c boy u dey kolo who dey privatesting? dem tell u say me and mazi dey craze..... mazi abi we sabi ourselves sheyyyyy lol
Posted: at | |
c boy u dey kolo who dey privatesting? dem tell u say me and mazi dey craze..... mazi abi we sabi ourselves sheyyyyy lol Beauty of the zone.... Blackbeauty005 am loving ma name.....If kissing can be food... Love kissing m
| |||||
Quote from: blackbeauty005 on 3-10-2008 11:54 AM e be like say both of us dey read wrongly... u write wrongly i read wrongly all enter the same thing....... leave c-pikin..he wants u to notice him...but u were right abt something entering the same thing. c boy u dey kolo who dey privatesting? dem tell u say me and mazi dey craze..... mazi abi we sabi ourselves sheyyyyy lol ![]()
| |||||
Quote from: blackbeauty005 on 3-10-2008 11:54 AM e be like say both of us dey read wrongly... u write wrongly i read wrongly all enter the same thing....... How u take know say I dey kolo? It takes one to know one c boy u dey kolo who dey privatesting? dem tell u say me and mazi dey craze..... mazi abi we sabi ourselves sheyyyyy lol ![]() One united!!!
| |||||
Quote from: 07035729923 on 3-10-2008 11:44 AM mazi ....test test..... u never repent abi?.... test ke...so bcos i tried ya own...u think say na so i dey do...u want more? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: blackbeauty005 on 3-10-2008 10:02 AM no wahala u yarb me small i yarb u small back God and man no go vex..... but e be like say this prencess wan get popular tru me cos she dey bring her tail for ma door mud.... make she no let me face her yellow make e no turn red ooooo..... anyway ever smiling am black and beautiful who wan test am...... Who Tell You say Our Prencess dey look for who go notice am, and who tell u say u Get Level? E be like say u Sef too like Wahala, haaa!!! WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
datz women fight na. Reply
| |||||
abi ooo wetin concern am o mazi...... na girls talk why u no leave her make she talk 2 me..... i get wahala but i am just trying to be cool ok no string attach...... am a yarbing comedian if am not welcome i cud change ma style...... mazi e be like say theyu wan pursue me... who want make i go ? imao ReplyBeauty of the zone.... Blackbeauty005 am loving ma name.....If kissing can be food... Love kissing m
| |||||
Ok oo Mazi ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
yes o..@blackberry... impossicant...only dat u need solid shock absorber to withstand attack .o Reply
| |||||
ok oooo ReplyBeauty of the zone.... Blackbeauty005 am loving ma name.....If kissing can be food... Love kissing m
| |||||
do u hv it...dat's front and back...i've seen the front...not sure of the back..lol Reply
| |||||
Let's not digress...the issue is that someone wants to get rid of mazi for disturbing the peace. Any suggestions? ReplyOne united!!!
| |||||
u mean ya piss..lol Reply
| |||||
![]() One united!!!
| |||||
yes na. Reply
| |||||
Crank'em D*ck ReplyKEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
Quote from: keveen on 4-10-2008 11:38 AM Crank'em D*ck c-boy...did u read dat?...the cranked head said to crank ya d--k. ![]()
| |||||
u dey fear? hold tite! ReplyKEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
mazi hold tight he talk ReplyBeauty of the zone.... Blackbeauty005 am loving ma name.....If kissing can be food... Love kissing m
| |||||
......................ing by ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot