Police arrest pastor with pistol (Page 4)

Date: 11-05-2010 7:05 am (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9
- blings_is_back at 12-05-2010 07:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 12-05-2010 05:07 PM
Mba5, you dey preach for Ajanni??...........I hope he REPENTS.........what colour should he paint self? anyone with any good idea?

dark green will be the best.......... Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 12-05-2010 07:18 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 12-05-2010 11:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 12-05-2010 05:07 PM
Mba5, you dey preach for Ajanni??...........I hope he REPENTS.........what colour should he paint self? anyone with any good idea?

you that , wetin you call your self sef, you be enemy of progress , me and mba no dey fight and if at all we fight we do it with utmost common sense , noting like fight to finish , as he that fight and run for sure will lives to fight another day , and again you are talking rubbish of REPENT  , what for? and to whom ? i have done noting to warant a repents in the first instance , and that itself is a real rubbish , who are you self ? you better minds the type of words you are vomiting out so -------- ok ?
Posted: at 12-05-2010 11:56 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- Priceless-jewel at 13-05-2010 12:05 AM (13 years ago)
(m)
excuse
Posted: at 13-05-2010 12:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 13-05-2010 12:33 AM (13 years ago)
(m)
what Huh??
Posted: at 13-05-2010 12:33 AM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- Bazemaster at 13-05-2010 12:35 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 12-05-2010 03:41 PM
onye ana agwa amara go onwe ya...... hapu okpo ahu ka ona emegheri..... mgbe m ga amawa ya anya o ga adi ya ka film

Posted: at 13-05-2010 12:35 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 13-05-2010 08:36 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Bazemaster on 13-05-2010 12:35 AM
Quote from: blings_is_back on 12-05-2010 03:41 PM
onye ana agwa amara go onwe ya...... hapu okpo ahu ka ona emegheri..... mgbe m ga amawa ya anya o ga adi ya ka film
Posted: at 13-05-2010 08:36 AM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 13-05-2010 08:39 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Bazemaster on 13-05-2010 12:35 AM
Quote from: blings_is_back on 12-05-2010 03:41 PM
onye ana agwa amara go onwe ya...... hapu okpo ahu ka ona emegheri..... mgbe m ga amawa ya anya o ga adi ya ka film
same same to you all too
Posted: at 13-05-2010 08:39 AM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- teznl at 13-05-2010 08:50 AM (13 years ago)
(m)
Ajanni i dey feel u, but wait a minute to repent dey make u fear?
Posted: at 13-05-2010 08:50 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ajanni at 13-05-2010 09:27 AM (13 years ago)
(m)
boy , what repent repent and the repent you dey talk all about Huh? dem tell you say me abi sinners ? so wetin sef you go tell the pastor ewy go robb now Huh?
Posted: at 13-05-2010 09:27 AM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- Bazemaster at 13-05-2010 11:51 AM (13 years ago)
(m)
ABOKI  SHUT UP!

Posted: at 13-05-2010 11:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 13-05-2010 12:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Bazemaster on 13-05-2010 11:51 AM
ABOKI  SHUT UP!

abeg help me shut that engine e dey disturb too much
Posted: at 13-05-2010 12:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- prince316 at 13-05-2010 12:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: angel-one on 11-05-2010 08:32 AM
Jesus christ dey road...

which road be that? tell me make i go wait for him, as the first guy to see him
Posted: at 13-05-2010 12:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 13-05-2010 12:19 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 12-05-2010 03:27 PM
Quote from: divineproject on 12-05-2010 03:16 PM
Some people self, every single post dem go turn nam to insult.......haba!

its not some people..... its just the same person trying to get fame by insulting everybody.... but i have told him to stay clear of me cos am not his type...... divie u know wetin i fit do na

No mine ajanni, he just need fame for naijapals by insulting people....Aboki like u,animal
Posted: at 13-05-2010 12:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 13-05-2010 12:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Bazemaster on 13-05-2010 11:51 AM
ABOKI  SHUT UP!

you get lost now , stupid ibo boy
Posted: at 13-05-2010 12:56 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 13-05-2010 12:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 13-05-2010 12:09 PM
Quote from: Bazemaster on 13-05-2010 11:51 AM
ABOKI  SHUT UP!

abeg help me shut that engine e dey disturb too much

bird of the same feather always flucks together , also some groups of bad boys too
Posted: at 13-05-2010 12:59 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- Bazemaster at 13-05-2010 01:00 PM (13 years ago)
(m)
I AM HAPPY TO BE AN IGBO MAN........SO GET LOST, NORMADIC CATTLE REARER

Posted: at 13-05-2010 01:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 13-05-2010 01:05 PM (13 years ago)
(m)
prince 316 , fake prince , what fane you want ?and when did the fame become fore sale like breat or even garri for market ,? only the stupid one derives a famous in such a way and i am not one of those ----- ok ?vagabond and yeye prince
Posted: at 13-05-2010 01:05 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 13-05-2010 03:26 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Bazemaster on 13-05-2010 01:00 PM
I AM HAPPY TO BE AN IGBO MAN........SO GET LOST, NORMADIC CATTLE REARER


of course not all ibos are bad , there good one and GOD fearing ones amongs them , like my one time friend alhaji sulaiman oyeamah of blessed memory from enugun , but you , you be bastard one amongs the igbo , the vagabonds the useless , onye ozi yanmirin bad boy baze master
Posted: at 13-05-2010 03:26 PM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- Mr-World at 14-05-2010 05:02 PM (13 years ago)
(m)
MAKE UNA NO FIGHT O

Posted: at 14-05-2010 05:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 14-05-2010 10:52 PM (13 years ago)
(m)
empty vessel makes d most noise, d only advice wen make u a MAN na d wan wen u advice ursef, so make una live am make him dey fool around tinkin say him dey 2 big to advice or to CHANGE
Posted: at 14-05-2010 10:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9