Tyabo, why u giv me tht post ?? Posted: at 20-08-2010 06:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
oya here is d list of d members of PLANING COMMITEE 4 WACO'S MARRIAGE
Blessedme..chief cook
sophiebaby...bestman as u requested 4.(bt my hand no dey 4 dat 1 oo)
divineproject...Adviser 2 d bride
onyis....brides bestwoman
esonu... Pastor
wallas... bachelor's eve cordinator
kennee...venue organiser
flymamacita a.k.a babycita... 4 d omugo.
bittersweet.. Adviser 2 d groom
Treasure...wedding gown organiser
guyz whatch ya ol fink of dz committe members huh ??
dis is awesome...now all de ladies, thy shall not wear long skirt on dat day, wear mini skirts with sleeveless top wey go dey show ur body wella hmmmmmmm..wich kyn pastor b dz..abi na 21st century pastor i dey nominate esonu as MC Posted: at 20-08-2010 06:35 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
all this people una nominate for this wedding .... i no trust them at all .. somebody like kennee will kidnap the bride .... even Esonu will kidnap the wedding cake so make una nominate another set of people for this wedding Posted: at 20-08-2010 07:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
all this people una nominate for this wedding .... i no trust them at all .. somebody like kennee will kidnap the bride .... even Esonu will kidnap the wedding cake
so make una nominate another set of people for this wedding
make ur nomination na. Posted: at 20-08-2010 07:26 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tyabo at 20-08-2010 07:35 PM (13 years ago) (m) Tyabo, why u giv me tht post ??
coz i know ur very good in it nd ur presently doin it..lolzzz Posted: at 20-08-2010 07:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@Tyabo:What was in your head when u put me on that list?
Live and let live! Posted: at 20-08-2010 07:37 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
make una invite me for the wedding abeg
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 20-08-2010 07:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tyabo, why u giv me tht post ??
coz i know ur very good in it nd ur presently doin it..lolzzz okay, thts nice Posted: at 20-08-2010 08:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tyabo at 20-08-2010 08:10 PM (13 years ago) (m) @Tyabo:What was in your head when u put me on that list?
i mean no harm ok... Posted: at 20-08-2010 08:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@Tyabo:What was in your head when u put me on that list?
i mean no harm ok... Come on! Just curious!
Live and let live! Posted: at 20-08-2010 08:11 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
tyabo at 20-08-2010 08:13 PM (13 years ago) (m) Tyabo, why u giv me tht post ??
coz i know ur very good in it nd ur presently doin it..lolzzz okay, thts nice hehehe.. dats y me like u..lolzzz Posted: at 20-08-2010 08:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tyabo, why u giv me tht post ??
coz i know ur very good in it nd ur presently doin it..lolzzz okay, thts nice hehehe.. dats y me like u..lolzzz hihi Posted: at 20-08-2010 09:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 20-08-2010 09:19 PM (13 years ago) (m) ok, here r d names available for election! BLING IS BLACK KENEE ESONU INEMX HUMBLE J BHL72
no go area for any1 cos he is already hooked up to who? TO ME!!! no wonder No Wonder wetin?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 20-08-2010 09:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 20-08-2010 09:33 PM (13 years ago) (m) i can also get contract for my chairman WALLAS. but this my leave ehnnnnnnn. i go ***** many Bosom sss
Something dey do yu
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 20-08-2010 09:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 20-08-2010 09:39 PM (13 years ago) (m) all this people una nominate for this wedding .... i no trust them at all .. somebody like kennee will kidnap the bride .... even Esonu will kidnap the wedding cake
so make una nominate another set of people for this wedding
make ur nomination na. Dis Guy wan Spoil my name... Cheii!! Abeg ooo l be Good Pikin oo plss
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 20-08-2010 09:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tyabo at 20-08-2010 11:59 PM (13 years ago) (m) @Tyabo:What was in your head when u put me on that list?
i mean no harm ok... Come on! Just curious! coz i bliv u r a gud adviser nd ur gonna b tof enof 2 handle waco frm straying away..lolzz Posted: at 20-08-2010 11:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 21-08-2010 12:03 AM (13 years ago) (m) all this people una nominate for this wedding .... i no trust them at all .. somebody like kennee will kidnap the bride .... even Esonu will kidnap the wedding cake
so make una nominate another set of people for this wedding
make ur nomination na. Dis Guy wan Spoil my name... Cheii!! Abeg ooo l be Good Pikin oo plss c where dem take catch u..God pikin no go tell anybody say im b God pikin ooo...u r as guilty as charged..lolzzzzz Posted: at 21-08-2010 12:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@Tyabo:What was in your head when u put me on that list?
i mean no harm ok... Come on! Just curious! coz i bliv u r a gud adviser nd ur gonna b tof enof 2 handle waco frm straying away..lolzz Ahaaaa! I see!
Live and let live! Posted: at 21-08-2010 06:18 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 21-08-2010 10:19 AM (13 years ago) (m) few more days to the announcement of the bride
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 21-08-2010 10:19 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
wallas at 21-08-2010 10:32 AM (13 years ago) (m) few more days to the announcement of the bride
omo iya! our forma presido, i no grab all dis kasala wey u dey organise hia ooo u know say na me be chief cordinator so if u no want make i cordinate sand sand put for ur garri come set up dis committee wella! Posted: at 21-08-2010 10:32 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |