SECOND TERM WAHALA

Date: 10-10-2008 2:02 pm (15 years ago) | Author: EREZINA OYEGWA
[1] 2
- at 10-10-2008 02:02 PM (15 years ago)
(m)


During a difficult press conference involving an incumbent president trying to go for re-election, the president's father was asked to speak.

Out of annoyance, he grabbed the mic and said "All of una wey no want my son return for second term, I wan ask una one question. You talk say my son fail for office. If una children fail for class, una no go let them repeat the term? So, make una leave my son make him repeat im term. Bad belle people!!"

Posted: at 10-10-2008 02:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac
- frenzeecool_08 at 13-10-2008 06:54 PM (15 years ago)
(m)
fantastic, i really like this
Posted: at 13-10-2008 06:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- corah2 at 15-10-2008 02:03 PM (15 years ago)
(f)
na true sha, in go repeat am till in get double promotion
Posted: at 15-10-2008 02:03 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 15-10-2008 04:02 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: corah2 on 15-10-2008 02:03 PM
na true sha, in go repeat am till in get double promotion
you dey pray make u pass for dis kind one. no to dey fail the term always be the koko na
Posted: at 15-10-2008 04:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- frenzeecool_08 at 20-10-2008 07:42 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 15-10-2008 04:02 PM
Quote from: corah2 on 15-10-2008 02:03 PM
na true sha, in go repeat am till in get double promotion
you dey pray make u pass for dis kind one. no to dey fail the term always be the koko na
oh boy, don't wish this man ill luck now, allow am pass 1 day
Posted: at 20-10-2008 07:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 21-10-2008 09:52 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: frenzeecool_08 on 20-10-2008 07:42 PM
Quote from: rezimero on 15-10-2008 04:02 PM
Quote from: corah2 on 15-10-2008 02:03 PM
na true sha, in go repeat am till in get double promotion
you dey pray make u pass for dis kind one. no to dey fail the term always be the koko na
oh boy, don't wish this man ill luck now, allow am pass 1 day
if the person pass how e wan take repeat the term na
Posted: at 21-10-2008 09:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 8-11-2008 07:04 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: frenzeecool_08 on 20-10-2008 07:42 PM
Quote from: rezimero on 15-10-2008 04:02 PM
Quote from: corah2 on 15-10-2008 02:03 PM
na true sha, in go repeat am till in get double promotion
you dey pray make u pass for dis kind one. no to dey fail the term always be the koko na
oh boy, don't wish this man ill luck now, allow am pass 1 day
na u dey wish am ill luck o. because if e pass no way for am to repeat the term na
Posted: at 8-11-2008 07:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 8-11-2008 07:08 PM (15 years ago)
(m)
but the father is illiterate... the failure in class is different in failure in regime or term...wtv nice one keep it up..
Posted: at 8-11-2008 07:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 8-11-2008 09:06 PM (15 years ago)
(m)
i think na u know book pass abi? OVERSABI!!!
Posted: at 8-11-2008 09:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 11-11-2008 12:36 PM (15 years ago)
(f)
Rezi, i wonder for this alladin genie oh. Na so so dry im dey dry everyday (hiss)

Posted: at 11-11-2008 12:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 11-11-2008 12:42 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 11-11-2008 12:36 PM
Rezi, i wonder for this alladin genie oh. Na so so dry im dey dry everyday (hiss)

Ur head on ya neck  Grin
Posted: at 11-11-2008 12:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 11-11-2008 01:33 PM (15 years ago)
(m)
Grin u like pple head and neck well well... U b vampee???LOL
Posted: at 11-11-2008 01:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 11-11-2008 01:44 PM (15 years ago)
(f)
rezi na for Naija dis one happen?
Posted: at 11-11-2008 01:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 11-11-2008 01:55 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 11-11-2008 01:44 PM
rezi na for Naija dis one happen?

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 11-11-2008 01:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- methodman at 11-11-2008 03:10 PM (15 years ago)
(m)
...him need work harder so that him no go fail this term..lol
Posted: at 11-11-2008 03:10 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- grin_genius4lif at 11-11-2008 03:28 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 11-11-2008 01:33 PM
Grin u like pple head and neck well well... U b vampee???LOL

No i ne be vampi...abeg...U see one before..or na film u wan talk for here
Posted: at 11-11-2008 03:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 11-11-2008 04:13 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 11-11-2008 01:44 PM
rezi na for Naija dis one happen?
na jand you dey?
Posted: at 11-11-2008 04:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 11-11-2008 04:14 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 11-11-2008 01:33 PM
Grin u like pple head and neck well well... U b vampee???LOL
leave if e suck blood, e go suck the one wey HIV dey and e go start to dey dry
Posted: at 11-11-2008 04:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 19-11-2008 08:41 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 11-11-2008 04:14 PM
Quote from: orezo on 11-11-2008 01:33 PM
Grin u like pple head and neck well well... U b vampee???LOL
leave if e suck blood, e go suck the one wey HIV dey and e go start to dey dry
Posted: at 19-11-2008 08:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- m121249 at 19-11-2008 08:49 PM (15 years ago)
(m)
rezi u nu get gist u fail 4 jss 1
Posted: at 19-11-2008 08:49 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
[1] 2