meeki at 22-07-2010 05:42 PM (14 years ago) (m) @ least i go at all...but you,no be afternoon school (akwukwo ehihie/efifie) u go? dat kind one wey u must sell ur akara and moi-moi finish b4 ur aunty go permit you make you go...otherwise,no school @ all !! Posted: at 22-07-2010 05:42 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wallas at 22-07-2010 05:51 PM (14 years ago) (m) emeka emeka how many times i call u wait make ur oga return nothing go make me no tell am Posted: at 22-07-2010 05:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 05:54 PM (14 years ago) (m) ok..na so ur wicked madam dey call you? Posted: at 22-07-2010 05:54 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wallas at 22-07-2010 05:58 PM (14 years ago) (m) village naim get u so Posted: at 22-07-2010 05:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 06:02 PM (14 years ago) (m) agreed...poeple who village no even get..nko? poeple like you!! Posted: at 22-07-2010 06:02 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wallas at 22-07-2010 06:04 PM (14 years ago) (m) na 2day? go sell condom 1st Posted: at 22-07-2010 06:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 06:08 PM (14 years ago) (m) you na which one u dey sell? u dey shame to talk am...? Posted: at 22-07-2010 06:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyiis at 22-07-2010 06:09 PM (14 years ago) (f) hmmm i see fight is brewing in the house
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 22-07-2010 06:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 06:12 PM (14 years ago) (m) wey you naa...just dey come,i dey!!! Posted: at 22-07-2010 06:12 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wallas at 22-07-2010 06:14 PM (14 years ago) (m) i dey off-load village champs like u to city Posted: at 22-07-2010 06:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 22-07-2010 06:16 PM (14 years ago) (f) heheheeee !!!! see fight oooo !!!
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 22-07-2010 06:16 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 06:23 PM (14 years ago) (m) i dey off-load village champs like u to city
come oo,i noticed u want lick SOMETHING for ur profile pix...eehh,so,na u dey lick those lickables for NP? MINISTER OF LICKABLES!! Posted: at 22-07-2010 06:23 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm passing gently
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 22-07-2010 06:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 06:30 PM (14 years ago) (m) hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm
passing gently
Why u no go pass gently..im no dey lick ur own? Posted: at 22-07-2010 06:30 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skipo4u at 22-07-2010 08:08 PM (14 years ago) (m) sophie, lets take a ride...come and sit in front Posted: at 22-07-2010 08:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 08:11 PM (14 years ago) (m) that one na kerewa ooo Posted: at 22-07-2010 08:11 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skipo4u at 22-07-2010 08:22 PM (14 years ago) (m) yes na...before Posted: at 22-07-2010 08:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 22-07-2010 08:26 PM (14 years ago) (m) the man come dey do kerewa ewa kerewam oo Posted: at 22-07-2010 08:26 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wallas at 23-07-2010 03:50 PM (14 years ago) (m) i believe ukwu nnu 4 that 1 Posted: at 23-07-2010 03:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meeki at 23-07-2010 03:57 PM (14 years ago) (m) ukwu nnu kwa? my hand no dey oo Posted: at 23-07-2010 03:57 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |