Hello, this is a message for coolguys235, hi baby, miss your beautiful smile, your sexy behind and your dashing ensemble. cant wait to hook up with you tonight  just receiving the message now .....hi baby missed u too ...hw r u doing over there...oh ho!!! low battery....
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 12-10-2009 04:43 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
shine1177 at 13-10-2009 12:27 PM (15 years ago) (m) hello! hello!! hello!!! are u hearing me... oops
Posted: at 13-10-2009 12:27 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
yinkaolu_1 at 13-10-2009 12:32 PM (15 years ago) (m) abeg call me back, my hand dey pain me  this phone too big abeg. Posted: at 13-10-2009 12:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Is that chioma,where are the items tat i asked u to bring to my house??? Posted: at 13-10-2009 12:44 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
who is chioma ...abeg wrong number ......all these ibo boys sef.......
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 13-10-2009 01:03 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
yinkaolu_1 at 13-10-2009 05:32 PM (15 years ago) (m) no be only ibo boys, na igbo boys Posted: at 13-10-2009 05:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 13-10-2009 10:45 PM (15 years ago) (m) ganja boys nii
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 13-10-2009 10:45 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
who is chioma ...abeg wrong number ......all these ibo boys sef.......  oboy u dey fit make me laugh too much..And make u know say i no be igbo boy ok..I dey for ghana... Posted: at 14-10-2009 12:30 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
shine1177 at 14-10-2009 01:53 PM (15 years ago) (m) hello how life dey do you for ghana ...
Posted: at 14-10-2009 01:53 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
who is chioma ...abeg wrong number ......all these ibo boys sef.......  oboy u dey fit make me laugh too much..And make u know say i no be igbo boy ok..I dey for ghana... u dey huzzle there .........wey d the container wey i ask u make u bring come
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 14-10-2009 06:01 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 14-10-2009 06:09 PM (15 years ago) (m) ur container don enter red sea ooh make u go find another money
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 14-10-2009 06:09 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Toks-E at 14-10-2009 07:11 PM (15 years ago) (m) why e be say na only my container go enter red sea?.
2.0. Posted: at 14-10-2009 07:11 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
cos i no know wetin u put for ya container wey red sea dey attract like dat
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 14-10-2009 08:37 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Toks-E at 14-10-2009 08:43 PM (15 years ago) (m) that is so funny
2.0. Posted: at 14-10-2009 08:43 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i say wetin u put for ya container
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 14-10-2009 09:41 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
i say wetin u put for ya container
B be girls wey i put for the container ..I go ship am for u ok.. Posted: at 15-10-2009 12:55 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Uzzy at 15-10-2009 02:42 AM (15 years ago) (f) so u guys av forgotten mi shee???
Get up and run!!! Posted: at 15-10-2009 02:42 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yinkaolu_1 at 15-10-2009 08:53 AM (15 years ago) (m) no way! forget you as how, you so very special and you know i can never forget you. Posted: at 15-10-2009 08:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
myragonza at 15-10-2009 02:39 PM (15 years ago) (f) ..."its good that u have not forgoten me ooo...coz i still want the money that u stole from me 10 years ago back..“
Posted: at 15-10-2009 02:39 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
oh sorry ...whose speaking again .....oh!! wrong number pls ........am talking about my container.....not about stolen money here.... drop the phone no more calls
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 15-10-2009 02:45 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |