tyabo at 23-06-2010 05:08 PM (13 years ago) (m) no wonder! so this sophiebaby na from Akwaibom!.................... no wonda she like 4k alwayz. i salute u sista. This is EDO for you.........bros no b calabar again..me go run comot 4 dz 9japals b4 una go rape me..i dun dey go..lol Posted: at 23-06-2010 05:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 23-06-2010 05:15 PM (13 years ago) (f) Rape ke.........are u that horny??? Posted: at 23-06-2010 05:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 23-06-2010 05:19 PM (13 years ago) (m) Rape ke.........are u that horny???
seeing is believing. so i need nt 2 shout..lol Posted: at 23-06-2010 05:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eagleseyez at 23-06-2010 05:29 PM (13 years ago) (m) IF YOU CAN phyuk HER WELL TO HER SATISFACTION.
i dey feel you U dis babe sef... U go dey make mouth like say U fit do, If ur type see real phyuk, u no go fit stand even AC sef no go cool am down, i tell U abi na ur legs, U no go fit stand take time for here oo Posted: at 23-06-2010 05:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Buy her a BB Bold
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep! Posted: at 23-06-2010 06:17 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 23-06-2010 06:22 PM (13 years ago) (m) Give her belle
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 23-06-2010 06:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
logten at 23-06-2010 09:54 PM (13 years ago) (m) ok o. well go buy her recharge card Posted: at 23-06-2010 09:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eagleseyez at 23-06-2010 09:58 PM (13 years ago) (m) Buy her a BB Bold Wetin be dat one? Posted: at 23-06-2010 09:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wunzie at 23-06-2010 10:30 PM (13 years ago) (f) Just take her to oshodi and get her some nice okirika shoes and lingerie.
FAKE PROFILES DOESN'T BOTHER ME ONE BIT, UNLESS PEOPLE HIDE BEHIND THEM TO SPIT VENOM. SHOW THE BOLDNESS OF A LION NEXT TIME......USE YOUR ORIGINAL PROFILE!! Posted: at 23-06-2010 10:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
logten at 23-06-2010 10:35 PM (13 years ago) (m) Buy her a BB Bold Wetin be dat one? e mean say BLACK BERRY BOLD....u go skool? Posted: at 23-06-2010 10:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Lolz easy na ah ah. Buy her a BB Bold Wetin be dat one? Na 1 of d latest phones.
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep! Posted: at 23-06-2010 11:52 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ceejay58 at 24-06-2010 12:15 AM (13 years ago) (m) okz but passing and buying no gift..... Posted: at 24-06-2010 12:15 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Bismack at 24-06-2010 04:43 AM (13 years ago) (m) She likes any Victoria secret stuff Posted: at 24-06-2010 04:43 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bismack at 24-06-2010 04:44 AM (13 years ago) (m) She likes any Victoria secret stuff Posted: at 24-06-2010 04:44 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sexy underwear
this is meczy.u shd always expect the .... Posted: at 24-06-2010 09:04 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blesyn003 at 24-06-2010 10:18 AM (13 years ago) (f) unforgetable love making, always suprise her wit gift like under wears, necklaces, perfume, take her 2 d movies, nice outing. Posted: at 24-06-2010 10:18 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
solojaro at 24-06-2010 01:43 PM (13 years ago) (m) Good answer baby. Posted: at 24-06-2010 01:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan01 at 24-06-2010 01:51 PM (13 years ago) (f) ALL OF U R A BIG JOCK...U ASK WHAT KIND OF SURPRICE A WOMAN APPREICATE????NO SURPRICE CAN BE MORE THAN YA REALLY CARE AND INTEREST ON HER....SHOW HER YA LOVE ANYTIME ANY SITUATION DO SOME CRASY THINGS SOMETIMES (LIKE SINGIN FOR HER ON THE STREET) SHE WILL LIKE IT..NOTHING CAN BE MORE THAN YA TIME U SPEND ON HER...U CANT BUY LOVE...LIKE IF U MISS A RANDEVU AND THE NEXT DAY U BUY A FLOWER....ITS JUST MESS...IT SHOWS LIKE SOMETHING IS IMPORTANT THAN HER...AND GO ONNNN MEN USUALLY BUY SOMETHING IF DEY MESS UP...SO...THINK AND JUST GIVE YASELF TO HER 100%WITHOUT GIFT
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 24-06-2010 01:51 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Akpan01 at 24-06-2010 01:52 PM (13 years ago) (f) Give her belle
GOOD IDEA
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 24-06-2010 01:52 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
eagleseyez at 24-06-2010 02:07 PM (13 years ago) (m) Buy her a BB Bold Wetin be dat one? e mean say BLACK BERRY BOLD....u go skool? OMG!! fone no be my problem are u a fone freak? Chei!...naija and show off how can u attach so much importance on fone that it has a general name Posted: at 24-06-2010 02:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |