eagleseyez at 17-11-2008 08:03 PM (16 years ago) (m) pepper enter ur eyes? Posted: at 17-11-2008 08:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
digitalman at 17-11-2008 08:06 PM (16 years ago) (m) my eye men... my eyes oh
hahaha, wetin ur eyes see? abi na peper dey worry u Posted: at 17-11-2008 08:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lonelysnow at 17-11-2008 08:08 PM (16 years ago) (m) WAZUP GUYS....HW WAZ D WKEND Posted: at 17-11-2008 08:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eagleseyez at 17-11-2008 08:10 PM (16 years ago) (m) twas fine........u lonely dis weekend, abi u don fight cold? Posted: at 17-11-2008 08:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lonelysnow at 17-11-2008 08:13 PM (16 years ago) (m) guy i finally kill the cold. but i b wan wound Posted: at 17-11-2008 08:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
digitalman at 17-11-2008 08:14 PM (16 years ago) (m) he's so lonely Posted: at 17-11-2008 08:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lonelysnow at 17-11-2008 08:18 PM (16 years ago) (m) but i better pass u wey dey carry prosti Posted: at 17-11-2008 08:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
digitalman at 17-11-2008 08:24 PM (16 years ago) (m) but i better pass u wey dey carry prosti
i know say u be (abani agba aka), to play prosti is part of ur game, Posted: at 17-11-2008 08:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eagleseyez at 17-11-2008 08:25 PM (16 years ago) (m) guy i finally kill the cold. but i b wan wound
make u no wound oo, i hope say u dey wear rain coat? Posted: at 17-11-2008 08:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
digitalman at 17-11-2008 08:29 PM (16 years ago) (m) guy i finally kill the cold. but i b wan wound
make u no wound oo, i hope say u dey wear rain coat? he no dey wear raincoat, thats why he want to get wound Posted: at 17-11-2008 08:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 17-11-2008 08:29 PM (16 years ago) (m) pepper enter ur eyes?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 17-11-2008 08:29 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lonelysnow at 17-11-2008 08:32 PM (16 years ago) (m) i hear u eagle... no mind yeye digit man wey no they wear rain coat Posted: at 17-11-2008 08:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
digitalman at 17-11-2008 08:36 PM (16 years ago) (m) abeg make una try dey cover welloo Posted: at 17-11-2008 08:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Obonz at 17-11-2008 08:42 PM (16 years ago) (m) KOBOKO !!! Posted: at 17-11-2008 08:42 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 17-11-2008 08:43 PM (16 years ago) (m) Passin and Lickin Cherry...
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 17-11-2008 08:43 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
digitalman at 17-11-2008 08:45 PM (16 years ago) (m) u go woundoo Posted: at 17-11-2008 08:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eagleseyez at 17-11-2008 08:52 PM (16 years ago) (m) KOBOKO !!!
wetin happun to koboko? Posted: at 17-11-2008 08:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
digitalman at 17-11-2008 08:56 PM (16 years ago) (m) Posted: at 17-11-2008 08:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 17-11-2008 08:58 PM (16 years ago) (m) u go woundoo
l stand Firm
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 17-11-2008 08:58 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
eagleseyez at 17-11-2008 09:00 PM (16 years ago) (m) like rod? Posted: at 17-11-2008 09:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |