sooltb at 27-05-2010 10:49 AM (14 years ago) (f) only God will help us Posted: at 27-05-2010 10:49 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
This is serious ooo I have never heard a thing like this before. May God help us... Posted: at 27-05-2010 10:52 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
bennsul at 27-05-2010 11:43 AM (14 years ago) (m) Even with bed....na wah ooo Posted: at 27-05-2010 11:43 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
hmmmmmmm, diz na naija wo, u say u wan re-brand naija, after u knw re-brand ur household Posted: at 27-05-2010 12:10 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mantoney at 27-05-2010 12:21 PM (14 years ago) (m) hahahahahahahaha, old story na today? secondary school don mature well well naaa something we dey happen for primary school na him una dey do chai as e happen for secondary? see make i tell una, e don happen for one primary school for my side soo teee, 12 yrs old girl get pregrant but they later comot the pikin sha cuz she no fit ...... u no what i mean Posted: at 27-05-2010 12:21 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
leano at 27-05-2010 12:26 PM (14 years ago) (f) na wa o,may God forgive and deliver this country from corruption.... Posted: at 27-05-2010 12:26 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
famous5 at 27-05-2010 12:29 PM (14 years ago) (m) them learn that thing some where i think say na school them dey to learn good Posted: at 27-05-2010 12:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sanya01 at 27-05-2010 12:32 PM (14 years ago) (m) shebi na Naija. im not surprised.
no b only naija, e dey hapen ervywer Posted: at 27-05-2010 12:32 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
famous5 at 27-05-2010 12:37 PM (14 years ago) (m) BUT FOR NAIJA NO BE OUR CULTURE BE THAT NA FOR WESTERN WORLD Posted: at 27-05-2010 12:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olame4 at 27-05-2010 12:43 PM (14 years ago) (m) hhhhhhhhhhhhhhm Posted: at 27-05-2010 12:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
famous5 at 27-05-2010 12:56 PM (14 years ago) (m) Posted: at 27-05-2010 12:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olame4 at 27-05-2010 01:09 PM (14 years ago) (m) good Posted: at 27-05-2010 01:09 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bagauda at 27-05-2010 01:12 PM (14 years ago) (m) Reply |
pranjic at 27-05-2010 01:16 PM (14 years ago) (m) i no fit shout wel wondas shal neva cease imagine d temerity concobility foul liverity audacity boldacity shamelesity nd fearlesity of dose orchins cald students. Posted: at 27-05-2010 01:16 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Bagauda at 27-05-2010 01:18 PM (14 years ago) (m) Reply |
saintalexo at 27-05-2010 01:21 PM (14 years ago) (m) gosh!!!! Nigeria future still not bright :'( :'( :'( leaders of tomorrow  Meanwhile whats their age brackets ?? Posted: at 27-05-2010 01:21 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
dis is ril bd!,wt is dis world turnin into Posted: at 27-05-2010 02:06 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
sanya01 at 27-05-2010 02:09 PM (14 years ago) (m) BUT FOR NAIJA NO BE OUR CULTURE BE THAT NA FOR WESTERN WORLD
no b western world we dey try copy?? Posted: at 27-05-2010 02:09 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
anayonduba at 27-05-2010 03:35 PM (14 years ago) (m) this is the world we made. Posted: at 27-05-2010 03:35 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
didi2005 at 27-05-2010 04:00 PM (14 years ago) (f) no more sex education............parents and teachers have stopped teaching and expect the kids to learn on their own.. Posted: at 27-05-2010 04:00 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |