Wen Malaysia government go start to dey catch and arrest una na, una go bgin put d blame 4 buhari n embassy head but wen una dey 4cup 4 anoda man country una no fit use una brain and if u find out those na people wen no fit join cult wen dem dey Nigeria but dem cme go abroad cme go join n 70% of dem no even go school, some no even finish primary or secondary school but bcos of greed all dis so call num 1 done put everybody 4 inside cult, some dey find population say na we many pass, what a shame Niger...d Malaysia AK dem sef na mumu bcos if dem want stop dis rubbish very easy to do, na just to say anywhere anybody see who wear black n red beret or black beret make dem report am or anywhere or hotel dem dey do party or gather for the country wen dem see dem make dem report dem na b whistle blowing... if na country wen dey allow foreigners dey nationalize, some of d nigeria people stay there for even join their ak n go help dem flush dem out easily.
Posted: at 18-09-2019 02:40 PM (5 years ago) | Gistmaniac |
|