youngk at 22-09-2010 10:01 AM (14 years ago) (m) kai.... Posted: at 22-09-2010 10:01 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 22-09-2010 10:12 AM (14 years ago) (f) wetin be kai? u be ABOKI?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-09-2010 10:12 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 22-09-2010 10:15 AM (14 years ago) (m) no time for love ooo Posted: at 22-09-2010 10:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 22-09-2010 10:18 AM (14 years ago) (f) who says?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-09-2010 10:18 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 22-09-2010 10:33 AM (14 years ago) (m) i sabi wetin love b sef... love na boy abi girl? Posted: at 22-09-2010 10:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
they r ur friends, stick to tht.... go look for a gal outside Posted: at 22-09-2010 11:07 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
esonu at 22-09-2010 06:33 PM (14 years ago) (m) i dey come
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 22-09-2010 06:33 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Poster! ARU Posted: at 22-09-2010 08:20 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
chogzie at 22-09-2010 08:27 PM (14 years ago) (m) go sleep, just coz dey laugh with you does not make them ur galfriends. Grow up Posted: at 22-09-2010 08:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Teejay2 at 22-09-2010 08:48 PM (14 years ago) (m) how can u love two girls equally,is that possible abi u no no wetin u dey talk Posted: at 22-09-2010 08:48 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
fabmic at 23-09-2010 08:47 AM (14 years ago) (m) have you slept with any of them??
both of them, but i was the who disvirgined one of them both Posted: at 23-09-2010 08:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fabmic at 23-09-2010 08:51 AM (14 years ago) (m) Boi u can never love two people equally.... look closely u 'll notice that there's one ur heart longs 4 more.
now that's the one u love.
i just want to sex when i met one then after the sex i began to fall in lost Posted: at 23-09-2010 08:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 23-09-2010 08:53 AM (14 years ago) (f) Halleluyah
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 23-09-2010 08:53 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
fabmic at 23-09-2010 08:55 AM (14 years ago) (m) u knw whether u follow?
the guy no reach naaaaaaa u e no see dis small witch o, if i handle u eh, u go confens jesus christ is lord Posted: at 23-09-2010 08:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fabmic at 23-09-2010 08:58 AM (14 years ago) (m) if you are not ready to marry either of them, my guy go on and enjoy yourself
na so i go do Posted: at 23-09-2010 08:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fabmic at 23-09-2010 08:59 AM (14 years ago) (m) chop clean mouth na wetin dey reign
Posted: at 23-09-2010 08:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wahala dey oooooooooooooo Posted: at 23-09-2010 06:37 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
macgreat at 23-09-2010 06:43 PM (14 years ago) (m) I was here
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 23-09-2010 06:43 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
fabmic at 23-09-2010 06:54 PM (14 years ago) (m) observing Posted: at 23-09-2010 06:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Monkey dey chop banana for top tree dey happy, small time e go no say banana no dey come form any tree!!!! Posted: at 23-09-2010 07:01 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |