peeping
you had better stopped peeping cos you will only end up in the window Posted: at 22-07-2010 01:58 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
why wont they like the front sit...... ;Dthey always lyk to claim yhe owner's wife Posted: at 22-07-2010 02:09 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 03:01 PM (13 years ago) (m) and na chemist man sef....
u don hear am u no how many packets of condoms wey him get 4 shop na 1week project una go enter so... AT least,i'm so important in d society,without me...big dealer on C****M..all of una wey dey talk for don get HIV/AIDS and for don die trowe...i need to be given award of recognition in naija...NO BE SO? Posted: at 22-07-2010 03:01 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wallas at 22-07-2010 03:18 PM (13 years ago) (m) tah! see nwanna dey talk say abt recognition who dash u? Posted: at 22-07-2010 03:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 03:30 PM (13 years ago) (m) i just put that picture to portray the original ibo man in me(the shop)...but really,if u know me in person,u would't have said that....ask any body who know me Posted: at 22-07-2010 03:30 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wallas at 22-07-2010 03:41 PM (13 years ago) (m) fire Posted: at 22-07-2010 03:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 03:45 PM (13 years ago) (m) fire
not a chemist @ all.... Posted: at 22-07-2010 03:45 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 22-07-2010 03:46 PM (13 years ago) (f) i just put that picture to portray the original ibo man in me(the shop)...but really,if u know me in person,u would't have said that....ask any body who know me
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-07-2010 03:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 22-07-2010 03:46 PM (13 years ago) (f) i just put that picture to portray the original ibo man in me(the shop)...but really,if u know me in person,u would't have said that....ask any body who know me
ok
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-07-2010 03:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 03:47 PM (13 years ago) (m) take it or leave it Posted: at 22-07-2010 03:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wallas at 22-07-2010 03:48 PM (13 years ago) (m) e already dey 4 waste bin Posted: at 22-07-2010 03:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 03:52 PM (13 years ago) (m) tenx.....but,ll b of need 2u someday!! Posted: at 22-07-2010 03:52 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 22-07-2010 03:54 PM (13 years ago) (f) tenx.....but,ll b of need 2u someday!!
u dey vex? why na
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-07-2010 03:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 03:58 PM (13 years ago) (m) vex for wetin?..i dey catch enof fun here.... Posted: at 22-07-2010 03:58 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 22-07-2010 03:59 PM (13 years ago) (f) ok
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-07-2010 03:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 04:03 PM (13 years ago) (m) ........ Posted: at 22-07-2010 04:03 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wallas at 22-07-2010 04:05 PM (13 years ago) (m) customer don come? Posted: at 22-07-2010 04:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 04:09 PM (13 years ago) (m) hehehehehe..abeg no make me laf my heart comot Posted: at 22-07-2010 04:09 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wallas at 22-07-2010 04:14 PM (13 years ago) (m) u don dey laff carelessly cos u dey sell market nsogbu adighi Posted: at 22-07-2010 04:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 04:17 PM (13 years ago) (m) lol Posted: at 22-07-2010 04:17 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |