brightossy at 25-02-2010 09:42 PM (14 years ago) (m)
Quote from: Starlette on 25-02-2010 09:33 PM
Quote from: brightossy on 25-02-2010 09:19 PM
Quote from: Starlette on 25-02-2010 09:10 PM
Quote from: brightossy on 25-02-2010 09:03 PM
Women
wat happen 2 dem?
they 2 lyk comitment. Smtn wey she go folo njoy.
my guy, no b our fault, most of dis guys na just 4 dem 2 chop n clean mouth. Every opportunity we get make we just use am well.
We clean mouth waka whn she no sabi cook well. E get many tins wey woman dey use hold man. No be evn dat side. But beta karakta wey go makam no look outside. Shey u grab?
Posted: at 25-02-2010 09:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Starlette at 25-02-2010 09:50 PM (14 years ago) (f)
Quote from: brightossy on 25-02-2010 09:42 PM
Quote from: Starlette on 25-02-2010 09:33 PM
Quote from: brightossy on 25-02-2010 09:19 PM
Quote from: Starlette on 25-02-2010 09:10 PM
Quote from: brightossy on 25-02-2010 09:03 PM
Women
wat happen 2 dem?
they 2 lyk comitment. Smtn wey she go folo njoy.
my guy, no b our fault, most of dis guys na just 4 dem 2 chop n clean mouth. Every opportunity we get make we just use am well.
We clean mouth waka whn she no sabi cook well. E get many tins wey woman dey use hold man. No be evn dat side. But beta karakta wey go makam no look outside. Shey u grab?
i grab. But al d same it's not just fair wat u guys do do. n d worse part of it is wen u guys start narrating d whole story 2 ur friends, making jest of her. Y won't we tie u guys down
De shining star
Posted: at 25-02-2010 09:50 PM (14 years ago) | Upcoming
brightossy at 25-02-2010 09:55 PM (14 years ago) (m)
Quote from: Starlette on 25-02-2010 09:50 PM
Quote from: brightossy on 25-02-2010 09:42 PM
Quote from: Starlette on 25-02-2010 09:33 PM
Quote from: brightossy on 25-02-2010 09:19 PM
Quote from: Starlette on 25-02-2010 09:10 PM
Quote from: brightossy on 25-02-2010 09:03 PM
Women
wat happen 2 dem?
they 2 lyk comitment. Smtn wey she go folo njoy.
my guy, no b our fault, most of dis guys na just 4 dem 2 chop n clean mouth. Every opportunity we get make we just use am well.
We clean mouth waka whn she no sabi cook well. E get many tins wey woman dey use hold man. No be evn dat side. But beta karakta wey go makam no look outside. Shey u grab?
i grab. But al d same it's not just fair wat u guys do do. n d worse part of it is wen u guys start narrating d whole story 2 ur friends, making jest of her. Y won't we tie u guys down
Trust me, i no folo. I get conscience, instead of dumping, i compensate.
Posted: at 25-02-2010 09:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac