blesyn003 at 11-05-2010 01:59 PM (14 years ago) (f) Meaning of POLICE :
People Of Low Income Collecting Egunje Posted: at 11-05-2010 01:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
|
MrDon at 11-05-2010 02:01 PM (14 years ago) (m) they refuse u job ne??? Posted: at 11-05-2010 02:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sanya01 at 11-05-2010 02:14 PM (14 years ago) (m) who tell u sey dem get low income??? Posted: at 11-05-2010 02:14 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
qunodinga at 11-05-2010 02:26 PM (14 years ago) (f) @Poster, if they catch u, its live in prisonment + hard labour Posted: at 11-05-2010 02:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blesyn003 at 11-05-2010 02:30 PM (14 years ago) (f) @Poster, if they catch u, its live in prisonment + hard labour
no b if dem go c me catch Posted: at 11-05-2010 02:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 11-05-2010 02:36 PM (14 years ago) (f) @Poster, if they catch u, its live in prisonment + hard labour
no b if dem go c me catch u dont kw say police dey NP.....  ?? Posted: at 11-05-2010 02:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stranz at 11-05-2010 02:45 PM (14 years ago) (m) @ poster,u talking to me like that.am coming to arrest u 2nite.and u better dey home the time i go come,or ... Posted: at 11-05-2010 02:45 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blesyn003 at 11-05-2010 02:51 PM (14 years ago) (f) @ poster,u talking to me like that.am coming to arrest u 2nite.and u better dey home the time i go come,or ...
u b police, no problem i go day expect u, with ur egunje 4 hand. Posted: at 11-05-2010 02:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stranz at 11-05-2010 02:55 PM (14 years ago) (m) ok u still dey talk Posted: at 11-05-2010 02:55 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
@poster u are under arrest,
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 11-05-2010 03:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sanya01 at 11-05-2010 03:04 PM (14 years ago) (m) stranz no 4get carry "KOBOKO" nd TEARGASS when u dey go...make u flog am WELLA Posted: at 11-05-2010 03:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
police dey come for una~Me I nor dey for police WAHALA Posted: at 11-05-2010 04:26 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blesyn003 at 12-05-2010 12:51 PM (14 years ago) (f) ok u still dey talk
u no con com again, i stil day wait Posted: at 12-05-2010 12:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sanya01 at 12-05-2010 12:55 PM (14 years ago) (m) dis 1 pass arrest,, i dey suspect dis blesy....hmmmmnnnnnnnn Posted: at 12-05-2010 12:55 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
stranz at 12-05-2010 01:19 PM (14 years ago) (m) my guy just de beg on ur behalf,him say make i 4give and 4get. Posted: at 12-05-2010 01:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ademola78 at 12-05-2010 01:26 PM (14 years ago) (m) Blesyn, you just bought yourself some trouble here o Posted: at 12-05-2010 01:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
asaph at 12-05-2010 02:05 PM (14 years ago) (m) no, i will protect her Posted: at 12-05-2010 02:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no, i will protect her
huh?...  sojaman! Posted: at 12-05-2010 02:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Gorah at 12-05-2010 02:15 PM (14 years ago) (m) I LOVE THAT DEFINITION OF '"POLICE" Baby girl another meaning Posted: at 12-05-2010 02:15 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ademola78 at 12-05-2010 02:31 PM (14 years ago) (m) no, i will protect her
There is going to be WAR ! Posted: at 12-05-2010 02:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |