


Posted: at | |
![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
hmmmmmmmmm Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
any contractor wey no wan comply to terms.. i go pay am off.. immediately. but i go get good contractors for my OGA my MANAGER. so that en go enjoy Bosom wey curry wella. Bosom s like oganigwe own. hahahahaha ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
your matter serious ooooo Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
@sophie, check ur box Replyn i c say u dey fit to replace DP in order for miliki to dey plenty plenty for we NP as our forma presido don go 4 yonder
| |||||
oya here is d list of d members of PLANING COMMITEE 4 WACO'S MARRIAGE ReplyBlessedme..chief cook sophiebaby...bestman as u requested 4.(bt my hand no dey 4 dat 1 oo) divineproject...Adviser 2 d bride onyis....brides bestwoman esonu... Pastor wallas... bachelor's eve cordinator kennee...venue organiser flymamacita a.k.a babycita... 4 d omugo. bittersweet.. Adviser 2 d groom Treasure...wedding gown organiser guyz whatch ya ol fink of dz committe members huh ??
| |||||
hmmmm Reply
| |||||
Master of Mamary Milk (MMM) has resign and hand over d office to wallas Replyup wallas and his new office wallas oya begin vote ya assistance them
| |||||
Quote from: tyabo on 20-08-2010 04:36 PM oya here is d list of d members of PLANING COMMITEE 4 WACO'S MARRIAGE Blessedme..chief cook sophiebaby...bestman as u requested 4.(bt my hand no dey 4 dat 1 oo) divineproject...Adviser 2 d bride onyis....brides bestwomanesonu... Pastor wallas... bachelor's eve cordinator kennee...venue organiser flymamacita a.k.a babycita... 4 d omugo. bittersweet.. Adviser 2 d groom Treasure...wedding gown organiser guyz whatch ya ol fink of dz committe members huh ?? Heheheeeeeeeeee !!! how i go be best woman to the lady wey i no know ? ![]() ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: tyabo on 20-08-2010 04:36 PM oya here is d list of d members of PLANING COMMITEE 4 WACO'S MARRIAGE esonu no get wahala for dat sideBlessedme..chief cook sophiebaby...bestman as u requested 4.(bt my hand no dey 4 dat 1 oo) divineproject...Adviser 2 d bride onyis....brides bestwoman esonu... Pastor wallas... bachelor's eve cordinator kennee...venue organiser flymamacita a.k.a babycita... 4 d omugo. bittersweet.. Adviser 2 d groom Treasure...wedding gown organiser guyz whatch ya ol fink of dz committe members huh ?? but any how wey i cordinate am, make una no complain ooo cos e no go easy! ![]()
| |||||
i tire oo Reply
| |||||
Quote from: tyabo on 20-08-2010 04:36 PM oya here is d list of d members of PLANING COMMITEE 4 WACO'S MARRIAGE na which kain food be that so that i go sabi wetin i go buy for market Blessedme..chief cook sophiebaby...bestman as u requested 4.(bt my hand no dey 4 dat 1 oo) divineproject...Adviser 2 d bride onyis....brides bestwoman esonu... Pastor wallas... bachelor's eve cordinator kennee...venue organiser flymamacita a.k.a babycita... 4 d omugo. bittersweet.. Adviser 2 d groom Treasure...wedding gown organiser guyz whatch ya ol fink of dz committe members huh ??
| |||||
for all our fine fine baby dem wey we get for Np wey wan answer mama bonboi n mama obinna, we don cordinate akwaete peteri wey u go wear dat nite. Replyn all d bobos wey wey wan stop to d s*ck booby anyhow n focus for one, wey dey cordinate one special oganigwe booby wey u go suck one last time b4 u say bye bye to anyhow booby! other infomanto go come after!
| |||||
Quote from: sophiebaby on 20-08-2010 04:18 PM any contractor wey no wan comply to terms.. i go pay am off.. immediately. but i go get good contractors for my OGA my MANAGER. so that en go enjoy Bosom wey curry wella. Bosom s like oganigwe own. hahahahaha sophie see wetin u dey yan ... nawaoo for u ... which one be oganikwe kwa? ..... abi na nwayi asaba own?
| |||||
Quote from: wallas on 20-08-2010 04:52 PM for all our fine fine baby dem wey we get for Np wey wan answer mama bonboi n mama obinna, we don cordinate akwaete peteri wey u go wear dat nite. n all d bobos wey wey wan stop to d s*ck booby anyhow n focus for one, wey dey cordinate one special oganigwe booby wey u go ***** one last time b4 u say bye bye to anyhow booby! other infomanto go come after! Hmmmm! So,you're up to that! ![]() Live and let live!
| |||||
Quote from: blessedme on 20-08-2010 04:48 PM Quote from: tyabo on 20-08-2010 04:36 PM oya here is d list of d members of PLANING COMMITEE 4 WACO'S MARRIAGE na which kain food be that so that i go sabi wetin i go buy for marketBlessedme..chief cook sophiebaby...bestman as u requested 4.(bt my hand no dey 4 dat 1 oo) divineproject...Adviser 2 d bride onyis....brides bestwoman esonu... Pastor wallas... bachelor's eve cordinator kennee...venue organiser flymamacita a.k.a babycita... 4 d omugo. bittersweet.. Adviser 2 d groom Treasure...wedding gown organiser guyz whatch ya ol fink of dz committe members huh ??
| |||||
Quote from: tyabo on 20-08-2010 04:36 PM oya here is d list of d members of PLANING COMMITEE 4 WACO'S MARRIAGE Blessedme..chief cook sophiebaby...bestman as u requested 4.(bt my hand no dey 4 dat 1 oo) divineproject...Adviser 2 d bride onyis....brides bestwoman esonu... Pastor wallas... bachelor's eve cordinator kennee...venue organiser flymamacita a.k.a babycita... 4 d omugo. bittersweet.. Adviser 2 d groom Treasure...wedding gown organiser guyz whatch ya ol fink of dz committe members huh ?? LOL, adviser to the bride wey I never see or know?............by the way, I said I want to be COMOTing from this thread, why you bring me come back?......huh? ![]() A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: tyabo on 20-08-2010 04:36 PM oya here is d list of d members of PLANING COMMITEE 4 WACO'S MARRIAGE dis is awesome...now all de ladies, thy shall not wear long skirt on dat day, wear mini skirts with sleeveless top wey go dey show ur body wella Blessedme..chief cook sophiebaby...bestman as u requested 4.(bt my hand no dey 4 dat 1 oo) divineproject...Adviser 2 d bride onyis....brides bestwoman esonu... Pastor wallas... bachelor's eve cordinator kennee...venue organiser flymamacita a.k.a babycita... 4 d omugo. bittersweet.. Adviser 2 d groom Treasure...wedding gown organiser guyz whatch ya ol fink of dz committe members huh ?? CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
Quote from: divineproject on 20-08-2010 05:07 PM Quote from: tyabo on 20-08-2010 04:36 PM oya here is d list of d members of PLANING COMMITEE 4 WACO'S MARRIAGE Blessedme..chief cook sophiebaby...bestman as u requested 4.(bt my hand no dey 4 dat 1 oo) divineproject...Adviser 2 d bride onyis....brides bestwoman esonu... Pastor wallas... bachelor's eve cordinator kennee...venue organiser flymamacita a.k.a babycita... 4 d omugo. bittersweet.. Adviser 2 d groom Treasure...wedding gown organiser guyz whatch ya ol fink of dz committe members huh ?? LOL, adviser to the bride wey I never see or know?............by the way, I said I want to be COMOTing from this thread, why you bring me come back?......huh? ![]()
| |||||
Quote from: esonu on 20-08-2010 05:32 PM Quote from: tyabo on 20-08-2010 04:36 PM oya here is d list of d members of PLANING COMMITEE 4 WACO'S MARRIAGE dis is awesome...now all de ladies, thy shall not wear long skirt on dat day, wear mini skirts with sleeveless top wey go dey show ur body wellaBlessedme..chief cook sophiebaby...bestman as u requested 4.(bt my hand no dey 4 dat 1 oo) divineproject...Adviser 2 d bride onyis....brides bestwoman esonu... Pastor wallas... bachelor's eve cordinator kennee...venue organiser flymamacita a.k.a babycita... 4 d omugo. bittersweet.. Adviser 2 d groom Treasure...wedding gown organiser guyz whatch ya ol fink of dz committe members huh ?? ![]()
|
Wike Narrates How Fubara Came With Two APC Govs To Beg Him Amid Rivers Crisis
Ex Madrid Player, Xabi Alonso Seals Managerial Move To Real Madrid As Ancelotti Bows Out
EFCC Roars, Vows Tompolo Is Not Above The Law And Will Be Prosecuted
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo