Can someone help me find Oluchi. (Page 4)

Date: 14-07-2010 9:08 am (13 years ago) | Author: emmanuel paul
1 2 3 [4] 5 6 7
- Ify9ja at 15-07-2010 07:35 AM (13 years ago)
(f)
Oluchi Oluchi where you dey.  Come out come out where ever you are.  Your hussy dey look for you.
Oga, i've checked.  She no dey for house. 
Posted: at 15-07-2010 07:35 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- bomsiluv at 15-07-2010 08:09 AM (13 years ago)
(f)
Oluchi don follow another man
Posted: at 15-07-2010 08:09 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmyp at 15-07-2010 08:29 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: esonu on 14-07-2010 04:44 PM
Quote from: oyindabty on 14-07-2010 04:41 PM
i see her for our backyard last nite with some three boy's i tink say na u.
wetin dem dey do de time wey u see dem

help me ask am ooooooooo
Posted: at 15-07-2010 08:29 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- emmyp at 15-07-2010 08:31 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Ify9ja on 15-07-2010 07:35 AM
Oluchi Oluchi where you dey.  Come out come out where ever you are.  Your hussy dey look for you.
Oga, i've checked.  She no dey for house. 

Ok madam @bomsiluv..... na u cary am follow body go meet dat man?
Posted: at 15-07-2010 08:31 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- bomsiluv at 15-07-2010 08:43 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:31 AM
Quote from: Ify9ja on 15-07-2010 07:35 AM
Oluchi Oluchi where you dey.  Come out come out where ever you are.  Your hussy dey look for you.
Oga, i've checked.  She no dey for house. 

Ok madam @bomsiluv..... na u cary am follow body go meet dat man?

Oluchi na small pigkin wey person go carry am follow body go give man?. I beg no ask me dat kan question make I no vex.
Posted: at 15-07-2010 08:43 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmyp at 15-07-2010 08:46 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:43 AM
Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:31 AM
Quote from: Ify9ja on 15-07-2010 07:35 AM
Oluchi Oluchi where you dey.  Come out come out where ever you are.  Your hussy dey look for you.
Oga, i've checked.  She no dey for house. 

Ok madam @bomsiluv..... na u cary am follow body go meet dat man?

Oluchi na small pigkin wey person go carry am follow body go give man?. I beg no ask me dat kan question make I no vex.

hop say u don chop brake fast ba.......cus na u start mak me vex.........if i mak u vex more hunger go start for ur body
Posted: at 15-07-2010 08:46 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- bomsiluv at 15-07-2010 08:51 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:46 AM
Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:43 AM
Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:31 AM
Quote from: Ify9ja on 15-07-2010 07:35 AM
Oluchi Oluchi where you dey.  Come out come out where ever you are.  Your hussy dey look for you.
Oga, i've checked.  She no dey for house. 

Ok madam @bomsiluv..... na u cary am follow body go meet dat man?

Oluchi na small pigkin wey person go carry am follow body go give man?. I beg no ask me dat kan question make I no vex.

hop say u don chop brake fast ba.......cus na u start mak me vex.........if i mak u vex more hunger go start for ur body

I don swallow power so no make me vex or else................
Posted: at 15-07-2010 08:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmyp at 15-07-2010 08:53 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:51 AM
Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:46 AM
Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:43 AM
Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:31 AM
Quote from: Ify9ja on 15-07-2010 07:35 AM
Oluchi Oluchi where you dey.  Come out come out where ever you are.  Your hussy dey look for you.
Oga, i've checked.  She no dey for house. 

Ok madam @bomsiluv..... na u cary am follow body go meet dat man?

Oluchi na small pigkin wey person go carry am follow body go give man?. I beg no ask me dat kan question make I no vex.

hop say u don chop brake fast ba.......cus na u start mak me vex.........if i mak u vex more hunger go start for ur body

I don swallow power so no make me vex or else................

or else i go chop ur raw..........................
Posted: at 15-07-2010 08:53 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- bomsiluv at 15-07-2010 08:56 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:53 AM
Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:51 AM
Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:46 AM
Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:43 AM
Quote from: emmyp on 15-07-2010 08:31 AM
Quote from: Ify9ja on 15-07-2010 07:35 AM
Oluchi Oluchi where you dey.  Come out come out where ever you are.  Your hussy dey look for you.
Oga, i've checked.  She no dey for house. 

Ok madam @bomsiluv..... na u cary am follow body go meet dat man?

Oluchi na small pigkin wey person go carry am follow body go give man?. I beg no ask me dat kan question make I no vex.

hop say u don chop brake fast ba.......cus na u start mak me vex.........if i mak u vex more hunger go start for ur body

I don swallow power so no make me vex or else................

or else i go chop ur raw..........................

See dis guy o............. abi u bi vampire?
Posted: at 15-07-2010 08:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmyp at 15-07-2010 09:05 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on 15-07-2010 08:56 AM

dnt quote me wrong i did not say i wil chop u raw but "ur raw"
Posted: at 15-07-2010 09:05 AM (13 years ago) | Upcoming

- bomsiluv at 15-07-2010 09:13 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: emmyp on 15-07-2010 09:05 AM

I beg I don taya  4 u. Go fin ur Oluchi 4 where u keep her
Posted: at 15-07-2010 09:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmyp at 15-07-2010 09:18 AM (13 years ago)
(m)
aba u no surpose taya now.......ok u go b my assistant.........i giv u d job mak u helep me find her.....just giv me ur bills
Posted: at 15-07-2010 09:18 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- bomsiluv at 15-07-2010 09:20 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: emmyp on 15-07-2010 09:18 AM
aba u no surpose taya now.......ok u go b my assistant.........i giv u d job mak u helep me find her.....just giv me ur bills

Okey, I go tell u later
Posted: at 15-07-2010 09:20 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 15-07-2010 01:20 PM (13 years ago)
(m)
oluchi,oluchi,oluchi,na how many times i call u Huh? i beg come out now cuz ur MUGU dey fine u sinceeeeeeeeeee
Posted: at 15-07-2010 01:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmyp at 15-07-2010 01:23 PM (13 years ago)
(m)
u don craze
Posted: at 15-07-2010 01:23 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- bomsiluv at 15-07-2010 01:35 PM (13 years ago)
(f)
Why u dey insult am. E dey helep u to find ya babe
Posted: at 15-07-2010 01:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmyp at 15-07-2010 01:39 PM (13 years ago)
(m)
who b d MUGU?
Posted: at 15-07-2010 01:39 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mykelly at 15-07-2010 01:52 PM (13 years ago)
(m)
wetin b dat yur name..emmyp or ammu p,hope sey no b my oluchi yu dey talk abt...yu don 4get sey yu use am gamble and knw wey i don chop yu won dey find am...abeg go drink so klin water.
Posted: at 15-07-2010 01:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 15-07-2010 01:58 PM (13 years ago)
(m)
Emmyp when last did u saw her? .... and where i can help u find her
Posted: at 15-07-2010 01:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "80% Of Gymgoers Are Career S3x Workers" –Actress Lolo1 Claims

  2. JUST IN! House Of Representatives Suspends Move To Stop CBN’s Cybersecurity Levy

  3. ‘Why Lots Of Artists Signed To My Label Are In Jail’ – American Rapper, Gucci Mane

  4. LOVELY; Couple Dancing On Their Wedding Day Alongside Throwback Video Of Them Dancing Together

  5. Sorry Moment Elderly Women Were Queuing To Receive Satchets Of Spaghetti Trailed By Reactions

  6. VIDEO: 'I'm Tired Over The 'Shege' Adulthood Is Showing Me' - Comedian, Maraji Laments

  7. UPDATE: US Lawmakers Order Investigation Of Shell, Eni For Allegedly Bribing Goodluck Jonathan

  8. Centre For Registration Of POS Operators Inaugurated By CAC Ahead Of July Deadline

  9. Never Date Or Marry Someone Who Believes Witches Are Pursuing Them - Nigerian Man Advises

  10. Why I Ended Beef And Reconciled With My Best Friend Ogogo - Famous Actor Yinka Quadri Reveals

  11. NSCDC Commandant, Christopher Oluchukwu Convicted Of Employment Scam

  12. Femi Falana Demands Repatriation Of 317 Lagos Residents Deported To Osun

  13. Police Arrest Suspect, Sadiq Zubairu Who Allegedly Killed KEDCO Staff In Kano

  14. NAFDAC Discovers Illegal Alcohol Factory With Products Worth N50m In Badagry, Lagos State

THIS WEEK
  1. Moment Canadian Mayor Praises Tinubu For Work Done in Lagos While Honouring Peter Obi at Event

  2. Yvonne Jegede Reveals The Truth About Colleague, Mercy Johnson, While Calling Her Out (Video)

  3. Father-in-Law Of Wofai Fada, Engineer Kunle Cole Gives Reasons For Son’s Wedding Rejection

  4. Following CBN Directive, OPay, Palmpay, Others Clamps Down On Crypto

  5. Onanuga Shares A Post Alleging Peter Obi Demarkets Nigeria, Calls Him ‘Bitter Obi'

  6. Soldier, Abdullahi Ismail Dismissed From The Nigerian Army For Sleeping With Colleague’s Wife

  7. Focus On Fall Of Naira, Insecurity – Charly Boy Drags Onanuga For Tagging Peter Obi As ‘Bitter’

  8. Primate Ayodele Issues Warning To Tinubu, Predicts Northern Opposition To Presidential Ambition

  9. Houseboy - Angela Okorie Fires Back At Mercy Johnson's Husband After His Post on 'Mad People'

  10. Actors In Nollywood Films Used To Be Cast Based On Social Media Followers – Uzor Arukwe

TOP MEMBERS: