Mba5 at 28-04-2010 02:05 AM (15 years ago) (m) No wonder so you node notice am? Posted: at 28-04-2010 02:05 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 28-04-2010 12:24 PM (15 years ago) (f) so una dey carry weed come inside here come smoke. ...k-419 i kw na u give them, but why? Posted: at 28-04-2010 12:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Librabilex at 28-04-2010 02:14 PM (15 years ago) (m) sure...y Posted: at 28-04-2010 02:14 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
qunodinga at 28-04-2010 06:57 PM (15 years ago) (f) so una dey carry weed come inside here come smoke.
...k-419 i kw na u give them, but why?
Posted: at 28-04-2010 06:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
irule at 28-04-2010 08:43 PM (15 years ago) (m) ...
Believe it or not I Rule Posted: at 28-04-2010 08:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kurupt419 at 29-04-2010 02:22 AM (15 years ago) (m) passing Posted: at 29-04-2010 02:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 29-04-2010 01:33 PM (15 years ago) (m) NAIJA PALS, It will be my pleasure to meet u guys one on one cos u always make my day.
write on who you would've want to meet.
i want to meet everybody both newbie and............
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 29-04-2010 01:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 29-04-2010 04:47 PM (15 years ago) (f) ...
u r just back...... hav u stop smoking? bcos u dont comment where necessary Posted: at 29-04-2010 04:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 29-04-2010 08:48 PM (15 years ago) (m) Abino,which 1 b ur own naaaaaaaaaaaaaaaaa Posted: at 29-04-2010 08:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 30-04-2010 10:35 AM (15 years ago) (f) enc4life, i no bi albino, i want make una stop smoking.... u don take ur own? Posted: at 30-04-2010 10:35 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enc4life at 30-04-2010 10:51 PM (15 years ago) (m) shebi na for ur hand we dey buy d smokes,NDLEA dey luk 4U Posted: at 30-04-2010 10:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 1-05-2010 08:48 AM (15 years ago) (f) shebi na for ur hand we dey buy d smokes,NDLEA dey luk 4U
no talk lik dis, u kw 9ja police (our frnd) dey fit come catch all pals here. Posted: at 1-05-2010 08:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
passing and looking
whre can we hav a secret meeting? we need to talk but here is not an ideal.... oya come up to my hotel room na Posted: at 1-05-2010 02:40 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
qunodinga at 4-05-2010 12:51 PM (15 years ago) (f) oya come up to my hotel room na (dis kind hotel name sef) i dey show brg Posted: at 4-05-2010 12:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
come sharp sharp oh!...... be4 another fine babe go take ur place Posted: at 4-05-2010 01:15 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Hmmm...........blingssssssssssssss
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 4-05-2010 01:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
qunodinga at 5-05-2010 11:03 AM (15 years ago) (f) come sharp sharp oh!...... be4 another fine babe go take ur place
which fine babe for look u in d eye......... as u resemble gorilla. Posted: at 5-05-2010 11:03 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
come sharp sharp oh!...... be4 another fine babe go take ur place
which fine babe for look u in d eye......... as u resemble gorilla. gorilla? Ce killin...
All gud thingz in life re free........... Posted: at 5-05-2010 04:58 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
attamem at 5-05-2010 05:32 PM (15 years ago) (m) I'll like to meet the President of the united states of America,His Excellency,Barak Obama........can you do that for me ?
fooooooooooooooooooool. Posted: at 5-05-2010 05:32 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
qunodinga at 6-05-2010 10:24 AM (15 years ago) (f) I'll like to meet the President of the united states of America,His Excellency,Barak Obama........can you do that for me ?
fooooooooooooooooooool. wetin come concern u, even she want meet obsama bin laden... e concern u? Posted: at 6-05-2010 10:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |