Inemx at 30-06-2010 09:36 AM (13 years ago) (m) There is no governor in my state
AM UP FOR SALE... BUT WETIN HAPPEN BROS? Posted: at 30-06-2010 09:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na ur face happen Posted: at 30-06-2010 09:47 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Inemx at 30-06-2010 09:51 AM (13 years ago) (m) na ur face happen
BLINGS, TAKE YA TYM. ABI I RESEMBLE GOVUUNOR? Posted: at 30-06-2010 09:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
for here ... the Governor leave him office go kastina they sell sugarcane .... i know if na madness abi na wetin ... if u call him he go say he they build bridge .... i no know which kind bridge be that ........
make una no mind me na the koko i dey talk
Maybe na London Bridge d man dey build which london bridge ..... the man carry the money go invest for sugarcane business can u imagine? Posted: at 30-06-2010 10:14 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 30-06-2010 10:22 AM (13 years ago) (m) My governor dey support militant for backyard come out open dey castigate dem! he no dey try!
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 30-06-2010 10:22 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 30-06-2010 10:24 AM (13 years ago) (m) Meanwhile my mama dem governor na real minus 1. see as ABA be!
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 30-06-2010 10:24 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
smarteagle at 30-06-2010 10:41 AM (13 years ago) (m) WHAT IS HIS IMPACT AS A GOVERNOR ON THE LIVES OF YOUR PEOPLE, ANY CHANGE, AND CAN HE GO AGAIN?
BABATUNDE RAJI FASHOLA IS THE BEST GOVERNOR IN NIGERIA Posted: at 30-06-2010 10:41 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Inemx at 30-06-2010 10:47 AM (13 years ago) (m) WHAT IS HIS IMPACT AS A GOVERNOR ON THE LIVES OF YOUR PEOPLE, ANY CHANGE, AND CAN HE GO AGAIN?
BABATUNDE RAJI FASHOLA IS THE BEST GOVERNOR IN NIGERIA CHECK OUT ABA-ABIA STATE FIRST, THEN YOU GO KNOW WHO BE BEST GOVUUUUUNO Posted: at 30-06-2010 10:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
My governor dey support militant for backyard come out open dey castigate dem!
he no dey try!
nawao for that govnooooooooo .... anyway na militant he be Posted: at 30-06-2010 11:12 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Inemx at 30-06-2010 11:28 AM (13 years ago) (m) My governor dey support militant for backyard come out open dey castigate dem!
he no dey try!
nawao for that govnooooooooo .... anyway na militant he be BOY, TALK SMALL SMALL O, U KNOW SAY YOUR VILLAGE DE NEAR ABA. Posted: at 30-06-2010 11:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 30-06-2010 11:47 AM (13 years ago) (f) for here ... the Governor leave him office go kastina they sell sugarcane .... i know if na madness abi na wetin ... if u call him he go say he they build bridge .... i no know which kind bridge be that ........
make una no mind me na the koko i dey talk
Maybe na London Bridge d man dey build which london bridge ..... the man carry the money go invest for sugarcane business can u imagine? wetin you say make I talk, na london bridge the man dey build Posted: at 30-06-2010 11:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zolazola at 30-06-2010 12:10 PM (13 years ago) (m) My governor dey support militant for backyard come out open dey castigate dem!
he no dey try!
maybe nah ex militant himself be who knows in nigeria anything can happen Posted: at 30-06-2010 12:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na ur face happen
BLINGS, TAKE YA TYM. ABI I RESEMBLE GOVUUNOR?u resemble ghost governor Posted: at 30-06-2010 12:27 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Inemx at 30-06-2010 01:13 PM (13 years ago) (m) na ur face happen
BLINGS, TAKE YA TYM. ABI I RESEMBLE GOVUUNOR?u resemble ghost governor BLINGS, ABEG COME PASS. SOORY! Posted: at 30-06-2010 01:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahahaha, I cant help but laugh at all the comments............am sure these governors would spot themselves from all these comments.......
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 30-06-2010 01:23 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
na ur face happen
BLINGS, TAKE YA TYM. ABI I RESEMBLE GOVUUNOR?u resemble ghost governor BLINGS, ABEG COME PASS. SOORY!i no go pass oh!.... na me and u today... go and get 2 bottles of Tubor king for me first Posted: at 30-06-2010 01:38 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 30-06-2010 02:18 PM (13 years ago) (m) hahahahahaha, I cant help but laugh at all the comments............am sure these governors would spot themselves from all these comments.......
nobody don hahahahahaha to any comment here since u no dey o
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 30-06-2010 02:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hahahahahaha, I cant help but laugh at all the comments............am sure these governors would spot themselves from all these comments.......
nobody don hahahahahaha to any comment here since u no dey o come, come mallorca.......I collect ur wife? huh?.....why u no like say I dey laugh?..........huh?..............hahahahaha
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 30-06-2010 02:31 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ndjoe at 30-06-2010 02:32 PM (13 years ago) (m) na waooo Posted: at 30-06-2010 02:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zolazola at 30-06-2010 03:01 PM (13 years ago) (m) passing without commenting Posted: at 30-06-2010 03:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |