Poll
.... to win the personality of the year award  (Voting closed: 30-07-2010 09:11 AM)
DivineProject - 62 (37.3%)
ksurina - 14 (8.4%)
Onchedu - 36 (21.7%)
PreetyInstinct - 36 (21.7%)
blings_is_back - 18 (10.8%)
Total Voters: 163

Naijapals Personality Of The Year Award 2010 [Final Round] (Page 13)

Date: 11-07-2010 8:57 am (13 years ago) | Author: Naijapals Website
1 ... 10 11 12 [13] 14 15 16 ... 27
- blings_is_back at 17-07-2010 01:50 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emmappys on 16-07-2010 07:36 PM
blings_is_back, carry my Vote!

tanx my gee..... but the problem be sey dem don carry the ballot box run

Quote from: DAMSTy on 17-07-2010 12:00 PM
I SUPOSE DEY DIS DEM CREW NOW

wetin u dey wait for kwan?....... dem even need cleaner for the crew sef....
Posted: at 17-07-2010 01:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- pkingx at 17-07-2010 04:22 PM (13 years ago)
(m)
Onchedu...hmm i see u have finally decided to rise again...dis time i hope na wit speed of light...best of luck bro

Posted: at 17-07-2010 04:22 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- emmyG at 17-07-2010 04:24 PM (13 years ago)
(f)
am lost here .. na 2011 election?  am bk my peepz
Posted: at 17-07-2010 04:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- pkingx at 17-07-2010 04:28 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emmyG on 17-07-2010 04:24 PM
am lost here .. na 2011 election?  am bk my peepz


u came a bit late but u go stil catch some action sha ...remember, ur vote is ur power...vote wisely

Posted: at 17-07-2010 04:28 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- pkingx at 17-07-2010 04:33 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Mr-World on 16-07-2010 09:00 PM
I SAID EVERYBODY KNEEL DOWN OR ELSE?Huh?Huh?Huh??    @pkingx Yes i carry am


oya start to dey flog come from back make i dey flog come from front...hmmm na who i go start wit self...ok i get it...oya (no name) bend over!!!

Posted: at 17-07-2010 04:33 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- pkingx at 17-07-2010 04:35 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 17-07-2010 01:50 PM
Quote from: emmappys on 16-07-2010 07:36 PM
blings_is_back, carry my Vote!

tanx my gee..... but the problem be sey dem don carry the ballot box run

Quote from: DAMSTy on 17-07-2010 12:00 PM
I SUPOSE DEY DIS DEM CREW NOW

wetin u dey wait for kwan?....... dem even need cleaner for the crew sef....


guyman...for ur very eye...woman wan carry presidency n u fold ur hands dey look?...i don return d ballot box oo for ur information...make we jus dey look as guys dey fall guys hands na

Posted: at 17-07-2010 04:35 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Mr-World at 17-07-2010 04:38 PM (13 years ago)
(m)
@Qunodinga what`s d tears for? do i know u?

Posted: at 17-07-2010 04:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- qunodinga at 17-07-2010 04:58 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Mr-World on 17-07-2010 04:38 PM
@Qunodinga what`s d tears for? do i know u?

 Huh? Huh? Huh?
Posted: at 17-07-2010 04:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 17-07-2010 06:23 PM (13 years ago)
(m)
Go back and see ur tears falling down bcos i wan Tost babe

Posted: at 17-07-2010 06:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 17-07-2010 07:44 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: qunodinga on 17-07-2010 04:58 PM
Quote from: Mr-World on 17-07-2010 04:38 PM
@Qunodinga what`s d tears for? do i know u?

 Huh? Huh? Huh?

No mind d Boy, na Old age... Memory Loss

Posted: at 17-07-2010 07:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Mr-World at 17-07-2010 09:09 PM (13 years ago)
(m)
Old what? am FOREVER young...lol

Posted: at 17-07-2010 09:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- erikaakpan at 17-07-2010 09:15 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Mr-World on 17-07-2010 02:29 AM
come back and hug me

hey baby...hugs and  Kiss Kiss

Posted: at 17-07-2010 09:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mr-World at 17-07-2010 09:32 PM (13 years ago)
(m)
ehen!, Yes!!!!!!!!!

Posted: at 17-07-2010 09:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- pkingx at 17-07-2010 11:26 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Mr-World on 17-07-2010 09:32 PM
ehen!, Yes!!!!!!!!!

lol

Posted: at 17-07-2010 11:26 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- erikaakpan at 17-07-2010 11:28 PM (13 years ago)
(f)
hahaha

Posted: at 17-07-2010 11:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- PreetyInstinct at 17-07-2010 11:49 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Mr-World on 17-07-2010 09:32 PM
ehen!, Yes!!!!!!!!!
u win lottery?lolz

Posted: at 17-07-2010 11:49 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- pkingx at 18-07-2010 01:23 AM (13 years ago)
(m)
no need waiting for 30th make dem jus carry d ipod giv dp as nobody dey gree overtake her so...20 votes margin no b beans o

Posted: at 18-07-2010 01:23 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- cyril4christ at 18-07-2010 11:45 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: DAMSTy on 17-07-2010 12:00 PM
I SUPOSE DEY DIS DEM CREW NOW

wetin u dey wait for kwan?....... dem even need cleaner for the crew sef....
[/quote]
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 18-07-2010 11:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- PreetyInstinct at 18-07-2010 03:28 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: pkingx on 18-07-2010 01:23 AM
no need waiting for 30th make dem jus carry d ipod giv dp as nobody dey gree overtake her so...20 votes margin no b beans o
Na wetin na?i think say u like me sef so all na make-up.... Sad Angry give person chance jo 30th na 30th leave am like dat u no know wetin fi happen.

Posted: at 18-07-2010 03:28 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 18-07-2010 04:31 PM (13 years ago)
(m)
NP people too dey Feel important naim make dem no dey partake in the Voting

Posted: at 18-07-2010 04:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 10 11 12 [13] 14 15 16 ... 27