ABORTION SAGA! pls ladies help this situation (Page 3)

Date: 06-08-2010 9:36 am (13 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 2 [3] 4 5 6 ... 10
- handsomeemmy1 at 6-08-2010 11:32 AM (13 years ago)
(m)
Haha..

Posted: at 6-08-2010 11:32 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bestgift at 6-08-2010 11:58 AM (13 years ago)
(f)
chei! chei! chei!!!!!!!!!!! Embarrassed Embarrassed
Posted: at 6-08-2010 11:58 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- oyindabty at 6-08-2010 12:10 PM (13 years ago)
(f)
@esonu and handsomeemmy1 why all dis lolz, hmmm and haha stuff abi una neva do the tin wen pass dis one wen Waco do before?
Posted: at 6-08-2010 12:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nellkiss at 6-08-2010 12:11 PM (13 years ago)
(f)
@Waco, use jik or fuel rinse ur mouth 2 comot those disease wey u don suck. then tell d chick 2 go 2 okija for cleansing..  ::) :-X
Posted: at 6-08-2010 12:11 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- chuka4fun at 6-08-2010 12:21 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: waco on  6-08-2010 09:48 AM
me wey suck am come swallow am nko,
i don enter danger?
you dey safe but still go see dokinta maek u dey sour
Posted: at 6-08-2010 12:21 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- waco at 6-08-2010 12:29 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  6-08-2010 10:52 AM
not all Bosom  dey flat like dat. my elder sis wey get 4kids, her Bosom  still dey stand..
abeg give me her contact make i greet am!

Posted: at 6-08-2010 12:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chuka4fun at 6-08-2010 12:33 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: nellkiss on  6-08-2010 12:11 PM
@Waco, use jik or fuel rinse ur mouth 2 comot those disease wey u don suck. then tell d chick 2 go 2 okija for cleansing..  Roll Eyes Lips Sealed
abeg you may need to give us the nafdac number of your own
Posted: at 6-08-2010 12:33 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- chuka4fun at 6-08-2010 12:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: waco on  6-08-2010 12:29 PM
Quote from: sophiebaby on  6-08-2010 10:52 AM
not all Bosom  dey flat like dat. my elder sis wey get 4kids, her Bosom  still dey stand..
abeg give me her contact make i greet am!
i see dey you wan die soon anoda man wife abi okey
Posted: at 6-08-2010 12:39 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Akpan01 at 6-08-2010 12:42 PM (13 years ago)
(f)
she is liein....or u r liein..its not possible without pregnancy if its so...she got illnes

Posted: at 6-08-2010 12:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- waco at 6-08-2010 12:43 PM (13 years ago)
(m)
dem no dey suck another man wife?
abi na today yansh dey back?

Posted: at 6-08-2010 12:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- waco at 6-08-2010 12:43 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Akpan01 on  6-08-2010 12:42 PM
she is liein....or u r liein..its not possible without pregnancy if its so...she got illnes
madam did u read the post well at all?

Posted: at 6-08-2010 12:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 6-08-2010 12:44 PM (13 years ago)
(f)
yehhh i read it well..and i told u what i think if she is not pregnant at the moment she is ill

Posted: at 6-08-2010 12:44 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- waco at 6-08-2010 12:45 PM (13 years ago)
(m)
ok, she is ill then and we need a solution

Posted: at 6-08-2010 12:45 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 6-08-2010 12:46 PM (13 years ago)
(f)
let am go to dr and make check up sha it can be seriouse

Posted: at 6-08-2010 12:46 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- waco at 6-08-2010 12:48 PM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 6-08-2010 12:48 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 6-08-2010 12:49 PM (13 years ago)
(f)
u sure she no get bele??

Posted: at 6-08-2010 12:49 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chuka4fun at 6-08-2010 12:50 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Akpan01 on  6-08-2010 12:46 PM
let am go to dr and make check up sha it can be seriouse
guy u hear dat? you go don get thet thing mek u run go see doc tooooo
Posted: at 6-08-2010 12:50 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- waco at 6-08-2010 12:51 PM (13 years ago)
(m)
person wey get belle dey menstrate?

Posted: at 6-08-2010 12:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 6-08-2010 12:52 PM (13 years ago)
(f)
possible sha...

Posted: at 6-08-2010 12:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- waco at 6-08-2010 12:52 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: chuka4fun on  6-08-2010 12:50 PM
Quote from: Akpan01 on  6-08-2010 12:46 PM
let am go to dr and make check up sha it can be seriouse
guy u hear dat? you go don get thet thing mek u run go see doc tooooo
how kwanu i go don get am? me wey dey gidigbam

Posted: at 6-08-2010 12:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 10

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Igbo Billionaire, Arthur Eze Says Tinubu Will Change Nigeria After Eight Years In Office

  2. Kwankwaso, 13 Others Dragged To EFCC By NNPP Over Alleged Fraud

  3. PSG v Borussia Dortmund: UEFA Champions League S/Final Match,Team News,Goal Scorers And Stats

  4. 40Yr Old Man, Abiola Arrested For Allegedly Defiling Minor Inside Mosque's Restroom In Ondo

  5. Late Buhari Oloto's Wife, Alhaja Alimotu Sadia Oloto a.k.a IYA OYO Is Dead

  6. Actress, Etinosa Finally Reveals BBN Pere As Debtor Who Refuses To Refund Her Money, Slams Him

  7. Nigeria Would’ve Been Better If Yar’Adua Completed His Tenure Says Yakubu Gowon

  8. Edo Assembly Speaker Suspends 3 Lawmakers Over Alleged Impeachment Plot

  9. Odumodublvck Praises Olamide For His Generosity, Reveals How He Gift Him $20K & A Private Jet

  10. Many Arrested As Gov. Peter Mbah Launches Onslaught Against Insecurity In The State

  11. VIDEO: Lady Laments Over Small Portion Of Porridge Sold At N5,500 By Chef Hilda Baci

  12. Singer, Harrysong Raises Speculations After Sharing Cryptic Post

  13. Focus On Fall Of Naira, Insecurity – Charly Boy Drags Onanuga For Tagging Peter Obi As ‘Bitter’

  14. Charly Boy Questions Pres. Tinubu’s Unannounced London Visit, Demands Transparency

  15. Heavy Rainstorm Injures Three, Destroy 200 Houses In Plateau

  16. Nigerian Rapper, Dremo Issues Stern Warns To Those Calling Him Untalented


THIS WEEK
  1. Moment Canadian Mayor Praises Tinubu For Work Done in Lagos While Honouring Peter Obi at Event

  2. Following CBN Directive, OPay, Palmpay, Others Clamps Down On Crypto

  3. Onanuga Shares A Post Alleging Peter Obi Demarkets Nigeria, Calls Him ‘Bitter Obi'

  4. Yvonne Jegede Reveals The Truth About Colleague, Mercy Johnson, While Calling Her Out (Video)

  5. Father-in-Law Of Wofai Fada, Engineer Kunle Cole Gives Reasons For Son’s Wedding Rejection

  6. Soldier, Abdullahi Ismail Dismissed From The Nigerian Army For Sleeping With Colleague’s Wife

  7. Primate Ayodele Issues Warning To Tinubu, Predicts Northern Opposition To Presidential Ambition

  8. Houseboy - Angela Okorie Fires Back At Mercy Johnson's Husband After His Post on 'Mad People'

  9. Actors In Nollywood Films Used To Be Cast Based On Social Media Followers – Uzor Arukwe

  10. Ipswich Town Promoted to The Premier League After 22 Years


TOP MEMBERS: