VOTE: MR NAIJAPALS 2010 (Page 4)

Date: 14-05-2010 6:34 pm (14 years ago) | Author: Desmond
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 39
- diplomatik at 14-05-2010 10:09 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: ejibond on 14-05-2010 10:05 PM
Quote from: diplomatik on 14-05-2010 09:42 PM
my man's in the lead oo   Tongue Cheesy Cheesy Cheesy

who r these babes wey dey vote my guy sef...mind una self oo   Angry Angry  Grin Grin Grin
Na HR(Husband Robbers) dem be na Grin Grin

lol...i go kill person here oo  lmao

Posted: at 14-05-2010 10:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- diplomatik at 14-05-2010 10:11 PM (14 years ago)
(f)
WHERE IS MY DK SEF.....  Undecided Huh? Huh?
i hope he's not with erika oo  Sad :'( :'(

Posted: at 14-05-2010 10:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Mr-World at 14-05-2010 10:13 PM (14 years ago)
(m)
una wan start killing 4 dis small election?

Posted: at 14-05-2010 10:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pires07 at 14-05-2010 10:13 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xter on 14-05-2010 10:06 PM
na wetin dey happen here? diplo,r.pires i hail oo
hey im good, hws u. longtime

Posted: at 14-05-2010 10:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 14-05-2010 10:21 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: diplomatik on 14-05-2010 10:09 PM
Quote from: ejibond on 14-05-2010 10:05 PM
Quote from: diplomatik on 14-05-2010 09:42 PM
my man's in the lead oo   Tongue Cheesy Cheesy Cheesy

who r these babes wey dey vote my guy sef...mind una self oo   Angry Angry  Grin Grin Grin
Na HR(Husband Robbers) dem be na Grin Grin

lol...i go kill person here oo  lmao
chai!! abeg i no fit write statement 4 station oh!!
Posted: at 14-05-2010 10:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 14-05-2010 10:27 PM (14 years ago)
(m)
shey na new style wey dey reign 4 n.p be dis? make we dey find bobo and babes

Posted: at 14-05-2010 10:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pires07 at 14-05-2010 10:27 PM (14 years ago)
(m)
hahahahahaha yes oh@xter

Posted: at 14-05-2010 10:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- diplomatik at 14-05-2010 10:31 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: ejibond on 14-05-2010 10:21 PM
Quote from: diplomatik on 14-05-2010 10:09 PM
Quote from: ejibond on 14-05-2010 10:05 PM
Quote from: diplomatik on 14-05-2010 09:42 PM
my man's in the lead oo   Tongue Cheesy Cheesy Cheesy

who r these babes wey dey vote my guy sef...mind una self oo   Angry Angry  Grin Grin Grin
Na HR(Husband Robbers) dem be na Grin Grin

lol...i go kill person here oo  lmao
chai!! abeg i no fit write statement 4 station oh!!

so u go leave me there  Sad Sad

Posted: at 14-05-2010 10:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- diplomatik at 14-05-2010 10:32 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: xter on 14-05-2010 10:27 PM
shey na new style wey dey reign 4 n.p be dis? make we dey find bobo and babes

xter u know it has always been like that  Grin Grin Grin

Posted: at 14-05-2010 10:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ejibond at 14-05-2010 10:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: diplomatik on 14-05-2010 10:31 PM
Quote from: ejibond on 14-05-2010 10:21 PM
Quote from: diplomatik on 14-05-2010 10:09 PM
Quote from: ejibond on 14-05-2010 10:05 PM
Quote from: diplomatik on 14-05-2010 09:42 PM
my man's in the lead oo   Tongue Cheesy Cheesy Cheesy

who r these babes wey dey vote my guy sef...mind una self oo   Angry Angry  Grin Grin Grin
Na HR(Husband Robbers) dem be na Grin Grin

lol...i go kill person here oo  lmao
chai!! abeg i no fit write statement 4 station oh!!

so u go leave me there  Sad Sad
Leave you?? i go run pass ibori go hide for mercury.
Posted: at 14-05-2010 10:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dirtykid at 14-05-2010 11:14 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: diplomatik on 14-05-2010 10:11 PM
WHERE IS MY DK SEF.....  Undecided Huh? Huh?
i hope he's not with erika oo  Sad :'( :'(

ewwww, where is my sweetpie.. oya come here make i muahhhhhh u well well  Kiss Kiss Kiss, I no wan see those tears again

Posted: at 14-05-2010 11:14 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Rolinppp at 15-05-2010 12:04 AM (14 years ago)
(m)
So na wetin una go give person wey win?

Posted: at 15-05-2010 12:04 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rolinppp at 15-05-2010 12:07 AM (14 years ago)
(m)
@Mr-world... Shey u no say we don spend alot 4 campaign?

Posted: at 15-05-2010 12:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 15-05-2010 07:41 AM (14 years ago)
(m)
if u win u will have a TITLE which is Mr Naijapal 2010, as you can see result will be out on 1st june, so call ur people make them come vote for u

Posted: at 15-05-2010 07:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 15-05-2010 08:11 AM (14 years ago)
(m)
Hmmm! so if ur pipo no vote 4 u,no body go vote u? Huh? na wa oh!!
Posted: at 15-05-2010 08:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rolinppp at 15-05-2010 08:25 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Mr-World on 15-05-2010 07:41 AM
if u win u will have a TITLE which is Mr Naijapal 2010, as you can see result will be out on 1st june, so call ur people make them come vote for u
Can't u vote 4 me, and how we go take know say they no rig d election sef?

Posted: at 15-05-2010 08:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 15-05-2010 08:28 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: ejibond on 15-05-2010 08:11 AM
Hmmm! so if ur pipo no vote 4 u,no body go vote u? Huh? na wa oh!!

u have to do ur campaign to gather so people to vote for u or u will be a looser

Posted: at 15-05-2010 08:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 15-05-2010 08:32 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Rolinppp on 15-05-2010 08:25 AM
Quote from: Mr-World on 15-05-2010 07:41 AM
if u win u will have a TITLE which is Mr Naijapal 2010, as you can see result will be out on 1st june, so call ur people make them come vote for u
Can't u vote 4 me, and how we go take know say they no rig d election sef?

I don vote 4 u tey tey, and no 1 will rig this election because i placed some police men there to gaurd the ballot box, if u ar planning to rig, na em be sey u don fail

Posted: at 15-05-2010 08:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rolinppp at 15-05-2010 08:55 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Mr-World on 15-05-2010 08:32 AM
Quote from: Rolinppp on 15-05-2010 08:25 AM
Quote from: Mr-World on 15-05-2010 07:41 AM
if u win u will have a TITLE which is Mr Naijapal 2010, as you can see result will be out on 1st june, so call ur people make them come vote for u
Can't u vote 4 me, and how we go take know say they no rig d election sef?

I don vote 4 u tey tey, and no 1 will rig this election because i placed some police men there to gaurd the ballot box, if u ar planning to rig, na em be sey u don fail
U no say abi diplomat na!

Posted: at 15-05-2010 08:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 15-05-2010 09:03 AM (14 years ago)
(m)
diplomat my foot, go organize ur people unless u wan fail

Posted: at 15-05-2010 09:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 39

Featured Discussions