teeco at 6-05-2010 03:19 PM (15 years ago) (m) chei!!
Posted: at 6-05-2010 03:19 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
even u too make sure u wear ur own oh Posted: at 6-05-2010 03:46 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
gooldd at 7-05-2010 12:11 PM (15 years ago) (m) lets be careful Posted: at 7-05-2010 12:11 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
u dey guide ur nyash too? Posted: at 7-05-2010 12:54 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
mojoh402 at 7-05-2010 06:34 PM (15 years ago) (m) niccccccccccccccceeeeeeeeeeeeee Posted: at 7-05-2010 06:34 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
fabmic at 7-05-2010 06:43 PM (15 years ago) (m) i'm outta here Posted: at 7-05-2010 06:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no come back again oh Posted: at 8-05-2010 10:35 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
kurupt419 at 8-05-2010 04:07 PM (15 years ago) (m) ohh na here i enter?  abeg i don comot Posted: at 8-05-2010 04:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 8-05-2010 04:44 PM (15 years ago) (m) why una dey run?
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 8-05-2010 04:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fabmic at 9-05-2010 01:35 PM (15 years ago) (m) u wan stay make all those homosegxwal disfigure ur yash? hmm! i warn u o Posted: at 9-05-2010 01:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stranz at 9-05-2010 02:26 PM (15 years ago) (m) wahala dey Posted: at 9-05-2010 02:26 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Rolinppp at 10-05-2010 09:45 AM (14 years ago) (m) Wahala dey 4 where?
I shall tell you a great secret my friend. Do not wait for the last judgement, it takes place everyd Posted: at 10-05-2010 09:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fabmic at 10-05-2010 09:59 AM (14 years ago) (m) ok o Posted: at 10-05-2010 09:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rolinppp at 10-05-2010 10:15 AM (14 years ago) (m) @fabmic... Where u dey all these while?
I shall tell you a great secret my friend. Do not wait for the last judgement, it takes place everyd Posted: at 10-05-2010 10:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blesyn003 at 10-05-2010 10:16 AM (14 years ago) (f) huum se mata, dis na really wahala Posted: at 10-05-2010 10:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rolinppp at 10-05-2010 10:39 AM (14 years ago) (m) Na ur state be dat abi?
I shall tell you a great secret my friend. Do not wait for the last judgement, it takes place everyd Posted: at 10-05-2010 10:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 10-05-2010 11:31 AM (14 years ago) (m) I don dey on my mark.......abeg make una blow the whistle make i tear run commot for here.......
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 10-05-2010 11:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rolinppp at 10-05-2010 11:41 AM (14 years ago) (m) Go...
I shall tell you a great secret my friend. Do not wait for the last judgement, it takes place everyd Posted: at 10-05-2010 11:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 10-05-2010 11:44 AM (14 years ago) (m) ..............i don run commot.......
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 10-05-2010 11:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ceenod at 10-05-2010 11:53 AM (14 years ago) (m) thanks 4 d alert
Men are like bank accounts, without a lot of money, we dont generate a lot of interests Posted: at 10-05-2010 11:53 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |