
making it a hundred!!!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 16-11-2008 10:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Anigirl at 16-11-2008 12:44 PM (16 years ago) (f) Reply |
rezimero at 16-11-2008 01:50 PM (16 years ago) (m) yes oh. e no blind reach that place and the cripple no cripple reach that palce Posted: at 16-11-2008 01:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 17-11-2008 09:46 AM (16 years ago) (m) No b lie... Both of dem know wetin dey... Posted: at 17-11-2008 09:46 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 01:22 PM (16 years ago) (m) na so oooooooooooh Posted: at 17-11-2008 01:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 17-11-2008 02:16 PM (16 years ago) (m) But only sey d blind man foresight dey sharper dan the cripple own... Posted: at 17-11-2008 02:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 02:31 PM (16 years ago) (m) But only sey d blind man foresight dey sharper dan the cripple own...
and the cripple man 3rd leg sight dey sharper than the blindman own Posted: at 17-11-2008 02:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 17-11-2008 02:42 PM (16 years ago) (m) Hehehe... Infact both of dem no b destitutes at all... Posted: at 17-11-2008 02:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 02:52 PM (16 years ago) (m) dem no wetin dem dey do Posted: at 17-11-2008 02:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 17-11-2008 03:00 PM (16 years ago) (m) Nooooooo. Dem know wetin dem dey like to do wella... But what if the cripple kon fall blind and d blind man kon by mistake kick well break leg... Wetin go kon happen... Posted: at 17-11-2008 03:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 03:43 PM (16 years ago) (m) e no go affect their KINI oh Posted: at 17-11-2008 03:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
LOL! Posted: at 17-11-2008 07:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 06:36 PM (16 years ago) (m) Grin u dey laugh... U no get anything to talk??? Posted: at 18-11-2008 06:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 18-11-2008 08:07 PM (16 years ago) (m) today na grin laughing day Posted: at 18-11-2008 08:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin make if man cripple, blind, sick, even mad ... e 'FINE FINE BOY' still go dey work...abeg na question... Posted: at 19-11-2008 05:56 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 19-11-2008 10:04 AM (16 years ago) (m) Onyi ur Question get as e be oooh... Posted: at 19-11-2008 10:04 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 19-11-2008 10:45 AM (16 years ago) (m) kolo no dey reach the KINI oh Posted: at 19-11-2008 10:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tintblue at 19-11-2008 12:25 PM (16 years ago) (m) meaningless
something is wrong abi u no have sense of humour no mind the guy. God no create laughing for im character Abi oh! Posted: at 19-11-2008 12:25 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Onyi ur Question get as e be oooh...
how e be? ... sure say ya brain never dey run now for that question? Posted: at 19-11-2008 01:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo wetin u do this babe wey she wan finish u. Onyin haba ur own 2 2 much no be question im ask? U for give am beta answer na? Posted: at 19-11-2008 02:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |