I HAVE BEEN TO MANY PART OF THE COUNTRIES AND I DONT KNOW WHY NIGERIANS FIND IS VERY HARD TO GIVE THERE CELL NUMBERS TO SOMEBODY ESPECIALY NAIJA GIRLS?
Posted: at 3-10-2008 02:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
philomena87 at 3-10-2008 02:32 PM (15 years ago) (f)
now i see u gat no work to do ...
Posted: at 3-10-2008 02:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac
I HAVE BEEN TO MANY PART OF THE COUNTRIES AND I DONT KNOW WHY NIGERIANS FIND IS VERY HARD TO GIVE THERE CELL NUMBERS TO SOMEBODY ESPECIALY NAIJA GIRLS?
u mean u where going abt for the sole aim of collecting women fone number...i need to digest dis...brb.
Posted: at 3-10-2008 02:34 PM (15 years ago) | Hero
Why is it that when u ask Naija girls of their phone number, all what they will say is.....I am not interested...........hahahaha.....thinking abnormal
Posted: at 3-10-2008 10:03 PM (15 years ago) | Newbie
DONJOEPHD at 4-10-2008 07:09 PM (15 years ago) (m)
wetin u talk na true, but i wan ask u one thing. and i quote, If u hear or notice say ur girl friend give another guy her number how u go feel. and wetin u mind go dey tell u. dont tell me say u no go take am as nay thing bcos we guys no go ever believe say so dey happen until things go happen finish.
But I still i want advice Nigeria girls especially girls we dey always do shakara for guys, that thing na foolish bcos the guy we u dey do shakara for fit come marry today still dey feed. So make una no dey too do shakara for guys cos every reasonable girl we dey think of getting married at a point in time suppose no say na man go marry am no be her fellow girl.
So make una repent and say no to the devil
Posted: at 4-10-2008 07:09 PM (15 years ago) | Newbie
well, i guess to get a phone no. is the easiest thing a guy get from a girl, but her mood, situation, and place matters alot... but sha, girls una too get protocol..... www.lovecoast.blogspot.com
Posted: at 7-10-2008 08:43 PM (15 years ago) | Newbie
well, i guess to get a phone no. is the easiest thing a guy get from a girl, but her mood, situation, and place matters alot... but sha, girls una too get protocol..... www.lovecoast.blogspot.com
Protocol Indeed... forget dat thin jor
KEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908::http://inter.it/ (o_O)
Posted: at 7-10-2008 08:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac
wetin u talk na true, but i wan ask u one thing. and i quote, If u hear or notice say ur girl friend give another guy her number how u go feel. and wetin u mind go dey tell u. dont tell me say u no go take am as nay thing bcos we guys no go ever believe say so dey happen until things go happen finish.
But I still i want advice Nigeria girls especially girls we dey always do shakara for guys, that thing na foolish bcos the guy we u dey do shakara for fit come marry today still dey feed. So make una no dey too do shakara for guys cos every reasonable girl we dey think of getting married at a point in time suppose no say na man go marry am no be her fellow girl.
So make una repent and say no to the devil
so bcos say all women go marry tomorrow we come begin de share our numbers d go nai u use am mean? if i nor de interested i nor de interested na by force. nd guys especially naija guys wen u tell them say u get bf de go wan to de follow ur yash de go. nai make me like oyibo if u tell them say u get bf o u nor wan give ur number they nor go disturb u instead they will want to b ur friends
Posted: at 4-01-2012 04:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac
so bcos say all women go marry tomorrow we come begin de share our numbers d go nai u use am mean? if i nor de interested i nor de interested na by force. nd guys especially naija guys wen u tell them say u get bf de go wan to de follow ur yash de go. nai make me like oyibo if u tell them say u get bf o u nor wan give ur number they nor go disturb u instead they will want to b ur friends
..all na still levoss friends babe.
Posted: at 8-01-2012 03:22 AM (12 years ago) | Gistmaniac