ktalent at 16-06-2010 01:42 AM (14 years ago) (f) is this thing only for the people that visit the relationship and romance forum or for the whole naijapas?
dnt get me wrong @Admin
answer me pls
I kno uh, it's bcos its the popular forum that d majority visits. so ppl can come and vote. reason not enough But u still came here...
I rock my world.  Posted: at 16-06-2010 01:42 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xter at 16-06-2010 01:43 AM (14 years ago) (m) Nominees at war
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 16-06-2010 01:43 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 16-06-2010 06:44 AM (14 years ago) (m) Mr.Uwa........how many women u wan marry here?............now na the best of the talent u wan begin toast?
aunty i think sey islamic rules allows us to marry as many wives as we want and being it that i set my eyes on ktalent, i fell deep, i said DEEP inlove with her, please tell me how to toast her so that she will fall 4 me abeg Not me......and I didnt know you are a Muslim... Sallai ma alliaku, i no know sey u never hear am, i don turn to Alfa sef, u wan join?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 16-06-2010 06:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 16-06-2010 06:52 AM (14 years ago) (m) Yes u toasted me but i No gree, now that am in love with erikaakpan u want to spoil it, e no go work 4 u
are u sure say its love? see question wey my own wife dey ask me, am suspecting u ooo
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 16-06-2010 06:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 16-06-2010 06:58 AM (14 years ago) (m) Mr.Uwa........how many women u wan marry here?............now na the best of the talent u wan begin toast?
Lol he wan make i vote for am ni. HOLY BOOK OF ******* SAYS: "Thou Shall Not lie against thy spouse", u are lying against me bcos that`s not what happened
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 16-06-2010 06:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 16-06-2010 07:01 AM (14 years ago) (m) Lol nice to meet you too. chaii  ok, but sweetie why did u peep into my profile without saying a word, are u investigating or what?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 16-06-2010 07:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiln at 16-06-2010 10:06 AM (14 years ago) (f) well i nominate my self abeg. Posted: at 16-06-2010 10:06 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
luvvy at 16-06-2010 10:22 AM (14 years ago) (m) i nominate HAHAHAHAHAAAAAA Posted: at 16-06-2010 10:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
luvvy at 16-06-2010 10:24 AM (14 years ago) (m) even if u don't nominate me i don nominate myself Posted: at 16-06-2010 10:24 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i nominate kennee, Luvvy, xter, the Oracle, pires, erikaakpan, akpan, ochendu, and so on.... but i kno say na me still go win trust me Posted: at 16-06-2010 10:27 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Mr-World at 16-06-2010 10:31 AM (14 years ago) (m) who is "AND SO ON" and what make u think u will win without being norminated? abi ur family members wan come norminate u?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 16-06-2010 10:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ktalent at 16-06-2010 11:05 AM (14 years ago) (f) lmao "and so on"
I rock my world.  Posted: at 16-06-2010 11:05 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
who is "AND SO ON" and what make u think u will win without being norminated? abi ur family members wan come norminate u?
see this small pikin wetin u kno? u no kno say everybody sabi me for this place abi who no kno PS2? ok i kno wat u want, u want me to bribe u abi? juss let me win this phone i will give u the one i m using before {NOKIA 3310} Posted: at 16-06-2010 11:08 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
luvvy at 16-06-2010 11:16 AM (14 years ago) (m) who is "AND SO ON" and what make u think u will win without being norminated? abi ur family members wan come norminate u?
see this small pikin wetin u kno? u no kno say everybody sabi me for this place abi who no kno PS2? ok i kno wat u want, u want me to bribe u abi? juss let me win this phone i will give u the one i m using before {NOKIA 3310} hahahhaaa... see bribery Posted: at 16-06-2010 11:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 16-06-2010 11:35 AM (14 years ago) (m) @playstation oboy u are crazy oo, wetin i wan take ur 3310 do? them swear 4 u? abeg carry ya wahala dey goo, by the way, how many people have norminated u so far?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 16-06-2010 11:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
joelix at 16-06-2010 11:46 AM (14 years ago) (m) personality of the year...........who cares! Posted: at 16-06-2010 11:46 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Mr-World at 16-06-2010 11:55 AM (14 years ago) (m) GET OUT, IDIOT
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 16-06-2010 11:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sweetgift at 16-06-2010 12:08 PM (14 years ago) (f) i nominate sweetgift Posted: at 16-06-2010 12:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mr-World at 16-06-2010 12:18 PM (14 years ago) (m) i also norminate my darllin sweetgift
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 16-06-2010 12:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 16-06-2010 12:42 PM (14 years ago) (m) Nomination! Nomination!! Nomination!!! well i nominate my self
Posted: at 16-06-2010 12:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |