ANYTHING WRONG? (Page 2)

Date: 29-09-2010 4:43 pm (13 years ago) | Author: Bissy
1 [2] 3
- Bissyboy at 30-09-2010 08:54 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-09-2010 08:36 AM
Quote from: Bissyboy on 30-09-2010 08:30 AM
Quote from: mykelly on 29-09-2010 04:47 PM
because your friend know the kind person wey you be,so him no want make you spoil en own sister
DAN ISKA, YOU THINK SAY EVERY GUY BE LIKE YOU?. I DEY PASS WHEN THAT EVENT BIN OCCUR, THEN WAITED TO LISTEN TO THEIR EXPLANATIONS... Smiley

u dis bissyboy u  sabi blow lie..
na so for the other of ya post u say the man no be ya friend.. na wa o Grin Grin Grin
SOPHIEBABY, NA WAH 4 U ooo. ABEG MAKE YOU FREE ME. I BE GENTLEMAN TO THE CORE. I GOT LOTS OF INTEGRITY, I NO DEY LIE...FOR WETIN NOW. TRUE TALK, I JUST DEY PASS WHEN THAT EPISODE BIN OCCUR. INFACT WETIN MAKE YOU THINK SAY I DEY ALWAYS LIE? Huh?
Posted: at 30-09-2010 08:54 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- tmusowoya at 30-09-2010 09:39 AM (13 years ago)
(m)
Honestly I don't understand why this must be an issue. Who has been lying to you pipo that u can't date let alone marry your friends sibling? Don't you know where incest begins and ends?
Posted: at 30-09-2010 09:39 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 30-09-2010 09:47 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Bissyboy on 30-09-2010 08:54 AM
Quote from: sophiebaby on 30-09-2010 08:36 AM
Quote from: Bissyboy on 30-09-2010 08:30 AM
Quote from: mykelly on 29-09-2010 04:47 PM
because your friend know the kind person wey you be,so him no want make you spoil en own sister
DAN ISKA, YOU THINK SAY EVERY GUY BE LIKE YOU?. I DEY PASS WHEN THAT EVENT BIN OCCUR, THEN WAITED TO LISTEN TO THEIR EXPLANATIONS... Smiley

u dis bissyboy u  sabi blow lie..
na so for the other of ya post u say the man no be ya friend.. na wa o Grin Grin Grin
SOPHIEBABY, NA WAH 4 U ooo. ABEG MAKE YOU FREE ME. I BE GENTLEMAN TO THE CORE. I GOT LOTS OF INTEGRITY, I NO DEY LIE...FOR WETIN NOW. TRUE TALK, I JUST DEY PASS WHEN THAT EPISODE BIN OCCUR. INFACT WETIN MAKE YOU THINK SAY I DEY ALWAYS LIE? Huh?

becos u pose like person wey dey lie. Grin

Posted: at 30-09-2010 09:47 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bissyboy at 30-09-2010 09:59 AM (13 years ago)
(m)

u dis bissyboy u  sabi blow lie..
na so for the other of ya post u say the man no be ya friend.. na wa o Grin Grin Grin
[/quote]SOPHIEBABY, NA WAH 4 U ooo. ABEG MAKE YOU FREE ME. I BE GENTLEMAN TO THE CORE. I GOT LOTS OF INTEGRITY, I NO DEY LIE...FOR WETIN NOW. TRUE TALK, I JUST DEY PASS WHEN THAT EPISODE BIN OCCUR. INFACT WETIN MAKE YOU THINK SAY I DEY ALWAYS LIE? Huh?
[/quote]

becos u pose like person wey dey lie. Grin
[/quote]EH YAH!!! IF YOU GET CLOSE TO ME, YOU GO DISCOVER SAY I BE CALM PERSON. IF D TIN HAPPEN TO ME, I FOR TALK AM AS E BE. COME ON...COME CLOSE AND SEE THINGS FOR URSELF
Posted: at 30-09-2010 09:59 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 30-09-2010 10:12 AM (13 years ago)
(f)
i don come close to u.. and ask me wetin i see?

Posted: at 30-09-2010 10:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bissyboy at 30-09-2010 10:21 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-09-2010 10:12 AM
i don come close to u.. and ask me wetin i see?
U DEY MAKE ME LAUGH Grin Grin I NO FIT SEE U ooo. BUT WETIN U SEE?
Posted: at 30-09-2010 10:21 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 30-09-2010 10:28 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Bissyboy on 30-09-2010 10:21 AM
Quote from: sophiebaby on 30-09-2010 10:12 AM
i don come close to u.. and ask me wetin i see?
U DEY MAKE ME LAUGH Grin Grin I NO FIT SEE U ooo. BUT WETIN U SEE?

I see ya white long sleeve shirt and ya black ABA made tye.. Grin Grin

Posted: at 30-09-2010 10:28 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bissyboy at 30-09-2010 10:35 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-09-2010 10:28 AM
Quote from: Bissyboy on 30-09-2010 10:21 AM
Quote from: sophiebaby on 30-09-2010 10:12 AM
i don come close to u.. and ask me wetin i see?
U DEY MAKE ME LAUGH Grin Grin I NO FIT SEE U ooo. BUT WETIN U SEE?

I see ya white long sleeve shirt and ya black ABA made tye.. Grin Grin
HAHAHAHA Grin Grin Grin I NO FIT SHOUT oooo
Posted: at 30-09-2010 10:35 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- princedafe at 30-09-2010 10:52 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mykelly on 29-09-2010 04:47 PM
because your friend know the kind person wey you be,so him no want make you spoil en own sister

wellsaid and supported!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 30-09-2010 10:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- shaoyang at 30-09-2010 10:56 AM (13 years ago)
(m)
I THINK THIS ONE MY PRICNCE SUPPORT NA SENSIBLE POST
Posted: at 30-09-2010 10:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princedafe at 30-09-2010 11:33 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: shaoyang on 30-09-2010 10:56 AM
I THINK THIS ONE MY PRICNCE SUPPORT NA SENSIBLE POST
[/quot


Shoooooo
Posted: at 30-09-2010 11:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jukkiebukwes at 30-09-2010 12:22 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Michro on 29-09-2010 04:52 PM
My friend date my sister? God forbid. That dey, we don become enemies
but u will date som1else's sister...

Quote from: xter on 29-09-2010 11:10 PM
I gat a friend who stil hates me cos i panshed his sista Grin
gud boi Grin Grin Grin
Posted: at 30-09-2010 12:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omorewa at 30-09-2010 02:08 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: shaoyang on 30-09-2010 10:56 AM
I THINK THIS ONE MY PRICNCE SUPPORT NA SENSIBLE POST

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 30-09-2010 02:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 30-09-2010 02:15 PM (13 years ago)
(f)
Depend on d type of friends u have
Posted: at 30-09-2010 02:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 30-09-2010 02:31 PM (13 years ago)
(m)
guys knows how dey use and dump ladies...so de guy doesnt want his sister to be a scape goat

Posted: at 30-09-2010 02:31 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 30-09-2010 02:32 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: esonu on 30-09-2010 02:31 PM
guys knows how dey use and dump ladies...so de guy doesnt want his sister to be a scape goat
if women say sometin like dis u all go shout 'nobi all guys'....

so wetin? na all guys dey use and dump??

Posted: at 30-09-2010 02:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 30-09-2010 02:40 PM (13 years ago)
(m)
na u sabi

Posted: at 30-09-2010 02:40 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Bissyboy at 30-09-2010 02:43 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 30-09-2010 02:32 PM
Quote from: esonu on 30-09-2010 02:31 PM
guys knows how dey use and dump ladies...so de guy doesnt want his sister to be a scape goat
if women say sometin like dis u all go shout 'nobi all guys'....

so wetin? na all guys dey use and dump??


YOU'LL ALWAYS BE A DARLING... Kiss YOU KNOW.
PEOPLE FROM THIS PART OF THE WORLD LIKE TO GENERALISE. IF ONE PERSON IS FOUND WANTING, THEY SAY..."Hmmmmm! NO BE SO DEM THEY DO".
THAT GUY FIT NO DEY PROMISCUOUS BUT HIM FRIEND NO WANT AM NEAR HIM SISTER.
(GUYS)--GO TELL ANY FRIEND OF YOURS SAY YOU LIKE HIM SISTER, SEE WETIN HIM REACTION GO BE...FIRST FROM HIM COUNTENANCE...SOME GUYS PASSIONATELY FORBID IT
Posted: at 30-09-2010 02:43 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- FlyMamacita at 30-09-2010 02:49 PM (13 years ago)
(f)
Well i always think ur friends represent u...so when u no allow ur friend to com near ur sista

says sometin abt ursef 2  Kiss
Posted: at 30-09-2010 02:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pepesy at 30-09-2010 02:57 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Michro on 29-09-2010 04:52 PM
My friend date my sister? God forbid. That dey, we don become enemies


y wnt u allow ur pal date ur sis even when he meant gud 4 her? l guess u&him ve skeleton in ur cupboard
Posted: at 30-09-2010 02:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3