Suddenly! Suddenly!! Sudeenly (Page 4)

Date: 16-06-2010 10:39 am (13 years ago) | Author: G-boy {da hoodhailing boy}
1 2 3 [4]
- sundayemma at 4-09-2015 03:20 PM (8 years ago)
(m)
Hmm it’s don jazzy again….beat surgeon
It’s Don Jazzy again..hmm
So sudden
It’s Don Jazzy..e je n gbo e
Hmmm suddenly suddenly
Suddenly suddenly
Listen now
I am D’banj Add or View Explanation [Show/Hide]

 
Oya suddenly
Step in the club, they’re loving me
Standing so far, yet they’re touching me
I can feel their fingers robbing me…eh eh
She’s calling me
Late in the night, she’s bugging me
All day long she’s stalking me
And all these happen suddenly, so suddenly Add or View Explanation [Show/Hide]
She go say: ori ya to sori
If you ask her why, she go say
Ori ya to sori
If you ask her wetin she go say
Owo ya to sowo
O tu wa so wipe
Koko ya to si koko Add or View Explanation [Show/Hide]
Fi le…
See the girls dem like me
Cos I dey give dem the kokomicin
Everyday dem go hala me
Make I give dem the kokomicin…I say the kokomicin
Dem go say koko master…koko master
You too sweet like cake icing…cake icing
They’ve seen so many dudes
But none of them be like me
Lets say I’m all dem see
Shey for your eye I be jjc
They wan cook for me put kokomcin
But ko bo si, my head to strong for theem o
Quote me, na because of I fashy
When the girls dem come, I dey treat dem fine o
Quote me, that they never use to happen like this in my life Add or View Explanation [Show/Hide]
But now dem know the kind of living
I’m living,I’m living
I say now dem know the kind of living Add or View Explanation [Show/Hide]

 
Show them now Add or View Explanation [Show/Hide]
Oya suddenly
Step in the club, they’re loving me
Standing so far, yet they’re touching me
I can feel their fingers robbing me…eh eh
She’s calling me
Late in the night, she’s bugging me
All day long she’s stalking me
And all these happen suddenly, so suddenly Add or View Explanation [Show/Hide]
She go say: ori ya to sori
If you ask her why, she go say
Ori ya to sori
If you ask her wetin she go say
Owo ya to sowo
Gbogbo wa mo wipe
Koko ya to si koko Add or View Explanation [Show/Hide]
I wan talk about this young girl
One of the finest girls I’ve seen…girls i’ve seen
When she step over the dance floor
Her dance step so enticing…so enticing
She would say kokomaster
You too strong like ******….like *****
When we act to the movies
Especially the late night scenes Add or View Explanation [Show/Hide]
Well I remember the time
When just to get a girl to be mine
Dem go tell me say I no fine
And I poor, I poor I no commit crime
Dem go dey yab me no be small
Dem no even send me at all at all
Jus to bring their number make I call
Dem go still dey hala at at all Add or View Explanation [Show/Hide]
Now dem know the kind of living
I’m living, I’m living
I say now dem know the kind of living Add or View Explanation [Show/Hide]
Show them now
Listen Add or View Explanation [Show/Hide]
Oya suddenly
Step in the club, they’re loving me
Standing so far, yet they’re touching me
I can feel their fingers robbing me…eh eh
She’s calling me
Late in the night, she’s bugging me
All day long she’s stalking me
And all these happen suddenly, so suddenly Add or View Explanation [Show/Hide]
She go say: ori ya to sori
If you ask her why, she go say
Ori ya to sori
If you ask her wetin she go say
Owo ya to sowo
Gbogbo wa mo wipe
Koko ya to si koko Add or View Explanation [Show/Hide]
Posted: at 4-09-2015 03:20 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- piusemmanuel at 4-09-2015 10:29 PM (8 years ago)
(m)
she is calling u, enter the club she is hugging u, i can feel the finger rubbing u. Sha i hate the content of the song 

Posted: at 4-09-2015 10:29 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moralemike07 at 6-09-2015 03:01 PM (8 years ago)
(m)
She's a bad girl.
Posted: at 6-09-2015 03:01 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4]