SUPERMAN BACHELOR (Page 4)

Date: 10-10-2008 2:17 pm (16 years ago) | Author: EREZINA OYEGWA
1 2 3 [4] 5
- segxi at 28-12-2008 04:14 PM (16 years ago)
(m)
MAke we dey watch now
Posted: at 28-12-2008 04:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 04:20 PM (16 years ago)
(m)
Na film??? Wetin u wan watch???
Posted: at 28-12-2008 04:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:25 PM (16 years ago)
(m)
Na real life
Posted: at 28-12-2008 04:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 28-12-2008 04:35 PM (16 years ago)
(m)
wetin una dey push?
Posted: at 28-12-2008 04:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:39 PM (16 years ago)
(m)
So u no know
Posted: at 28-12-2008 04:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 04:42 PM (16 years ago)
(m)
Segxi say im be truck pusher oooh...
Posted: at 28-12-2008 04:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:45 PM (16 years ago)
(m)
no o, na orezo dey push o
Posted: at 28-12-2008 04:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 29-12-2008 06:44 PM (16 years ago)
(m)
Yes na... i dey push you to stop to dey push trucks... u no gree and now u dey report me to rezi... Welll sha dats y dem say to do Good atimes Bad...
Posted: at 29-12-2008 06:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 29-12-2008 07:18 PM (16 years ago)
(m)
hmm
Posted: at 29-12-2008 07:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 29-12-2008 08:03 PM (16 years ago)
(m)
I get better thing wey una fit push oh
Posted: at 29-12-2008 08:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 29-12-2008 08:07 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 28-12-2008 03:42 PM
Why dem go pusher... Abi u like be cocain??? i know many cocain pushers ooh...
i be eeem...efcc where dem dey
Posted: at 29-12-2008 08:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jacques at 29-12-2008 08:42 PM (16 years ago)
(m)
Nollywood..nnewi chapter.
Posted: at 29-12-2008 08:42 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- segxi at 29-12-2008 08:47 PM (16 years ago)
(m)
@ rezi wetin b d better tin
Posted: at 29-12-2008 08:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 29-12-2008 08:50 PM (16 years ago)
(m)
ehnn ehnn ehnn... no talk say i no tell you
Posted: at 29-12-2008 08:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 29-12-2008 10:10 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: femaadinho on 29-12-2008 08:07 PM
Quote from: orezo on 28-12-2008 03:42 PM
Why dem go pusher... Abi u like be cocain??? i know many cocain pushers ooh...
i be eeem...efcc where dem dey
i dey suspect you oh
Posted: at 29-12-2008 10:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 29-12-2008 10:23 PM (16 years ago)
(m)
you be efcc ?
Posted: at 29-12-2008 10:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 30-12-2008 12:07 AM (16 years ago)
(m)
y?
Posted: at 30-12-2008 12:07 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 30-12-2008 12:47 PM (16 years ago)
(m)
d wey u dey ask now
Posted: at 30-12-2008 12:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Donmicheal at 30-12-2008 12:54 PM (16 years ago)
(m)
is it bad has he asked
Posted: at 30-12-2008 12:54 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 30-12-2008 05:23 PM (16 years ago)
(m)
Donmike... Your question get comma ooh...

Rezi... Na true...

Femandinho... Wetin make u feel sey u go fit threaten me like dat...
Posted: at 30-12-2008 05:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5

Featured Discussions