Posted: at | |
| |||||
see them, una don dey talk like say una never cry 4 woman. Men these days cry pass we wey be woman. i still rem d day my ex cried, i cudnt bliv it, but i concluded dat Men do cry afterall!!! Reply
| |||||
Quote from: temi07 on 11-08-2010 09:12 AM Seriously unless its for physical pain or grief, for the luv of God don't let me see it bcoz he will never live it down. ROTFL, ![]() ![]() You won't see it Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: just2sexy on 10-08-2010 11:38 PM the guy chop Condensed okro Not only condensed but Expired condensed Okro...lol
| |||||
men cry 4 their babe, simple and short. we don expose una Reply
| |||||
Quote from: jukkiebukwes on 11-08-2010 10:37 AM men cry 4 their babe, simple and short. we don expose una Na chickens dey cry not strong guys like me . . . ![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
ok if those guys na chicken.. u ur own guy na GOAT u no say weda na man/woman goat meat dey strong.... so which one u be? Reply![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: peax12 on 11-08-2010 10:23 AM Quote from: chuka4fun on 11-08-2010 10:13 AM Quote from: peax12 on 11-08-2010 10:09 AM Quote from: blessedme on 11-08-2010 09:49 AM na love they make them cry na I know a guy who always cry for his girl even when d girl is at fault He cries heavily and still beg the girl Watch that guy wella, e get one green snake for one green grass wey dey around the corner! Which kind love go come make man make him dae cry for babe when the babe is at fault??? If the guy never chop ***** then it will be probably for the fear of loosing the girl. @Chuka
| |||||
Quote from: peax12 on 11-08-2010 10:09 AM Quote from: blessedme on 11-08-2010 09:49 AM na love they make them cry na I know a guy who always cry for his girl even when d girl is at fault He cries heavily and still beg the girl Watch that guy wella, e get one green snake for one green grass wey dey around the corner! Which kind love go come make man make him dae cry for babe when the babe is at fault??? If the guy never chop ***** then it will be probably for the fear of loosing the girl. and the girl dey use am like mad. imagine make ya girl dey beside u dey tell another man "i love you too for phone"
| |||||
Quote from: sophiebaby on 11-08-2010 10:42 AM ok if those guys na chicken.. u ur own guy na GOAT u no say weda na man/woman goat meat dey strong.... so which one u be? ![]() ![]() ![]() lol, gud question
| |||||
Quote from: jukkiebukwes on 11-08-2010 10:37 AM men cry 4 their babe, simple and short. we don expose una wek up girl frend open your eye dey get crocodil cry if you no know abe examin that cry wella wella you go see say may be the guy wan do shap shap after the "thing"my guy go bone face agan
| |||||
Quote from: chuka4fun on 11-08-2010 10:13 AM Quote from: peax12 on 11-08-2010 10:09 AM Quote from: blessedme on 11-08-2010 09:49 AM na love they make them cry na I know a guy who always cry for his girl even when d girl is at fault He cries heavily and still beg the girl Watch that guy wella, e get one green snake for one green grass wey dey around the corner! Which kind love go come make man make him dae cry for babe when the babe is at fault??? If the guy never chop ***** then it will be probably for the fear of loosing the girl.
| |||||
Quote from: blessedme on 11-08-2010 10:57 AM Quote from: chuka4fun on 11-08-2010 10:13 AM Quote from: peax12 on 11-08-2010 10:09 AM Quote from: blessedme on 11-08-2010 09:49 AM na love they make them cry na I know a guy who always cry for his girl even when d girl is at fault He cries heavily and still beg the girl Watch that guy wella, e get one green snake for one green grass wey dey around the corner! Which kind love go come make man make him dae cry for babe when the babe is at fault??? If the guy never chop ***** then it will be probably for the fear of loosing the girl.
| |||||
kaiiiiiiiiii i can't imagine WACO J crying b4 a babe! Replychai how kwanu that kind thing go happen to me? i dey craze? women don finish for road? abi i no sabi toast again? the guy dey f big time! no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
ok sorry u hear, take hankie clean ya tears Reply
| |||||
Quote from: waco on 11-08-2010 11:01 AM kaiiiiiiiiii i can't imagine WACO J crying b4 a babe! Waco na lie if the thing (love) hold u go cry chai how kwanu that kind thing go happen to me? i dey craze? women don finish for road? abi i no sabi toast again? the guy dey f big time!
| |||||
Quote from: blessedme on 11-08-2010 11:01 AM ok sorry u hear, take hankie clean ya tears no i will not stop unlesss you come over you know wat i mean eh eh eh eh
| |||||
@Blessedme, no worry, if na you be that girl, I no say you go happy say your man dae cry for you. Well sha I no sure say that guy dae cry for love, e dae cry for s** or e don chop condensed okro or plenty pepper or even fresh onions!!! Cry ke, RUBBISH!!! Waco I like your style, no mind all this yeye people for this forum... nonesense! Reply
| |||||
Quote from: chuka4fun on 11-08-2010 11:07 AM Quote from: blessedme on 11-08-2010 11:01 AM ok sorry u hear, take hankie clean ya tears no i will not stop unlesss you come over you know wat i mean eh eh eh eh ![]() ![]()
| |||||
Quote from: peax12 on 11-08-2010 11:08 AM @Blessedme, no worry, if na you be that girl, I no say you go happy say your man dae cry for you. Well sha I no sure say that guy dae cry for love, e dae cry for s** or e don chop condensed okro or plenty pepper or even fresh onions!!! Cry ke, RUBBISH!!! Waco I like your style, no mind all this yeye people for this forum... nonesense! no worry correct conji go hold u one day, u go don cry finish b4 u realise say na water commot for ya eyes forming plenty ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)