NAN-C at 10-05-2010 12:58 PM (14 years ago) (f) wetin concern me. i don collect d pix wey i wnt, so mek una no querrel again Posted: at 10-05-2010 12:58 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
NAN-C at 10-05-2010 01:02 PM (14 years ago) (f) @ademola78 i dnt knw y u ar so borded, i mean no harm. i'll chnge 4rm 2morrow Posted: at 10-05-2010 01:02 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ademola78 at 10-05-2010 01:04 PM (14 years ago) (m) Better be o, Posted: at 10-05-2010 01:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sanya01 at 10-05-2010 03:06 PM (14 years ago) (m) LOL Posted: at 10-05-2010 03:06 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ademola78 at 10-05-2010 03:07 PM (14 years ago) (m) What's funny sanya? Posted: at 10-05-2010 03:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lynnobi at 10-05-2010 04:43 PM (14 years ago) (f) take the two above me.  Y you dey support nonsense,,,This one nor be joke o! This girl summon courage dey call una monkey...Una nor fit do am anything! am sorry abt that, it wasnt intentional Posted: at 10-05-2010 04:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ademola78 at 10-05-2010 04:44 PM (14 years ago) (m) Apology overlooked Posted: at 10-05-2010 04:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lynnobi at 10-05-2010 04:57 PM (14 years ago) (f) Apology overlooked
Overlooked as in not accepted? Posted: at 10-05-2010 04:57 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ademola78 at 10-05-2010 05:05 PM (14 years ago) (m) Ok accepted, but know whose side to be next time Posted: at 10-05-2010 05:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lynnobi at 10-05-2010 05:28 PM (14 years ago) (f) sure i will, thnx Posted: at 10-05-2010 05:28 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
darkniko48 at 10-05-2010 05:38 PM (14 years ago) (f) Ahhhhhhhhhhh,@poster,e be like sey ya friend no get eye see sey u yaself be da monkey she wan see. Chei, (hiss) Posted: at 10-05-2010 05:38 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
My eyes cry for this Newbie(poster).Cos I dey imagine the guy when e go nod well ask her hand for marriage,cos dem nor dey take JUJU dey serve JUJU... Come O na WOWO THIS girl WOWO so...Your mama Try well well_e nor easy o Posted: at 10-05-2010 08:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ademola78 at 11-05-2010 09:34 AM (14 years ago) (m) hehehehehehehehehehe chei ! Money no kill person o... hahahahaha Posted: at 11-05-2010 09:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 11-05-2010 10:15 AM (14 years ago) (m) Dis post 4ny small
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 11-05-2010 10:15 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ademola78 at 11-05-2010 10:40 AM (14 years ago) (m) Ogbeni ! longest time, Posted: at 11-05-2010 10:40 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
My guy ADE, no blame me O...This girl dey wan make me vex. She wan kill my spirit sote i nor fit do Brrriiiiiiiiiiiiiiiii AGAIN SEF! Posted: at 11-05-2010 11:11 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
NAN-C at 11-05-2010 11:19 AM (14 years ago) (f) everybody sing dis song with me, 1 2 ready go! moonkey baanaanaa, iyeee baanaanaa iyee Posted: at 11-05-2010 11:19 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
stranz at 11-05-2010 11:36 AM (14 years ago) (m) @poster,u be serious monkey Posted: at 11-05-2010 11:36 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
stranz at 11-05-2010 11:37 AM (14 years ago) (m) @poster,u be serious monkey Posted: at 11-05-2010 11:37 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ademola78 at 11-05-2010 11:48 AM (14 years ago) (m) everybody sing dis song with me, 1 2 ready go! moonkey baanaanaa, iyeee baanaanaa iyee
Ehen ! Na wetin u change into be dis? Eh sorry o... I've told u, use your hand select where you belong here....... Posted: at 11-05-2010 11:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |