardy bear for ur mind now u think say u too much na abi.
Posted: at 30-07-2016 12:38 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 30-07-2016 01:20 AM (7 years ago)
(m)
D brandy wey I dey drink just turn to salt water..
How did dat happen..?
Posted: at 30-07-2016 01:20 AM (7 years ago) | Hero
Reply
- slimmygal at 30-07-2016 02:12 AM (7 years ago)
(f)
chai! see person pikin life as e don finish like dis. omo ale
Posted: at 30-07-2016 02:12 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slimmygal at 30-07-2016 02:13 AM (7 years ago)
(f)
chai! see person pikin life as e don finish like dis. omo ale
Posted: at 30-07-2016 02:13 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bebold at 30-07-2016 08:40 AM (7 years ago)
(m)
No tell me say another man they put him penis for this stupid guy yansh even when bele dey worry am, I get waiting I no go see for this life
Posted: at 30-07-2016 08:40 AM (7 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gogoman at 30-07-2016 08:53 AM (7 years ago)
(m)
POSTER NA WA FOR U
Posted: at 30-07-2016 08:53 AM (7 years ago) | Grande Master
Reply
- Sheriffouaga at 30-07-2016 01:23 PM (7 years ago)
(m)
Connection no dey here I beg
Posted: at 30-07-2016 01:23 PM (7 years ago) | Newbie
Reply
- Azubuike1 at 2-08-2016 09:50 AM (7 years ago)
(m)
"Who is also called Yoruba male Barbie"
Posted: at 2-08-2016 09:50 AM (7 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 2-08-2016 12:54 PM (7 years ago)
(m)
I just dey observe some morons wey run comot from yaba left still dey here dey fine dier missing sense 4 street...., Grin
Posted: at 2-08-2016 12:54 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 2-08-2016 12:58 PM (7 years ago)
(m)
Their moronic lyf na quarter to go unless dem go back yaba left 2 fyn dier missing sense Grin
Posted: at 2-08-2016 12:58 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 2-08-2016 01:03 PM (7 years ago)
(m)
Bianeno,,, freethinker..., Mykie010,,,,,.Azubuike n una remaining bush family..., make una fly comot 4 road..,, leave street go yaba left or hang for tree
Posted: at 2-08-2016 01:03 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]