LOVELY SMS (Page 3)

Date: 30-09-2008 12:47 pm (16 years ago) | Author: obioma okennwa
1 2 [3]
- amici at 15-11-2008 11:33 PM (16 years ago)
(f)
guys if u give any babe love letter wen wunmi rite that babe go love u 4 ever, wallahi!
Posted: at 15-11-2008 11:33 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 16-11-2008 02:15 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: amici on 15-11-2008 11:33 PM
guys if u give any babe love letter wen wunmi rite that babe go love u 4 ever, wallahi!
ok if that na the formula, I GIVE YOU WUNMI'S LETTER Grin Grin Grin
Posted: at 16-11-2008 02:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amici at 16-11-2008 03:38 PM (16 years ago)
(f)
rezi! rezi! i no accept, abi u want make i  dream bad dream this nite, abeg ooooooooooooooooooooooooooh babes this na very important notice: any love letter 4rm rezi na suicied bomb so plz do nt accept if u want to live long.
Posted: at 16-11-2008 03:38 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 16-11-2008 04:37 PM (16 years ago)
(m)
amici you no know wetin you dey miss. only me dey trip for myself. if no be small thing ehn, i for gist myself. no take me play oh i too much. Baba GOD take time create me on sunday morning when e just dey start work. this na your opportunity oh. no miss am, na only once e dey knock kpo kpo kpo Grin Grin Grin
Posted: at 16-11-2008 04:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amici at 16-11-2008 06:31 PM (16 years ago)
(f)
com ooooooooooooooooooh rezi, u wan kill me...............................abi u non know say if u give me wunmi love letter na suicied letter 4rm u abeg ooooooooooooooh i live long
Posted: at 16-11-2008 06:31 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- grin_genius4lif at 16-11-2008 06:43 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 16-11-2008 04:37 PM
amici you no know wetin you dey miss. only me dey trip for myself. if no be small thing ehn, i for gist myself. no take me play oh i too much. Baba GOD take time create me on sunday morning when e just dey start work. this na your opportunity oh. no miss am, na only once e dey knock kpo kpo kpo Grin Grin Grin


Long time i see rezi type too long ........keep up Grin
Posted: at 16-11-2008 06:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 16-11-2008 08:56 PM (16 years ago)
(m)
grin grin how far na? Grin Grin Grin Grin
Posted: at 16-11-2008 08:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 16-11-2008 11:01 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 16-11-2008 08:56 PM
grin grin how far na? Grin Grin Grin Grin

Best Regards  Grin Grin Grin
Posted: at 16-11-2008 11:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 16-11-2008 11:12 PM (16 years ago)
(m)
grin, i hail oh Grin Grin Grin
Posted: at 16-11-2008 11:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 16-11-2008 11:37 PM (16 years ago)
(m)
me too Grin
Posted: at 16-11-2008 11:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nollylove at 6-06-2009 11:21 PM (15 years ago)
(f)
Smiley
Posted: at 6-06-2009 11:21 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- herdeysohjy at 6-06-2009 11:31 PM (15 years ago)
(m)
wink
Posted: at 6-06-2009 11:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- micc at 1-11-2012 04:05 PM (12 years ago)
(m)
o
Posted: at 1-11-2012 04:05 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions