its not by d voice oh!!

Date: 09-07-2010 5:29 pm (13 years ago) | Author: joerome omoh
[1] 2 3
- at 9-07-2010 05:29 PM (13 years ago)
(m)
ma peeps see me see girlz with angelic voices oh!!! na madonna girl wey i collect number for radio show,in d begin was lov and the love was btw us,we laughd,playd,sex on fone  Cheesy,xchange of recharge cards ......till i pland a weekend at skool she came over.....u  know wen u don tell ya guys say chicks dey come evrybody dey expect.guy i enter ma shell wen she show .from the park.
her slippers get over 12 pins,hand bag wer dem staple,faded jeans,old spaghetti top.black face chick wey say she fair.no b say me sef too fine but am just a dark lovly guy to b wit but ma swag sells me out! Cool.
just because of say man no be God,as i no create person na!, i for liv her run for park.i was disappointed if no b one thing wey i no fit xplain i just carry her go ma crib guyz dey burst laugh but e no reach dat side i hit out my cards and money from her .....Wink Cool.if i rem i dey alwayz laugh.she callz me once in a wyl to check on me ,i tink coz i took her d way she waz i gav her a treat but i nofit use her pose Grin Grin Grin......me i know sabi mak people feel bad so i call evry once in a blue moon Smiley Grin Cool
i salute.yeS...boSs

Posted: at 9-07-2010 05:29 PM (13 years ago) | Upcoming
- PreetyInstinct at 9-07-2010 05:34 PM (13 years ago)
(f)
Moral of stori?

Posted: at 9-07-2010 05:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omorewa at 9-07-2010 05:39 PM (13 years ago)
(f)
okay............................

Posted: at 9-07-2010 05:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dagusto at 9-07-2010 05:40 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: PreetyInstinct on  9-07-2010 05:34 PM
Moral of stori?
was dat suppose to be a reply,advice or views Huh?
Posted: at 9-07-2010 05:40 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- PreetyInstinct at 9-07-2010 05:42 PM (13 years ago)
(f)
It's a question 4 yu.

Posted: at 9-07-2010 05:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- dagusto at 9-07-2010 05:45 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omorewa on  9-07-2010 05:39 PM
okay............................
as in u ve been in such position or u met a fake guy which onez Cheesy
Posted: at 9-07-2010 05:45 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- esonu at 9-07-2010 05:51 PM (13 years ago)
(m)
no time

Posted: at 9-07-2010 05:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- dagusto at 9-07-2010 05:52 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: PreetyInstinct on  9-07-2010 05:42 PM
It's a question 4 yu.
k i get it now its not by falling for a girl or guy on d fone for wat he or she sayz play safe if u on d fone dont fall in luv wit a stranger Grin
Posted: at 9-07-2010 05:52 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- esonu at 9-07-2010 05:56 PM (13 years ago)
(m)
lol

Posted: at 9-07-2010 05:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- eagleseyez at 9-07-2010 06:15 PM (13 years ago)
(m)
Weldone
U do well
Posted: at 9-07-2010 06:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Teeteeylaryor at 9-07-2010 06:25 PM (13 years ago)
(f)
this one na story or wetin

Posted: at 9-07-2010 06:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lilsezy at 9-07-2010 06:26 PM (13 years ago)
(m)
U tried
Posted: at 9-07-2010 06:26 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- wunzie at 9-07-2010 11:47 PM (13 years ago)
(f)
Say NO to DRUGS!

Posted: at 9-07-2010 11:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ktalent at 10-07-2010 08:31 AM (13 years ago)
(f)
long tin . .

i go with whatever everyone says. Smiley

Posted: at 10-07-2010 08:31 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- esonu at 10-07-2010 12:42 PM (13 years ago)
(m)
.

Posted: at 10-07-2010 12:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 10-07-2010 04:43 PM (13 years ago)
(m)
Well, at least yu behaved Decently

Posted: at 10-07-2010 04:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 15-07-2010 04:36 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: dagusto on  9-07-2010 05:29 PM
ma peeps see me see girlz with angelic voices oh!!! na madonna girl wey i collect number for radio show,in d begin was lov and the love was btw us,we laughd,playd,sex on fone  Cheesy,xchange of recharge cards ......till i pland a weekend at skool she came over.....u  know wen u don tell ya guys say chicks dey come evrybody dey expect.guy i enter ma shell wen she show .from the park.
her slippers get over 12 pins,hand bag wer dem staple,faded jeans,old spaghetti top.black face chick wey say she fair.no b say me sef too fine but am just a dark lovly guy to b wit but ma swag sells me out! Cool.
just because of say man no be God,as i no create person na!, i for liv her run for park.i was disappointed if no b one thing wey i no fit xplain i just carry her go ma crib guyz dey burst laugh but e no reach dat side i hit out my cards and money from her .....Wink Cool.if i rem i dey alwayz laugh.she callz me once in a wyl to check on me ,i tink coz i took her d way she waz i gav her a treat but i nofit use her pose Grin Grin Grin......me i know sabi mak people feel bad so i call evry once in a blue moon Smiley Grin Cool
i salute.yeS...boSs
super story!!!!
Posted: at 15-07-2010 04:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ceejay58 at 16-07-2010 01:01 AM (13 years ago)
(m)
 Lips Sealed
Posted: at 16-07-2010 01:01 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- dagusto at 20-07-2010 05:30 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 15-07-2010 04:36 PM
Quote from: dagusto on  9-07-2010 05:29 PM
ma peeps see me see girlz with angelic voices oh!!! na madonna girl wey i collect number for radio show,in d begin was lov and the love was btw us,we laughd,playd,sex on fone  Cheesy,xchange of recharge cards ......till i pland a weekend at skool she came over.....u  know wen u don tell ya guys say chicks dey come evrybody dey expect.guy i enter ma shell wen she show .from the park.
her slippers get over 12 pins,hand bag wer dem staple,faded jeans,old spaghetti top.black face chick wey say she fair.no b say me sef too fine but am just a dark lovly guy to b wit but ma swag sells me out! Cool.
just because of say man no be God,as i no create person na!, i for liv her run for park.i was disappointed if no b one thing wey i no fit xplain i just carry her go ma crib guyz dey burst laugh but e no reach dat side i hit out my cards and money from her .....Wink Cool.if i rem i dey alwayz laugh.she callz me once in a wyl to check on me ,i tink coz i took her d way she waz i gav her a treat but i nofit use her pose Grin Grin Grin......me i know sabi mak people feel bad so i call evry once in a blue moon Smiley Grin Cool
i salute.yeS...boSs
super story!!!!
hmmmm! wale adenuga dey find me!
Posted: at 20-07-2010 05:30 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- moneyinbrakemi at 20-07-2010 05:37 PM (13 years ago)
(m)
@ poster! This your story nor get NAFDAC number in other words
What do we have to learn from your experience.
Posted: at 20-07-2010 05:37 PM (13 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. 70 Passengers Found Vomiting Bug During Flight From Mauritius To Frankfurt

  2. I'm Open To Dating WOMEN - Khloe Kardashian Announces

  3. Holy Spirit Always Gives Me Lotto Number Whenever We Don't Have Anything To Eat -Efotete Family

  4. Nigeria Man Narrates How His Dad Impregnated His Ex-girlfriend And Took Her Out Of The Country

  5. “Something Foul Is Going On” – Very Dark Man Reveals Update On Nickie Dabarbie’s Whereabouts

  6. Nasboi Opens Up On Why He Thought Sydney Talker Was A Yahoo Boy

  7. Arsenal v Bournemouth: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  8. Manchester City v Wolves: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats


THIS WEEK
  1. Stop Lagos-Calabar Highway Project - Obi Tells Tinubu As Demolition of Landmark Centre Begins

  2. "Stop Inciting Igbos Against Tinubu Govt" – Umahi Slams Peter Obi

  3. FRESH: Nollywood Lovers, IK Ogbonna & Ini Edo Reportedly Engaged

  4. MAY 1st; Peter Obi Celebrates Nigerian Workers, Sends Message

  5. Peter Obi Reacts To The Deaths Of 35 Nigerians In Horrific Kogi, Enugu Road Clashes

  6. “Wizkid Undergoing Mental Illness, No Longer Together With Jada – Isaac Fayose Reveals

  7. Watch As Lions Have S3x On Top Of Safari Truck Full Of People

  8. How A Nigerian Woman Loses Her Marketing Job For Failing to Meet N300m Monthly Target

  9. Lagos Gov Sanwo Olu Appoints Wasiu Ayinde's Daughter, Basirat As SSA To Gov On Tourism

  10. Kenya Gets First Female Air Force Commander, Major General Fatuma Gaiti Ahmed


TOP MEMBERS: