zie85er at 26-09-2008 01:30 AM (15 years ago) (m) Passing with Onyin ......lol
see ur lyf? u don go b dat! follow follow..i sorry 4 u :'( :'( lolllll, Wetin Jamesbee con Do u na? my problem b say na woman e dey pass wit.....u know wetin dey hapen 2 such pple
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. Posted: at 26-09-2008 01:30 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 26-09-2008 01:36 AM (15 years ago) (f) Passing with Onyin ......lol
see ur lyf? u don go b dat! follow follow..i sorry 4 u :'( :'( Posted: at 26-09-2008 01:36 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
C-boy at 26-09-2008 01:04 PM (15 years ago) (m) The part I cherish doesn't belong 2 me
One united!!! Posted: at 26-09-2008 01:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 26-09-2008 01:08 PM (15 years ago) (m) The part I cherish doesn't belong 2 me U Sabi Am, Correct Guy
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 26-09-2008 01:08 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
C-boy at 26-09-2008 01:13 PM (15 years ago) (m) The part I cherish doesn't belong 2 me U Sabi Am, Correct Guy
One united!!! Posted: at 26-09-2008 01:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wilat at 26-09-2008 01:21 PM (15 years ago) (f) lol
i love me Posted: at 26-09-2008 01:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
E-park as usual gallll
No tell Philo oooooo
im everywhere i see u wat u do and wat u dont so ur own don finish be tat keep on betrayin on me Posted: at 26-09-2008 03:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 26-09-2008 03:20 PM (15 years ago) (m) The part I cherish doesn't belong 2 me Mad boy... I no say you dey like that thing well well.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 26-09-2008 03:20 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
onyin at 26-09-2008 04:08 PM (15 years ago) (f) E-park as usual gallll
No tell Philo oooooo
im everywhere i see u wat u do and wat u dont so ur own don finish be tat keep on betrayin on me lol.thank God say u catch am . Posted: at 26-09-2008 04:08 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 26-09-2008 04:10 PM (15 years ago) (m) small small catch monkey. Posted: at 26-09-2008 04:10 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 26-09-2008 04:13 PM (15 years ago) (f) @Mazi.which one be tht one?.lol. Posted: at 26-09-2008 04:13 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
bonjovi at 26-09-2008 04:15 PM (15 years ago) (m) me i like my ass no be small.the honnies get attracted to me once the see am. Posted: at 26-09-2008 04:15 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
mazi at 26-09-2008 04:20 PM (15 years ago) (m) @Mazi.which one be tht one?.lol.
for ppl wey play away match na Posted: at 26-09-2008 04:20 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 26-09-2008 04:21 PM (15 years ago) (f) @Mazi.which one be tht one?.lol.
for ppl wey play away match na OK.lol. Posted: at 26-09-2008 04:21 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
jamesbee at 26-09-2008 04:23 PM (15 years ago) (m) E-park as usual gallll
No tell Philo oooooo
i no follow u oooooooo.and no cheat on my sis.lol I mean no harm oooo..Just come
THE NEW JAMES BOND. Posted: at 26-09-2008 04:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jamesbee at 26-09-2008 04:24 PM (15 years ago) (m) E-park as usual gallll
No tell Philo oooooo
im everywhere i see u wat u do and wat u dont so ur own don finish be tat keep on betrayin on me No.......I just dey joke with am.... Na you i love nah.
THE NEW JAMES BOND. Posted: at 26-09-2008 04:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 26-09-2008 04:24 PM (15 years ago) (m) but onyii...were disappear all dis while anyway. Posted: at 26-09-2008 04:24 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 26-09-2008 04:26 PM (15 years ago) (f) E-park as usual gallll
No tell Philo oooooo
i no follow u oooooooo.and no cheat on my sis.lol I mean no harm oooo..Just come mak i come do watin?.i no trust u.where Philo dey?.lol Posted: at 26-09-2008 04:26 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 26-09-2008 04:27 PM (15 years ago) (f) but onyii...were disappear all dis while anyway.
don't wry,i'm back.lol. Posted: at 26-09-2008 04:27 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
E-park as usual gallll
No tell Philo oooooo
im everywhere i see u wat u do and wat u dont so ur own don finish be tat keep on betrayin on me No.......I just dey joke with am.... Na you i love nah. u sure Posted: at 26-09-2008 04:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |