Is it normal or is it love addiction (Page 2)

Date: 14-06-2010 7:18 am (13 years ago) | Author: Riley Proxy
1 [2]
- aliaaz at 14-06-2010 07:35 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 14-06-2010 12:11 PM
WHo u dey play games with, huh?.........oya talk now make I know how I go help you.........lol

Lolzz...Na u need help ohh...

Posted: at 14-06-2010 07:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 14-06-2010 07:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: macgreat on 14-06-2010 07:32 PM
Hmm, Wetin this topic dey about cos i never read sense here Ooo... come Mr poster what's up?

Oh, yeah... akpan, Divinproject my very own persons. wetin dey happen? longest time.

Bruh notin much jare, he b lik say ur eye nor dey see well 2day dats why u nor fit see sense here..Well nor take am personal sha wetin i dey try tlk abt b say when u dey kolo abt ur partner na normal or na bcos of loveaddiction?

Posted: at 14-06-2010 07:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- macgreat at 14-06-2010 07:44 PM (13 years ago)
(m)
Sha, you sabi talk about?.. anyways, how you dey? well, ermmm... na because the thing dey sweet that's why and you know anything wey sweet person go do anything to taste am once more...

Posted: at 14-06-2010 07:44 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- aliaaz at 14-06-2010 07:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: macgreat on 14-06-2010 07:44 PM
Sha, you sabi talk about?.. anyways, how you dey? well, ermmm... na because the thing dey sweet that's why and you know anything wey sweet person go do anything to taste am once more...

I sabi tlk b4 na...Well na 1 we b sha.

Posted: at 14-06-2010 07:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- macgreat at 14-06-2010 07:50 PM (13 years ago)
(m)
Na shakes...

Posted: at 14-06-2010 07:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Micheall at 14-06-2010 09:33 PM (13 years ago)
(m)
I no what ur talking about here, i bait ur woman is cheating on u, u know en still u cant let go....
if am right then the saying that love is truely beyound what we think is dahm right, it can make u deaf, blind, can cripple u, kill u, move u, make u stand, act like a fool, cry, mourn,shy,piss,poo en even die...thats funny huh...but thats love for u!
Posted: at 14-06-2010 09:33 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mallorca at 14-06-2010 10:00 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Akpan01 on 14-06-2010 11:29 AM
love made me weak :-P
na me weak pass you

Posted: at 14-06-2010 10:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- aliaaz at 16-06-2010 05:59 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mallorca on 14-06-2010 10:00 PM
Quote from: Akpan01 on 14-06-2010 11:29 AM
love made me weak :-P
na me weak pass you

Really?

Posted: at 16-06-2010 05:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 16-06-2010 10:25 AM (13 years ago)
(m)
lol

Posted: at 16-06-2010 10:25 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ceejay58 at 17-06-2010 01:10 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: aliaaz on 14-06-2010 07:18 AM
Is it normal or is it love addiction...I could bet many of u don't know what am talking about, LOlz:P:P:P:P:P

honestly don't wanna know what u re talkin about
Posted: at 17-06-2010 01:10 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 17-06-2010 01:49 AM (13 years ago)
(f)
Stupidity unlimited  Grin

Posted: at 17-06-2010 01:49 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dareper at 3-09-2015 10:33 AM (8 years ago)
(m)
Don't get u
Posted: at 3-09-2015 10:33 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]