This Lagos! 10-Year-Olds Smoke Hemp In Ajegunle (Page 4)

Date: 12-05-2010 9:45 pm (14 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9
- iyke1 at 13-05-2010 09:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 13-05-2010 05:59 PM
that boy must be an ibo boy so , even fela wey be marjuana master of naija , him children no dey smoke at that age
a beg!!!!!!! who ask u where he come 4rm
Posted: at 13-05-2010 09:58 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- wunzie at 13-05-2010 10:35 PM (14 years ago)
(f)
He's gonna upgrade soon.

Posted: at 13-05-2010 10:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- famous5 at 13-05-2010 11:06 PM (14 years ago)
(m)
thats street life what do u expect, the boy dey street
Posted: at 13-05-2010 11:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chrisscross99 at 14-05-2010 05:57 AM (14 years ago)
(m)
 that is thug life let him weed some sexymilian,
 whatever men, it makes no diffrent. life goes on nigga.
Posted: at 14-05-2010 05:57 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- waco at 14-05-2010 08:36 AM (14 years ago)
(m)
no long thing

Posted: at 14-05-2010 08:36 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- kiven at 14-05-2010 08:55 AM (14 years ago)
(m)
NA SO THEM SEE THEY PAPA FOR HOUSE WHEN THE GUY MAN THE SMOK . SO TELL ME IF PAPA AND MAMA NO DEY HOUSE WHO GO BE BOSS ? HAHAH  NAIJA
Posted: at 14-05-2010 08:55 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- sabiti at 14-05-2010 08:58 AM (14 years ago)
(m)
dem dey kpoki
Posted: at 14-05-2010 08:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- udegeorge at 14-05-2010 09:03 AM (14 years ago)
(m)
no be small tin oh na God go help this DPO
Posted: at 14-05-2010 09:03 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Dee4evr at 14-05-2010 12:55 PM (14 years ago)
(f)
Is Ajegunle a kind of a communal village or what? Every kind of vice is found there.
I think they need deliverance urgently.
Posted: at 14-05-2010 12:55 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- babyboy33 at 14-05-2010 01:37 PM (14 years ago)
(m)
all this one way una day talk no be talk make una come for GERMANY here come see wer A BOY AND a GIRL OF (8YEARS) dey smoke
even dey so call papa and mama dey light fire 4 them. my wife brother smoke in dey age of 6 so tell me. is every wer my peopel.
no be only 4 9aija e dey.here in ther school u will see them drinking hot drink even the police cant do them anything they only
copy they pass pot name and addres finish. u go see a boy or girl of 10 dey use,, iphone..that cost 800 to 1000 euro phone abeg live mater,,,only waytin i dey tell those way wan hear be say no let ur own person smoke in dey age of 10. or even smoke atall.
Posted: at 14-05-2010 01:37 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- edijana394 at 14-05-2010 01:45 PM (14 years ago)
(f)
ehen, and so. is it a new thing? if govt take good care of the citizens all this no go happen make u  find another thing talk.
Posted: at 14-05-2010 01:45 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- jblake at 14-05-2010 02:01 PM (14 years ago)
(m)
wow wat is our country turning into?
Posted: at 14-05-2010 02:01 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- wasatimothy at 14-05-2010 02:23 PM (14 years ago)
(m)
this is end time
Posted: at 14-05-2010 02:23 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- cadanre at 14-05-2010 02:28 PM (14 years ago)
(f)
Dirty life

Posted: at 14-05-2010 02:28 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- rbest at 14-05-2010 02:31 PM (14 years ago)
(f)
global village of cause
Posted: at 14-05-2010 02:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bencochris at 14-05-2010 02:35 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: jblake on 14-05-2010 02:01 PM
wow wat is our country turning into?

It is turning into United State of America (U S of A)
Posted: at 14-05-2010 02:35 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Candidus at 14-05-2010 02:41 PM (14 years ago)
(m)
ah that is small,they can smoke the one they call fela and top it with beer
Posted: at 14-05-2010 02:41 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- divineproject at 14-05-2010 02:51 PM (14 years ago)
(f)
Time to act!

Posted: at 14-05-2010 02:51 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- ola26 at 14-05-2010 03:46 PM (14 years ago)
(m)
no b 2day my sister
Posted: at 14-05-2010 03:46 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- derbi at 14-05-2010 08:33 PM (14 years ago)
(m)
u mean say small small pickin them, don dey flash the kpoli,so them don dey swaga their system...
Posted: at 14-05-2010 08:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9

Featured Discussions