esonu at 9-07-2010 08:21 AM (14 years ago) (m) @sophiebaby>heheheheeh this one worst ooooo.. wetin dat two people for ur profile pix dey do
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 9-07-2010 08:21 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
me i wan use girl picture o....oya esonu send me one Posted: at 9-07-2010 08:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 9-07-2010 08:45 AM (14 years ago) (f) @sophiebaby>heheheheeh this one worst ooooo.. wetin dat two people for ur profile pix dey do
dem dey do something naa. u fit ask dem sef
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 9-07-2010 08:45 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
oyindabty at 9-07-2010 08:56 AM (14 years ago) (f) @sophiebaby>heheheheeh this one worst ooooo.. wetin dat two people for ur profile pix dey do
dem dey do something naa. u fit ask dem sef dem dey do exercise pressin up n down but if u no believe u fit still ask dem ooooo..Lol.... Posted: at 9-07-2010 08:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 9-07-2010 09:04 AM (14 years ago) (f) @sophiebaby>heheheheeh this one worst ooooo.. wetin dat two people for ur profile pix dey do
I tot guys should love dis pic..........its remind them of something Posted: at 9-07-2010 09:04 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 9-07-2010 09:12 AM (14 years ago) (f) passing wit a male profile picture Posted: at 9-07-2010 09:12 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 9-07-2010 09:22 AM (14 years ago) (f) @sophiebaby>heheheheeh this one worst ooooo.. wetin dat two people for ur profile pix dey do
I tot guys should love dis pic..........its remind them of something  if no one like am i no say dinga like am.
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 9-07-2010 09:22 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
[quote author=Priceless-jewel link=topic=41330.msg1362843#msg1362843 date=1278659491] who is dis priceless87? [/quote][/color] I am that I am Posted: at 9-07-2010 09:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wallas at 9-07-2010 09:33 AM (14 years ago) (m) see as girls 4 NP don rotting finish Posted: at 9-07-2010 09:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
25novsep at 9-07-2010 09:52 AM (14 years ago) (m) ...? ...? No wonder I took a snap of my sneakers as a profile pic'... AH! AH! AH! AH! AH! AH! I Think we should get to know the faces of those we are chatting with, aight? Don't be ashamed if you're not photogenic UR STILL AN IMAGE OF GOD!! Posted: at 9-07-2010 09:52 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
blessedme at 9-07-2010 09:55 AM (14 years ago) (f) @25novsep show urself first Posted: at 9-07-2010 09:55 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
acaalliy at 9-07-2010 10:04 AM (14 years ago) (m) .... I dey craze? Posted: at 9-07-2010 10:04 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
who cares Posted: at 9-07-2010 10:14 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 9-07-2010 11:01 AM (14 years ago) (m) na only girls wey worwor no dey show dia face if na lie show ur face Posted: at 9-07-2010 11:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 9-07-2010 11:08 AM (14 years ago) (f) onyii follow sef!
u sure say u dey see well ?
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 9-07-2010 11:08 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 9-07-2010 11:11 AM (14 years ago) (f) na only girls wey worwor no dey show dia face if na lie show ur face
Some poeple here dey look for picture wey they go carry do illigal things oooo . Me i no dey house !!
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 9-07-2010 11:11 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
esonu at 9-07-2010 11:15 AM (14 years ago) (m) peeping
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 9-07-2010 11:15 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
wallas at 9-07-2010 11:24 AM (14 years ago) (m) e be like say u worwor well dis 1 wey monkey dey arrange u like banana Posted: at 9-07-2010 11:24 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
esonu at 9-07-2010 11:25 AM (14 years ago) (m)  ??
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 9-07-2010 11:25 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
na only girls wey worwor no dey show dia face if na lie show ur face
who u talkin to ? Posted: at 9-07-2010 12:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |