blings_is_back, carry my Vote!
tanx my gee..... but the problem be sey dem don carry the ballot box run
I SUPOSE DEY DIS DEM CREW NOW
wetin u dey wait for kwan?....... dem even need cleaner for the crew sef.... Posted: at 17-07-2010 01:50 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
pkingx at 17-07-2010 04:22 PM (14 years ago) (m) Onchedu...hmm i see u have finally decided to rise again...dis time i hope na wit speed of light...best of luck bro
VeNi ViDi VeSA!!! -----> Posted: at 17-07-2010 04:22 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmyG at 17-07-2010 04:24 PM (14 years ago) (f) am lost here .. na 2011 election? am bk my peepz Posted: at 17-07-2010 04:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pkingx at 17-07-2010 04:28 PM (14 years ago) (m) am lost here .. na 2011 election? am bk my peepz
u came a bit late but u go stil catch some action sha ...remember, ur vote is ur power...vote wisely
VeNi ViDi VeSA!!! -----> Posted: at 17-07-2010 04:28 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pkingx at 17-07-2010 04:33 PM (14 years ago) (m) I SAID EVERYBODY KNEEL DOWN OR ELSE?    ? @pkingx Yes i carry am oya start to dey flog come from back make i dey flog come from front...hmmm na who i go start wit self...ok i get it...oya (no name) bend over!!!
VeNi ViDi VeSA!!! -----> Posted: at 17-07-2010 04:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pkingx at 17-07-2010 04:35 PM (14 years ago) (m) blings_is_back, carry my Vote!
tanx my gee..... but the problem be sey dem don carry the ballot box run I SUPOSE DEY DIS DEM CREW NOW
wetin u dey wait for kwan?....... dem even need cleaner for the crew sef.... guyman...for ur very eye...woman wan carry presidency n u fold ur hands dey look?...i don return d ballot box oo for ur information...make we jus dey look as guys dey fall guys hands na
VeNi ViDi VeSA!!! -----> Posted: at 17-07-2010 04:35 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mr-World at 17-07-2010 04:38 PM (14 years ago) (m) @Qunodinga what`s d tears for? do i know u?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-07-2010 04:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 17-07-2010 04:58 PM (14 years ago) (f) @Qunodinga what`s d tears for? do i know u?
Posted: at 17-07-2010 04:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 17-07-2010 06:23 PM (14 years ago) (m) Go back and see ur tears falling down bcos i wan Tost babe
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-07-2010 06:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 17-07-2010 07:44 PM (14 years ago) (m) No mind d Boy, na Old age... Memory Loss
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 17-07-2010 07:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 17-07-2010 09:09 PM (14 years ago) (m) Old what? am FOREVER young...lol
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-07-2010 09:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
erikaakpan at 17-07-2010 09:15 PM (14 years ago) (f) come back and hug me
hey baby...hugs and
Flirtation: Attention without intention. Posted: at 17-07-2010 09:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 17-07-2010 09:32 PM (14 years ago) (m) ehen!, Yes!!!!!!!!!
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 17-07-2010 09:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pkingx at 17-07-2010 11:26 PM (14 years ago) (m) ehen!, Yes!!!!!!!!!
lol
VeNi ViDi VeSA!!! -----> Posted: at 17-07-2010 11:26 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
erikaakpan at 17-07-2010 11:28 PM (14 years ago) (f) hahaha
Flirtation: Attention without intention. Posted: at 17-07-2010 11:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ehen!, Yes!!!!!!!!!
u win lottery?lolz
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep!  Posted: at 17-07-2010 11:49 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
pkingx at 18-07-2010 01:23 AM (14 years ago) (m) no need waiting for 30th make dem jus carry d ipod giv dp as nobody dey gree overtake her so...20 votes margin no b beans o
VeNi ViDi VeSA!!! -----> Posted: at 18-07-2010 01:23 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I SUPOSE DEY DIS DEM CREW NOW
wetin u dey wait for kwan?....... dem even need cleaner for the crew sef.... [/quote] Posted: at 18-07-2010 11:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no need waiting for 30th make dem jus carry d ipod giv dp as nobody dey gree overtake her so...20 votes margin no b beans o
Na wetin na?i think say u like me sef so all na make-up.... give person chance jo 30th na 30th leave am like dat u no know wetin fi happen.
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep!  Posted: at 18-07-2010 03:28 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 18-07-2010 04:31 PM (14 years ago) (m) NP people too dey Feel important naim make dem no dey partake in the Voting
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 18-07-2010 04:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |