mezkaz18 at 20-10-2010 02:00 AM (14 years ago) (m) TUFACE na mi man///////////bt i jus dey adviceam mak he no alow his THIRD LEG 2 controlam in dis our mordern world ABEG ohhhhhhhhhhhhhhh............. which one be third leg , I think say na only two face him get, I no know say him get three legs Posted: at 20-10-2010 02:00 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
elojah at 2-11-2010 03:45 PM (14 years ago) (m) Tru-Baba,boy u fork up!!.If u re happy man try make this children happy.But i know sey we re still counting,cos it can't be only 5. Posted: at 2-11-2010 03:45 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Normally u b mumu bt.5 childeren 4rm 3 women n u stll go bak 2 one giv am belle again u see say gurls dey useless. Posted: at 3-11-2010 11:43 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
solo4real at 4-11-2010 09:07 PM (14 years ago) (m) 2baba, 2much jo. only a coward will shy away frm facing the realities of life. i salute ur courage, thumbs up and keep ya head up. Posted: at 4-11-2010 09:07 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
hmmmmm what a word,nosence Posted: at 4-11-2010 10:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
plainheart at 5-11-2010 10:07 AM (14 years ago) (f) Hope una see say no be only women be ashawo abi?dis guy na my main man o but at the same time na he goat he be
Wellsaid and supported So this ain't a senseless post? Posted: at 5-11-2010 10:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
keke405 at 5-11-2010 12:14 PM (14 years ago) (m) Hope una see say no be only women be ashawo abi?dis guy na my main man o but at the same time na he goat he be
Wellsaid and supported dafe what a senseless post ? hee! Posted: at 5-11-2010 12:14 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
JOLAOLUWA at 5-11-2010 03:22 PM (14 years ago) (f) Tuface too much o o o o o o o, only him five (5) children, make una help me beg him atleast make him stop producing children abi de one wa him get never do him. Posted: at 5-11-2010 03:22 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
JOLAOLUWA at 5-11-2010 03:25 PM (14 years ago) (f) Tuface too much o o o o o o o, only him five (5) children, make una help me beg him atleast make him stop producing children abi de one wa him get never do him.  him own don too muchhh oooooooooooooo. Posted: at 5-11-2010 03:25 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ksurrina at 5-11-2010 04:05 PM (14 years ago) (f) lol You don't want to pin down which one to marry to, but I can bet that you are going to go for the one who only give you ONE. That is if you are going to marry anyone of them. Make sure you look after your children because sufferation is not good and children tears is worst than witchcraft. I also will encourage those mothers to go and plan for their children future well well because as the bible says put your hope in NO MAN.
Godly WISDOM is to Fear God. His UNDERSTANDING is to resist the devil. Posted: at 5-11-2010 04:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abby at 5-11-2010 11:49 PM (14 years ago) (f) lol football team on the way... carry go Posted: at 5-11-2010 11:49 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
moniconyez at 6-11-2010 10:42 AM (14 years ago) (m) Any one could/can have kids but the reall Fathers take care of their kids, N.I.G.G.A go ahead i love that................. Posted: at 6-11-2010 10:42 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
peaceben at 17-11-2010 12:49 PM (14 years ago) (f) you dey born children like shit. Posted: at 17-11-2010 12:49 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hehe u go fear Posted: at 17-11-2010 01:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
born 100 if u get the moneyto take care of them,u are helping nigeria population to grow and incxreasing man resources,theennkyuuuuuuuuuu Posted: at 17-11-2010 02:16 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ElSabio at 17-11-2010 02:56 PM (14 years ago) (m) that goes without saying, we all know TuFace is a responsible man and that's why we all love him! -El Sabio- delsabio.blogspot.com Posted: at 17-11-2010 02:56 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
igweshi at 19-11-2010 02:59 PM (14 years ago) (m) being a man is not backing away from your mistakes but facing ur responsibility as a man.u too much Posted: at 19-11-2010 02:59 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
walerian at 19-11-2010 04:02 PM (14 years ago) (m) ur head dey dere Posted: at 19-11-2010 04:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
God bless u en ur children ,u no go lack
amen!!!! Posted: at 22-11-2010 09:35 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Now!!! that's what i call responsible Posted: at 22-11-2010 10:53 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |