Jamb Utme 2010/2011 question leaks so soon. check it out! (Page 2)

Date: 24-03-2010 1:24 am (14 years ago) | Author: Joseph E
1 [2] 3 4
- ademola78 at 28-03-2010 05:53 AM (14 years ago)
(m)
Eji, u no well o,

Why u come high all these pple hope for nothing nah?

Although, na correct advive u give dem sha,

teeco nd co, una sorry o Grin Grin
Posted: at 28-03-2010 05:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bomber at 28-03-2010 08:27 AM (14 years ago)
(m)
ok

Posted: at 28-03-2010 08:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 28-03-2010 12:12 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: federico on 26-03-2010 08:54 AM
poster at ur age u still dey write jamb...na u be big olodo
Grin Grin Grin thank you but go read ya book Grin
Posted: at 28-03-2010 12:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 28-03-2010 12:18 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: add12 on 26-03-2010 01:10 PM
poster you need flogen
hahahaha! boyz wan colaps for system.
Ok! i don hear u but who go flog me? Grin
Posted: at 28-03-2010 12:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 28-03-2010 12:22 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: yahoomail on 27-03-2010 03:29 PM
u don fal ppl hand wey wan rite utme.why now
bcos dem too lazy to read alwayz want to do big boyz and gurlz and then depend on expo at d end of d day Grin
Posted: at 28-03-2010 12:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 28-03-2010 12:29 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: ademola78 on 28-03-2010 05:53 AM
Eji, u no well o,

Why u come high all these pple hope for nothing nah?

Although, na correct advive u give dem sha,

teeco nd co, una sorry o Grin Grin
No hope for dem diz year except dey use their gifted brains. Cool

One more tin,complete ma name next time Smiley
Posted: at 28-03-2010 12:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 28-03-2010 12:34 PM (14 years ago)
(m)
funny

Posted: at 28-03-2010 12:34 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Andes at 28-03-2010 01:30 PM (14 years ago)
(m)
Sad, I really wanted this expo o.
Kai e pain me die. 
Posted: at 28-03-2010 01:30 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ademola78 at 28-03-2010 06:05 PM (14 years ago)
(m)
GOD help
Posted: at 28-03-2010 06:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- colenzo at 28-03-2010 06:13 PM (14 years ago)
(m)
God help who?make u no read so that God go help u

Posted: at 28-03-2010 06:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 28-03-2010 06:40 PM (14 years ago)
(m)
Grin

Posted: at 28-03-2010 06:40 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 28-03-2010 06:41 PM (14 years ago)
(m)
Grin

Posted: at 28-03-2010 06:41 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Bazemaster at 30-03-2010 03:01 PM (14 years ago)
(m)
lolz

Posted: at 30-03-2010 03:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 1-04-2010 06:02 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Andes on 28-03-2010 01:30 PM
Sad, I really wanted this expo o.
Kai e pain me die. 
Aaaayaa! sori oh! but make u go read Smiley
Posted: at 1-04-2010 06:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- koolbina at 2-04-2010 02:04 AM (14 years ago)
(f)
mumu
Posted: at 2-04-2010 02:04 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- nickyvil at 2-04-2010 03:58 AM (14 years ago)
(m)
Lol
Posted: at 2-04-2010 03:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- deguzman at 2-04-2010 10:35 AM (14 years ago)
(m)
oga tecco no cry
Posted: at 2-04-2010 10:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- deguzman at 2-04-2010 10:38 AM (14 years ago)
(m)
oga tecco no cry
Posted: at 2-04-2010 10:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Don-ziggy at 2-04-2010 11:16 AM (14 years ago)
(m)
na wa 4 u guy so na story u come this world come tell
Posted: at 2-04-2010 11:16 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ejibond at 2-04-2010 09:15 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: koolbina on  2-04-2010 02:04 AM
mumu
Na so e dey pain u? go read my frnd.
Posted: at 2-04-2010 09:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4