My Account Balance Is Less Than $10M – Patience Jonathan (Page 2)

Date: 24-11-2016 8:51 am (7 years ago) | Author: Mister Jay Wonder
1 [2]
- kacylee at 24-11-2016 07:33 PM (7 years ago)
(f)
THIS IS SO ANNOYING, 10MILLION NAIRA OR LESS NO BE UR MONEY HOW MUCH MORE 10MILLION DOLLARS.... THERE IS GOD OOO

Posted: at 24-11-2016 07:33 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 24-11-2016 11:28 PM (7 years ago)
(m)
I still dey observe this women say na less dan only..? So wetin that 1 come mean nw...? The thunder wey go faya Ram still dey cook that beans be like stone,, imbecile
Posted: at 24-11-2016 11:28 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 24-11-2016 11:34 PM (7 years ago)
(m)
Wazubia,,,.. na d time u go change ur name to wazobia..., sense go begin enter ur dead maggots melon moronic brain. Isi yanshfreethinker omo ode oshi
Posted: at 24-11-2016 11:34 PM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 26-11-2016 11:39 AM (7 years ago)
(m)
Quote from: beneno on 24-11-2016 09:45 AM
Ole ,10 million dollars as a first lady,if u were the president,it would have been 100 billion dollars Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Nor too blame her na Illiteracy dey affect affect she talks carelessly.
Posted: at 26-11-2016 11:39 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
- EDDYPRINCE at 26-11-2016 11:40 AM (7 years ago)
(m)
So na 1billion dollars suppose dey inside abi? U go tell us the wrk u wrk take aquire such cash
Posted: at 26-11-2016 11:40 AM (7 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]