BREAKING NEWS! Buhari Travels Back To London Tonight, Osinbajo Is New Acting-President (Page 2)

Date: 07-05-2017 9:09 pm (6 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- willyking at 8-05-2017 09:58 AM (6 years ago)
(m)
Quote from: ikenna520 on  7-05-2017 11:50 PM
   YESSSSS,HE GO COME BACK WITH NAIJA FLAG RAPPED ALL OVER HIS BODY.INSHA ALLAH!
ha! Make una no kill this man o, wish one be rap with Nigeria flag all over is body na coffin them dey rap with flag from another country o, my prayer na make God bring am come back but make him risighn..
Posted: at 8-05-2017 09:58 AM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 8-05-2017 10:39 AM (6 years ago)
(m)
Nothing do you Mr. President                       
Posted: at 8-05-2017 10:39 AM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 8-05-2017 10:52 AM (6 years ago)
(m)
Poster I beg show dem im current fotos as of today make dem see sey d president is a young man
Posted: at 8-05-2017 10:52 AM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply
- benosky4 at 8-05-2017 11:13 AM (6 years ago)
(m)
Osin baba has taken over that's my joy.

Posted: at 8-05-2017 11:13 AM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 8-05-2017 11:21 AM (6 years ago)
(m)
@ realbamdex,,,..., wetin u dey wish am dey come to u and relatives..., while Buhari dey smile,, u go dey roll for floor dey cry.., sorry
Posted: at 8-05-2017 11:21 AM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 8-05-2017 11:23 AM (6 years ago)
(m)
@ awowale02,,., yahoo yahoo how market   
Posted: at 8-05-2017 11:23 AM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 8-05-2017 11:24 AM (6 years ago)
(m)
@ dynasty4all,,,,, for where the blood dey? Your head no correct
Posted: at 8-05-2017 11:24 AM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 8-05-2017 11:30 AM (6 years ago)
(m)
@ ikenna520 abi na ike nshi..., wash as how ur family go take waka..., nthg do baba
Posted: at 8-05-2017 11:30 AM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 8-05-2017 11:36 AM (6 years ago)
(m)
@ kaposky ,,,., why u dey shout like sey Buhari dey roast ur papa and mama wich fit happen before ego come back..., if Buhari mata wan make una craze.., una broda don show u d way to canal.., kaposky begin dey go there.., I said Go and Die!!!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 8-05-2017 11:36 AM (6 years ago) | Addicted Hero
Reply
- eric2000 at 8-05-2017 01:37 PM (6 years ago)
(m)
This man could have resigned and given power to osinbanjo to continue to run things but the obsession with power from people from the northern part is ridiculous to the detriment of Nigeria....We have had two northern president die while in power in the last 20yrs in  Nigeria.....ABACHA,YARADUA AND ...now
Posted: at 8-05-2017 01:37 PM (6 years ago) | Gistmaniac
Reply
- morgan1 at 8-05-2017 05:15 PM (6 years ago)
(m)
Make una leave baba alone,,,
Posted: at 8-05-2017 05:15 PM (6 years ago) | Hero
Reply
- schmit at 8-05-2017 08:45 PM (6 years ago)
(f)
N.a. wa oo
Posted: at 8-05-2017 08:45 PM (6 years ago) | Hero
Reply
- Larry28 at 11-05-2017 12:45 PM (6 years ago)
(f)
Okay get well soon
Posted: at 11-05-2017 12:45 PM (6 years ago) | Hero
Reply
1 [2]