Mr-World at 18-05-2010 06:28 AM (14 years ago) (m) newbie u no even understand wetin dey happen 4 the post wey u read
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 18-05-2010 06:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mr world u be better fish, mumu incomplete human being, castrated goat, imbecile, foolish monkey infact you be austrolopitacus africanus for insulting we new bie Posted: at 18-05-2010 10:33 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Agatex at 18-05-2010 11:38 AM (14 years ago) (f) cast and bind her Posted: at 18-05-2010 11:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
docreala at 18-05-2010 11:59 AM (14 years ago) (m) go where? Posted: at 18-05-2010 11:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 18-05-2010 12:09 PM (14 years ago) (m) Poster u dey fear to hear, 'no..no...noo....nooo, pls stop', from d babe. 7months is a long time 24get ur persuation tactics. Posted: at 18-05-2010 12:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 18-05-2010 12:15 PM (14 years ago) (m) mr world u be better fish, mumu incomplete human being, castrated goat, imbecile, foolish monkey infact you be austrolopitacus africanus for insulting we new bie
NA ME MAKE U NEWBIE, U DEY CRAZE? INFACT U ARE SUCH AN ABDOMONKEY, CASTRATED HE-GOAT, WAZWANDOMNY 4 INSULTING A WHOLE ONYE NLEKOTA DI KA M, U WAN MAKE I USE VOCABULARY SCARTER UR BRAIN? INFACT U AR SUFFERING FROM KPOITUS AVEENUS.
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 18-05-2010 12:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ceenod at 18-05-2010 12:26 PM (14 years ago) (m) Kip staring son
Men are like bank accounts, without a lot of money, we dont generate a lot of interests Posted: at 18-05-2010 12:26 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Akpan01 at 18-05-2010 12:29 PM (14 years ago) (f) love in the air
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 18-05-2010 12:29 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
rbest at 18-05-2010 12:30 PM (14 years ago) (f) obi how u dey Posted: at 18-05-2010 12:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan01 at 18-05-2010 12:32 PM (14 years ago) (f) my sis i dey ooo..i thank god..how ya side??
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 18-05-2010 12:32 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 18-05-2010 12:35 PM (14 years ago) (m) long time akpan,where have u been?
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 18-05-2010 12:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Akpan01 at 18-05-2010 12:36 PM (14 years ago) (f) my bro e no easy o...i dey whait 2 months now for my network..i use phone check on np.how ya end?i hope u fine?
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 18-05-2010 12:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
fabmic at 18-05-2010 12:58 PM (14 years ago) (m) mr world u be better fish, mumu incomplete human being, castrated goat, imbecile, foolish monkey infact you be austrolopitacus africanus for insulting we new bie
NA ME MAKE U NEWBIE, U DEY CRAZE? INFACT U ARE SUCH AN ABDOMONKEY, CASTRATED HE-GOAT, WAZWANDOMNY 4 INSULTING A WHOLE ONYE NLEKOTA DI KA M, U WAN MAKE I USE VOCABULARY SCARTER UR BRAIN? INFACT U AR SUFFERING FROM KPOITUS AVEENUS. even newbie fit insult u? Posted: at 18-05-2010 12:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
spicygal08 at 18-05-2010 01:43 PM (14 years ago) (f) Very gud poster,keep starin' @ her Posted: at 18-05-2010 01:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aliaaz at 21-05-2010 03:45 PM (14 years ago) (m) guy, is as easy as putting ur tooth paste in ur tooth brush jare.
They closed the door but that ain't stop me from coming in  ;) Posted: at 21-05-2010 03:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chrisfab at 6-06-2010 11:44 AM (14 years ago) (m) i dont blame d guy,no be his fault Posted: at 6-06-2010 11:44 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |